Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,046 members, 7,976,989 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 04:56 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4146771 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2402) (2403) (2404) (2405) (2406) (2407) (2408) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 11:14am On Sep 29, 2015 |
mistabiola:Is a little jeasousy bro not knife own. I don't make noise if i score why. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:14am On Sep 29, 2015 |
donasere: Really *envy mood* Tell me how you went about it *straight face* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:15am On Sep 29, 2015 |
Make una stop e no make sense abeg We're all here killing time and also trying to make the thread lively and fun Don't try to hold anyone down I beg una Ayima: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:15am On Sep 29, 2015 |
KeriBaby: Hmmmm.........Oya sha calm down! Ayima was whining as usual..... Errylady says dey wanna be treated equally wit guys yet em no call DG tell am say make dem cancel concessional posting for married women and pregnant babes ooo. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:15am On Sep 29, 2015 |
DonPsymon: com,y u dey advise d guy like say im b child,na pikin im be..rayban ko..abeg biola na rayban broda raybon,mk u buy oooooooooooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by djflamini(m): 11:16am On Sep 29, 2015 |
Lol.by mistake I mean my hands were tied,d babe in question rape me,so na mistake na.I jes woke up and saw myself unclad wid d gel.is it my fault?or will U condemn me and say I cheated? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:16am On Sep 29, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:16am On Sep 29, 2015 |
DonPsymon: ★★★Maybe ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:17am On Sep 29, 2015 |
donasere: hmmmn,y dem go cancel am,women will alwais own d world buh allow men rule... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:17am On Sep 29, 2015 |
mobi18: Ahn ahn Can't I help a broda in need again? Which 1 be raybon again na *tears in my eyes* Lol |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:17am On Sep 29, 2015 |
mobi18: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:17am On Sep 29, 2015 |
DonPsymon: Ahn ahn!!!! No do like so na!! Man utd fan privileges na!!! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:18am On Sep 29, 2015 |
mobi18: ★★★You have all i wanted for now, #YourMammaryGlands ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:18am On Sep 29, 2015 |
mobi18: Lwkm Raybon ***wharisdat** |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 11:18am On Sep 29, 2015 |
DonPsymon:Even me sef dey guilty. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:19am On Sep 29, 2015 |
DonPsymon: ask dem bros in lag ere,dem dey c am well,na raybon lagos drivers nd bike men dey use |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:19am On Sep 29, 2015 |
JibrilJunior: Bad boy So na only the female less privileged you go help E get something like man hoe |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:19am On Sep 29, 2015 |
Hehehe that one dey different donasere: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 11:19am On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:Sorry dear meant no harm,just commenting freely without hiden agenda. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:20am On Sep 29, 2015 |
Ayima: ★★★Because your goals are not always spectacular ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:20am On Sep 29, 2015 |
mistabiola: c dis pikin oooo,abeg thou shall not covet ur neighbour's belongings............ #tencommandments |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:21am On Sep 29, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:21am On Sep 29, 2015 |
mobi18: If dem no cancel am den equality is not truly achieved ooo. Na cheating be dat!! Only God knows y hova let bey record that song!!!.....naija boiz no fit hear word since den!! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:22am On Sep 29, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:22am On Sep 29, 2015 |
mistabiola: Kaaaaaaiiiiiiiii See typical example of man hoe Hahahahahaha Lol |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:23am On Sep 29, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:23am On Sep 29, 2015 |
mobi18: ★★★ And love your neighbors as yourself..... Give to your neighbors what's in your heart and what's outside your chest ****ayaf forgotten the Bible verse anyways*** ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:23am On Sep 29, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:23am On Sep 29, 2015 |
DonPsymon: serious man hoe,even man LovePeddler sef.... o ye whoring man, take heed lest u fall |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 11:24am On Sep 29, 2015 |
mobi18:This talk just vex eh, na just one tin d make una own the world o chai God why. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:24am On Sep 29, 2015 |
mistabiola: Will u keep Is there sugar in it # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 11:25am On Sep 29, 2015 |
haywire1:Ah Bossy! market dey jawe! any news? |
(1) (2) (3) ... (2402) (2403) (2404) (2405) (2406) (2407) (2408) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |