Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,759 members, 7,875,913 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 01:36 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2316) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4059478 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2313) (2314) (2315) (2316) (2317) (2318) (2319) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:39pm On Sep 26, 2015
haywire1:


Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka grin grin grin, I guess u don't knw d meaning of bomboclertz wey u typed grin grin. It is bomboclat grin grin

#
Ignored!

This solemn goal is dedicated to the sensible brains on the thread!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 7:40pm On Sep 26, 2015
ademasta:

Oya bonne haywire1 joor...talk beta tin baby... When last did u check ya nysc dashboard, cos sm pple dey say tins alien to my hearing o. And again, wetin be d last digit of ya callup num? As dem talk o(not frm ma mouth), dem say if na odd num, e.g1, 3...stream1. Even number e.g 2,4...stream2
...really?....na 116*** oooo....hummm I pray its not true sha
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:40pm On Sep 26, 2015
hilsocial:


Immediately dey removed Yaya i told my p de go lose well cos sylva no de to create goals again .


I sha hope its a minor injury.....and I watched that martial today, he really do av prospects.....injury. Can destroy Man U too, Abeg d premier league is loosing it jare
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:40pm On Sep 26, 2015
mrcokoro:

0 na even number abi na odd number bros?? This una classification ehhh grin angry grin grin

All ending 0 and 1 stream 1 so don't get it twisted

From reliable source
#
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:41pm On Sep 26, 2015
Holumiedey:

Wetin person go do now oo shocked sad


Baba its well... My guess is, we had no issues so we'll be going with stream I... Thought they didn't notify us because there's no need grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 7:42pm On Sep 26, 2015
haywire1:



Stream 1 congrat grin
#
***800 which stream i be haywire1?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:43pm On Sep 26, 2015
Harinholar:
...really?....na 116*** oooo....hummm I pray its not true sha
I mean d last digit gan gan...d last of the 6digits(123457)...7 is d last here
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:43pm On Sep 26, 2015
ademasta:
No sir. I gallant past chadian soldiers!

Lol grin

If na the ish be that... Tell me o grin

Make i suggest other combos grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 7:43pm On Sep 26, 2015
ogun go destroy newcastle sha...

useless nonsense




they just fall everybody hand
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:43pm On Sep 26, 2015
Hey people

Good evening y'all











Make una free this stream gist na... even Nysc officials do not know the basis as to which stream u would finally swim(so they claim)
I asked them on their Twitter handle and they said people are selected randomly


So chill and pray towards what you want
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 7:44pm On Sep 26, 2015
haywire1:


Walahi to God who created heaven and earth, I don't understand too but I think ademasta can explain beta Cos he kept putting u in-btw our lyrics.

#
....smile..# ema gbadun..
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:44pm On Sep 26, 2015
Ayima:
***800 which stream i be haywire1?
Ayima na stream 0 be dis o...hehehe, laffin
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:45pm On Sep 26, 2015
KeriBaby:
Hey people

Good evening y'all











Make una free this stream gist na... even Nysc officials do not know the basis as to which stream u would finally swim(so they claim)
I asked them on their Twitter handle and they said people are selected randomly


So chill and pray towards what you want
Seconded!
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 7:45pm On Sep 26, 2015
elmisti:



I sha hope its a minor injury.....and I watched that martial today, he really do av prospects.....injury. Can destroy Man U too, Abeg d premier league is loosing it jare

A win nxt weekend will take us far .
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:46pm On Sep 26, 2015
DonPsymon:


Lol grin

If na the ish be that... Tell me o grin

Make i suggest other combos grin
Hehehe... Joor o. I gallant like...
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:46pm On Sep 26, 2015
chimajii:

*lies detected**Kicks him to d Curb lipsrsealed angry

Honestly bruh... Same ish happened to gazaliah.

We saw the normal 'print your green card' after the CUN
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 7:47pm On Sep 26, 2015
ademasta:

I mean d last digit gan gan...d last of the 6digits(123457)...7 is d last here
....hummm dariz God ooo thou I av 9 ere as the last digit....But all I knw is dat God's time is alwaz the best...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:48pm On Sep 26, 2015
haywire1:




O'boy Washere, na u bring it on ooo. He b like say u skunk for head abi, wait ooo y u dey always tag nobody can break ademasta and Harinholar shocked wettin concern me if she be ur house girl egbami keee undecided undecided Cos anytime u release ur lyrics na dis girl u dey always put in-btw. Abi u think say I dey fllw u drag girl shocked shocked , thunder fire anybody wey dey fllw u drag girl. Ur thinkin is upside down perhaps in a nutshell u r senseless if dats ur thought. Damn,ogbeni plenty edible, superb , captivating cat fish dey ocean fa grin grin grin. (Haywire calm down)

If u like be heaven boo notin concern me jst do ur sh1t privately dats wat I'm advocating for, ur childish behaviour gat to stop and I'm gonna tell it straight to ur face. Notin any motherfvcker fit do me cos I'm gonna stand on my words.

In conclusion stop pushing for sympathy votes, confront ur greatest enemy and stop and I repeat stop talking as if I gat issue wit Harinholar. Sango Thunder strike u if u continue dat nonsense,Stvpid thought on ur mind.

Haywire waz here

Cc
Elmisti
#

I need to celebrate dis wonderful goal

GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL

I DEDICATE THIS GOAL TO D ALMIGHTY THUNDER AWAITING TO STRIKE ADEMASTA

#


" thunder fire anybody wey dey fllw u drag girl"..... bros.. I no lyk dat one ooooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:49pm On Sep 26, 2015
Harinholar how art thou







Ademasta how's thee grin







Been a very busy day for me today undecided





Finally done with shopping for camp necessities
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 7:50pm On Sep 26, 2015
ademasta:

Ayima na stream 0 be dis o...hehehe, laffin
Guy no do make haywire1 vex no gree allocate my stream give me o.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:50pm On Sep 26, 2015
sammy2310:



" thunder fire anybody wey dey fllw u drag girl"..... bros.. I no lyk dat one ooooo
Hehehe dis one is fighting for himself... So u dey fear thunder? ***anotel u wen u wan dey follow me drag girl?***
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 7:50pm On Sep 26, 2015
KeriBaby:
Hey people

Good evening y'all











Make una free this stream gist na... even Nysc officials do not know the basis as to which stream u would finally swim(so they claim)
I asked them on their Twitter handle and they said people are selected randomly


So chill and pray towards what you want

Allow dem na some pple like to worry na . I ve told dem b4 .
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:52pm On Sep 26, 2015
Abi na

How are you
hilsocial:


Allow dem na some pple like to worry na . I ve told dem b4 .
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:52pm On Sep 26, 2015
KeriBaby:
Harinholar how art thou







Ademasta how's thee grin







Been a very busy day for me today undecided





Finally done with shopping for camp necessities
We gallant o... But u no do gud o, why u tell us make we go togeda nah? But wait, how many white shorts did u buy, and hw much per one?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:53pm On Sep 26, 2015
ademasta:
Hehehe... Joor o. I gallant like...

That's better.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:57pm On Sep 26, 2015
I bought three shorts 2 for 800 and today I got one for 200
I wee send u a link to download d stuffs I got for u grin
ademasta:

We gallant o... But u no do gud o, why u tell us make we go togeda nah? But wait, how many white shorts did u buy, and hw much per one?

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 7:57pm On Sep 26, 2015
KeriBaby:
Harinholar how art thou







Ademasta how's thee grin







Been a very busy day for me today undecided





Finally done with shopping for camp necessities
.....Am cool dear....Ademasta is also gretting u ere.....Nice 1...hope u got good tinz 4 yaself...trust u..

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:59pm On Sep 26, 2015
Ayima:
Guy no do make haywire1 vex no gree allocate my stream give me o.
Hehehe...so naim dey give streams? Just follow him gently and make him put u in stream -1, so dat u can go before stream 1 self
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:59pm On Sep 26, 2015
grin grin

Yeah sure
If I don't take of me who will grin
Harinholar:
.....Am cool dear....Ademasta is also gretting u ere.....Nice 1...hope u got good tinz 4 yaself...trust u..
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:00pm On Sep 26, 2015
Ayima:
***800 which stream i be haywire1?

Congrat stream 1

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 8:01pm On Sep 26, 2015
KeriBaby:
Abi na
How are you
Cool o . U don clear market na .
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:01pm On Sep 26, 2015
DonPsymon:




grin na so u do gra gra the call me stream II that morning.

I no knw say na u sir biko

#

(1) (2) (3) ... (2313) (2314) (2315) (2316) (2317) (2318) (2319) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.