Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,172 members, 7,977,427 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 08:01 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4147471 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2204) (2205) (2206) (2207) (2208) (2209) (2210) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:28pm On Sep 23, 2015 |
elmisti: Hahahahahahahaha...... . Awon eeyan sha, won ma go ku ni Gud me nd u knw sey na strategy... I knw where u are going nd reason bhind all these *****bet y****** |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 10:29pm On Sep 23, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:29pm On Sep 23, 2015 |
Omo see fine girls! Wreetah, omavicky, jglad and co... Chai, hope Harinholar no dey around sha... Make i quick thief before she come... Faithluv5 abeg no go do amebo for my wife o! Gud. Omavicky hw are you? Oh sorry, jglad... I mean wreetah u luk gud o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 10:30pm On Sep 23, 2015 |
[size=25pt]Barca the Sallah[/size] i warn people whe gree hear tonyx4x44: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 10:31pm On Sep 23, 2015 |
elmisti: Sure, I agree |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:31pm On Sep 23, 2015 |
mobi18: Ehya....atleast it was nt anoda boring day in d office.....and dat u wnt goin bak till monday is one gud consolation |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 10:32pm On Sep 23, 2015 |
ademasta: Omavicky or Jglad |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 10:32pm On Sep 23, 2015 |
KeriBaby:Usual what? Abeg no give my guy heart attack oo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:32pm On Sep 23, 2015 |
KeriBaby:Plz expanciate! *takes out my 6rounds assulted riffle* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:33pm On Sep 23, 2015 |
Jglad:I think...i think..as in... Jgad, yea Jglad |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Venom104: 10:34pm On Sep 23, 2015 |
ademasta: We see you too brother.. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:35pm On Sep 23, 2015 |
Shegofams:Shegofams u don show... Leave keribaby make she talk wetin go vex me...but dnt tel her i hav a ghun o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 10:36pm On Sep 23, 2015 |
ademasta:She's taken |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:36pm On Sep 23, 2015 |
Venom104:Oga why u dey ghostmode now... This ur name self na venom e be o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:36pm On Sep 23, 2015 |
Physika: Me wey I sit here dey thank God say I no come office 2dai......I cnt imgine hw many hw many pple barca don spoil dier ileya ram money |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:37pm On Sep 23, 2015 |
haywire1: Madt guy! U wan turn it on me abi? Why u con scarce for som days now? I am sure na ram fighting finz u go do |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:38pm On Sep 23, 2015 |
Shegofams:jglad is taken? ....taken to where? Sambisa dam or swiming pool? Kai! U are heartless |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 10:38pm On Sep 23, 2015 |
ademasta:if I may ask, Y Jglad |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:38pm On Sep 23, 2015 |
elmisti: hian,im working tomao buh wnt b closing d normal time..im rily,rily fagged out.. buh i had to come ere to say hello |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 10:38pm On Sep 23, 2015 |
ademasta: No mind her, but abeg no shoot her keri na our baby |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:38pm On Sep 23, 2015 |
Olami90: Lol.....u sabi say me no dey do hidden tinz na........ ......I dey always declare my assets.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 10:39pm On Sep 23, 2015 |
Shegofams:U seem so sure... how do u know |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 10:39pm On Sep 23, 2015 |
Shegofams:U seem so sure... how do u know |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 10:41pm On Sep 23, 2015 |
mobi18: Lawyers don't rest?? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:41pm On Sep 23, 2015 |
guys be snatching nd dragging other guys e-boo.. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 10:41pm On Sep 23, 2015 |
ademasta: hmmm... Dia riz Godu ooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:41pm On Sep 23, 2015 |
Jglad:*o boy dis gurl don dey fall, make i adjust my lacewig oh sorry, my tie jare...*. Yea pretty, i cn see ur beauty frm afar, got close to u and saw twice as before....cud u be an angel? *looks back if harinholar is arnd* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:41pm On Sep 23, 2015 |
mobi18: Ehya....we rilly do appreciate....u kukuma knw say, na here be my own office......but u cn go nd rest sha...although I wnt you to prepre d necessary papers for d properties, nd plz can u help me supervise EL DOLA 2k2.....I dnt like deling wit engineers |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 10:42pm On Sep 23, 2015 |
Jglad:That's because I know, check my profile |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:42pm On Sep 23, 2015 |
elmisti: Kikikikikikiki.. Mesef folo o... About 50% of ma avaiabl balance. 2 slips gone red |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:42pm On Sep 23, 2015 |
Shegofams: in d true sense dey dnt,na to work till death oo,evn if u dnt av work on a day,u must read.. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:43pm On Sep 23, 2015 |
mobi18:I no come ur side o....*are u also prone to snatching?* |
(1) (2) (3) ... (2204) (2205) (2206) (2207) (2208) (2209) (2210) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |