Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,975 members, 7,976,703 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 12:00 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4146562 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2274) (2275) (2276) (2277) (2278) (2279) (2280) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:08pm On Sep 25, 2015 |
Y Modified Always me? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:08pm On Sep 25, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:08pm On Sep 25, 2015 |
# Sango strike anybody wey mention e-boo sh1t on dis thread again. Hope una dey hear If una wan do boo sh1t, pvt message una sh1t. This may sound too blunt or perhaps sharp in destroying una but I don't giv a damn I say things d way it shd be and must be. If u interested or a crush on a lady or guy tell d person straight not by making fo0l of urself thinking it's funny to attract a lady or guy . Cc ademasta pass d message around. # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:08pm On Sep 25, 2015 |
Ba |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:09pm On Sep 25, 2015 |
Ok |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:10pm On Sep 25, 2015 |
elmisti:Hw market huriKANE? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by encrypt(m): 9:10pm On Sep 25, 2015 |
koppa: We are suffering the same fate...I have just about had it with all these recharge card people and their daily quotes. The annoying part is they are only using the word for effect, i doubt they even know what it means! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:10pm On Sep 25, 2015 |
haywire1: Kikikikikiki............it is a curse to be single @ ur age....oya lemme arrange one pekus giv you.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:11pm On Sep 25, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:12pm On Sep 25, 2015 |
seun305:Season no fresh ooo....see as Gibbs comot my goal from goal line |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 9:12pm On Sep 25, 2015 |
hilsocial:Na usually 2years after IT naim ITF siwes dey pay. And na between 10k to 15k. To confirm am...My friend receive alert for feb this year and na 2013 him do him IT. Na 15k dem pay am. The other issue be say no be everybody dem dey pay. Na jst matter of luck. Cc; Ademasta sambest2 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:12pm On Sep 25, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 9:13pm On Sep 25, 2015 |
haywire1:true talk my man dunno u reason well like dis oo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:14pm On Sep 25, 2015 |
Danator: ******Say's who******** *****I was paid within a year***** *****15k******* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:16pm On Sep 25, 2015 |
Sub jst flying right and left dis nyt |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 9:16pm On Sep 25, 2015 |
mistabiola:"usually" dats wat I said...And I hv my facts to back me up. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:17pm On Sep 25, 2015 |
elmisti: Lol werey boy, u old pass me fa , honestly I hate wen guys dey pretend wen it comes to opposite gender, I will rather keep quiet than sweet treat a lady . I treat my ladies and guys same way no one is superior. Make I melo cos I wan para gan tonite # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:17pm On Sep 25, 2015 |
Lemme wear my sub-prove vest |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:17pm On Sep 25, 2015 |
encrypt: And u dey blame dem bah...u carry valid english word as ya moniker and u dey expect make pple no mention u anyhw....ordinary number u no add to personalize it |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:18pm On Sep 25, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:18pm On Sep 25, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:19pm On Sep 25, 2015 |
haywire1: ademasta... where u dey??... pass dat around sharp sharp.. #smiling# 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:19pm On Sep 25, 2015 |
elmisti:Iyam jus looking |
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 9:19pm On Sep 25, 2015 |
seun305:u |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:20pm On Sep 25, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:20pm On Sep 25, 2015 |
Awaya1 don dey vex cos of no e-boo.... Don't worry,I go talk to Serena Williams to date you online |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:20pm On Sep 25, 2015 |
mistabiola: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:20pm On Sep 25, 2015 |
haywire1: Kikikiki, u no fit. Hate am reach me.....u don live hostels wey dem alfas dey bleep alhajas b4...nd em go still dey do salam aleikum...or wey broda for church. Go dey enter sister anyhw....buh I blv its diffrnt here....no ulterior motives...and those that av, am sure will be matured enuf to pursue dier interest personally.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:21pm On Sep 25, 2015 |
Yes |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:22pm On Sep 25, 2015 |
Overwhelmed bawo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:22pm On Sep 25, 2015 |
Server o! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:23pm On Sep 25, 2015 |
Ole! |
(1) (2) (3) ... (2274) (2275) (2276) (2277) (2278) (2279) (2280) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |