Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,076 members, 7,949,708 topics. Date: Sunday, 15 September 2024 at 04:52 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4129458 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2173) (2174) (2175) (2176) (2177) (2178) (2179) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:16pm On Sep 22, 2015 |
haywire1:dis is something |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:17pm On Sep 22, 2015 |
Aare2050:dat myt not be enof ooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 10:17pm On Sep 22, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:17pm On Sep 22, 2015 |
Harinholar:Dnt mind d stubborn sammy2310 wey hin name be like nokia 3310 yen... All of dem just dey try to snatch u frm me... Well it's not dia fault, every1 wants the best for himself! But what God has joined together, let no man puts assunder... #teamHarinholarAdemasta |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 10:17pm On Sep 22, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:19pm On Sep 22, 2015 |
debeejay: No mind that woman, n everybdy she dey fflw talk anyhw for street....but then we gaz leave am, as her hubby na one beta person....but wait oo, why be say all this crzywomen dey get good hubby, and. All dis good women dey end up wit drug delers |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 10:19pm On Sep 22, 2015 |
haywire1: awon eruuku ti gboriwole wontifi shakabula tanna wole....... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:20pm On Sep 22, 2015 |
ademasta: Hahahahahaahahaha |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:20pm On Sep 22, 2015 |
Aare2050:google never strike! Ifa self dtey! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by bqlekan(m): 10:20pm On Sep 22, 2015 |
I nominate allsmyles as the best moniker.. can't stop smiling whenever I see her moniker.. Aare2050 and allsmyles as the best couple.... Peace |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:21pm On Sep 22, 2015 |
debeejay: Uncle...go find ur own e-lady... u don dey old na...or u fit snatch someone else's own too ooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:21pm On Sep 22, 2015 |
elmisti: Wrapped up in the softest part of Burj Al Arab She's safe from pricky eyes There's no feeling like being in love.. Leave am sef Pure water wey mistakenly fall for ground fit dey commot water anyhow...after sometime na only nylon go remain Mark my words....countdown to quiescence ...of the boi Sammy |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:22pm On Sep 22, 2015 |
elmisti:Enh now.... Rararada oshi... Why d guy sammy2310(nokia3310) no bring wife come from nkrumah university self? Harinholar u hear wetin Elmisti talk, abeg provide us with the list of virgins, oh sorry, singles in the house |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 10:22pm On Sep 22, 2015 |
blym: OK. I prefer the ifa cuz I have one if my own no give me better answer I go ask Allsmyles, I know she will tell me |
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:24pm On Sep 22, 2015 |
haywire1: Elmisti Original weed in action |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:24pm On Sep 22, 2015 |
Aare2050:do dat sharp sharp. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:24pm On Sep 22, 2015 |
hello guys,ao far naw? wetin dey sup? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 10:25pm On Sep 22, 2015 |
Sammy2310 no mind dey jare...I get one babe 4 u 4 diz tread wey go fit u well well.....d babe set like kilode nd she no get e- boo....dou dey are much ere ooo...Bt just go 4 Lifeisguhd nd come back to tell mi indeed life is gud...#Shalom# |
Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:25pm On Sep 22, 2015 |
elmisti: Wetin u c |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 10:26pm On Sep 22, 2015 |
bqlekan: wow! wow!! wow!!! at last............. one ghost done appear thanks bro/sis .thanks for the nomination but it's too late already, nomination stops at 6 pm but I appreciate your love for us #Aare2050Allsmyles (AA) |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:26pm On Sep 22, 2015 |
The timing tho bqlekan: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:26pm On Sep 22, 2015 |
Allsmyles:Hmmm... For mama put joint? I see! Behind the scene*ademasta receives warm kisses from Harinholar* Case closed, gbam! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:26pm On Sep 22, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:26pm On Sep 22, 2015 |
Olami90: ******Hunhun******* *****I no do ooo**** *****I wish you could be like Ajirebi***** |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:26pm On Sep 22, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:27pm On Sep 22, 2015 |
JibrilJunior:Heee...alfa sule rey ooo! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:27pm On Sep 22, 2015 |
JibrilJunior:Heee...alfa sule rey ooo! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:27pm On Sep 22, 2015 |
Harinholar: Ehn ehn na lyk dis lyf b abi Wey I dey dia dey publicize say I dey find e boo u jst dash person lofe lofo Dia is God oooo namesake |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 10:27pm On Sep 22, 2015 |
ademasta:.....Lolsssssssssss.......... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by bqlekan(m): 10:28pm On Sep 22, 2015 |
Aare2050: Eeya, m sorry, never knew there was a deadline |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:28pm On Sep 22, 2015 |
Allsmyles: ****hey yuuu *Bounce*...********** |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:28pm On Sep 22, 2015 |
blym:cold ke... Take kissloquine |
(1) (2) (3) ... (2173) (2174) (2175) (2176) (2177) (2178) (2179) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |