Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,592 members, 7,968,724 topics. Date: Monday, 07 October 2024 at 11:57 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4142169 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2236) (2237) (2238) (2239) (2240) (2241) (2242) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:20pm On Sep 24, 2015 |
chimajii: ******Say Abiola******* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 4:21pm On Sep 24, 2015 |
mistabiola: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:21pm On Sep 24, 2015 |
elmisti:Hmmm, puting the past behind! Issorait... *anoda fresh plan to send bharkarh to jamaican jail, were dem bob marley yunga brodas go kill am patapata*... Ok o, harinholar u dey see Elmisti so? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:22pm On Sep 24, 2015 |
Elmisti and olami90 wetin sup here when I no dey? @elmisti you need rebrand your weed o.. I buy packaged one for shoprite wey dey Ibadan...mehn, na correct ghanatogo own. Harinholar mi, how far? Wetin happen when I no dey? Ademasta how every na? Hope you no womanise when I no dey sha cos na wetin you like do. Olami90 how far na? Hope say you never chop fowl leg go? Mobi90 how far bae.. I wan do Ileya for you,I wan take you go drink jedi |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:23pm On Sep 24, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 4:23pm On Sep 24, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 4:23pm On Sep 24, 2015 |
mistabiola: That's the correct answer |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 4:25pm On Sep 24, 2015 |
ademasta: dem go fear giv me job fast.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 4:26pm On Sep 24, 2015 |
Ademasta thanks for the mention and the ram. #Teamademastaharinholar Olami90 thanks too. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sambest2(m): 4:26pm On Sep 24, 2015 |
With 100 pages, we will be at same pace with A'15. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:26pm On Sep 24, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:27pm On Sep 24, 2015 |
bharkarh:Are yu oryt? Calling my beautiful Harinholar ur harinholar... Wetin dey do u? And again, if truely Mobi18 is ur bae u wudn't hav called her mobi90... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:28pm On Sep 24, 2015 |
chimajii: Looooooooooooooolzzzzzzz Dunno why I av dis feeling dat u wanna put me on a spot.... If u mean 'main man' - ore mi/paddy mi to main |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 4:28pm On Sep 24, 2015 |
bharkarh:...Lolssss....I dey oooooo....how sallah 4 ya side? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 4:29pm On Sep 24, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:29pm On Sep 24, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:29pm On Sep 24, 2015 |
Blessedgurl:You are welcome dear...***bet y*** did u ignore the interview qstn ''can we meet you?''? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:31pm On Sep 24, 2015 |
Harinholar:e be like say na tomorrow be sallah here o...na our house I dey |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:33pm On Sep 24, 2015 |
mistabiola:***Bet y***? How do you think u are d best fit for dis position outta stream of graduates at the reception? 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 4:34pm On Sep 24, 2015 |
Olami90: asewo tabi olowo nabi |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 4:34pm On Sep 24, 2015 |
ademasta: I didn't avoid it o. My answer is the same as Mistabola's own. And I seconded it |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 4:35pm On Sep 24, 2015 |
Olami90: That's not what I asked, how do I call u d main w h o r e |
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:35pm On Sep 24, 2015 |
ademasta:I was not with my glasses when I wrote that but all the same 18 is greater than 90 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:37pm On Sep 24, 2015 |
Blessedgurl:lol. Why u no thirded? Beta get prepared...it's ya turn afta mistabiola |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 4:38pm On Sep 24, 2015 |
ademasta:.....Lolsss... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:39pm On Sep 24, 2015 |
bharkarh:Another member at d NGF election contest, where 16persons are more than 19persons...*naija pipu sha* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 4:39pm On Sep 24, 2015 |
Blym how you this evening. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:40pm On Sep 24, 2015 |
bharkarh: Fowl leg bi bawo? Upon all meat wey dey fowl body... Mak I try: * award nomination still dey continue. (Dunno y u aren't here sef) * E-boo fight and snatching finz * Infidelity of ademasta whch caused harinholar to send him off.. Buh upon plea frm thread FA, peace was restored. * Coded runz by som pple sha * Haywire1 carrying ram to go fight for field * sallah celebration |
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:40pm On Sep 24, 2015 |
Olami90:I tell you, I dan miss you gan o..wetin dey sup na? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 4:40pm On Sep 24, 2015 |
. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:40pm On Sep 24, 2015 |
ademasta: ******Like I said earlier on******** *******I'm strong in taking initiative, I'm a Team player, I love working with people that are honest, straight forward and this tend to bring out the best in me, I can work with little or no supervision.********* 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by iamauxin(m): 4:41pm On Sep 24, 2015 |
Whattaguan....did I miss anything? |
(1) (2) (3) ... (2236) (2237) (2238) (2239) (2240) (2241) (2242) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 69 |