Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,393 members, 7,888,267 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 11:33 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2415) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4068484 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2412) (2413) (2414) (2415) (2416) (2417) (2418) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:59pm On Sep 29, 2015
Shegofams:


Here comes the boy with the old man mentality. If you don't have something good to type, kindly be a ghost reader.

seconded..life is easy dear icehood.. dnt be so icy
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:59pm On Sep 29, 2015
Nothing special

But na the date dey different
icehood:
Why people dey run for stream II sef....... Abi if u dey stream II u no be corper too.... Small pikin mentality still dey affect some people oh like make I run go stream 1, make I quick wey khaki...... Oga ade calm down... Whether stream I or II.... Anyone wey dey put me.... I go enter.... As long as say no be batch A16.... Lobatan
Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 12:59pm On Sep 29, 2015
Ayima:
Make una carry una name stealing go crime section na, we are trying seriously to settle breakup case now.

K
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:01pm On Sep 29, 2015
itoski:

wots happening in d tennis industry?

What are u talking about? undecided I have no idea lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 1:01pm On Sep 29, 2015
starlight101:
wow ego make sense oo, u wan close camp with 5k grin
E be like u forget to add zeros to 5k o.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 1:01pm On Sep 29, 2015
Mobi18.... I saw what you wrote o. Even if you have modified it. Dunno what you did to the broda but as the saying goes "Na broom wey dem take sweep first wife commot house nai dem go still use for the second wife".
.
.
.
.
.
Enjoy it while it lasts. Seems like this your new profile pics incited the broda (Elmisti) to declare his assets.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 1:02pm On Sep 29, 2015
itoski:
wots happening in d tennis industry?
Rise in price
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:02pm On Sep 29, 2015
omitooguns:



undecided


Ooookay na so sad


Bharkarh time to put dos Bull-Dozers into action oo....


@ dolafunmi no need to get a lawyer ooo...because MRS Justice Mobi18 b one of them.


Just watch wat Twins Bull-dozers can do @ El-Mobi Holdings abi wetin dem call am...




U don mean to demolish EL dola no b today...but bro...I nd dolafunmi ar jst major share holders of d place and we reside dere....let naughtylagosguy, jibriljunior, donasere catch ur ass....
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:04pm On Sep 29, 2015
Blessedgurl:
Mobi18.... I saw what you wrote o. Even if you have modified it. Dunno what you did to the broda but as the saying goes "Na broom wey dem take sweep first wife commot house nai dem go still use for the second wife".
.
.
.
.
.
Enjoy it while it lasts. Seems like this your new profile pics incited the broda (Elmisti) to declare his assets.


Kikiki...see ya life...ddnt even know she changed her pix.....mobi...y ddnt u informme abt d new vintage
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 1:05pm On Sep 29, 2015
Ayima:
E be like u forget to add zeros to 5k o.
yes i forget grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:06pm On Sep 29, 2015
chimajii:

What are u talking about? undecided I have no idea lipsrsealed
ur denial pass Peter own o
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:06pm On Sep 29, 2015
mobi18:


haa,o ti binu ni... oya ma binu.. baba mi osomoniga

Oya Blow me little Portion of dat tin wey u blow for Elmisti head wey make am bone dolafunmi kiss cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:07pm On Sep 29, 2015
itoski:

I know ur type..u must be Di's Chelshit fans were fink as dem pick champions league dem fit dey knack teeth Wit big boys were show dem road to champions league



















Omo Donpsymon this chairman don miss road oooo!!!!!!........




Bro dis is just Internet banter nothing personal.




Wen u got a treble under ur belt,
20 epl cups,
3 ucl cups,
4 football league cups,
20 community shields,
11 FA cups,
1 europa league,
1 club world cup,
1 super cup,
And uve produced a world best footballer,
and a one time richest footballer/athlete,
And lastly the most phenomenal football manager eva


You can get at the biggest football franchise in england













Glory Glory Man Utd as the Reds are Matching On

Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:09pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
Nothing special

But na the date dey different
there is something special for those doing something b4 and had quit cos of Di's servixe
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:10pm On Sep 29, 2015
doublezero7:



Karaye, Kano state camp!





Are you kidding me





Dem suppose dey amputate dia hand asper shariya law na
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:11pm On Sep 29, 2015
donasere:



















Omo Donpsymon this chairman don miss road oooo!!!!!!........



Bro dis is just Internet banter nothing personal.



Wen u got a treble under ur belt, 20 epl cups, 3 ucl cups, 4 football league cups, 20 community shields, 11 FA cups, 1 europa league, 1 club world cup, 1 super cup, And uve produced a world best footballer, and a one time richest footballer/athlete, And lastly the most phenomenal football manager eva

You can get at the biggest football franchise in england












Glory Glory Man Utd as the Reds are Matching On
I don't take things personal bro as far as u no punch my eyes

Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 1:12pm On Sep 29, 2015
donasere:




















Omo Donpsymon this chairman don miss road oooo!!!!!!........




Bro dis is just Internet banter nothing personal.




Wen u got a treble under ur belt,
20 epl cups,
3 ucl cups,
4 football league cups,
20 community shields,
11 FA cups,
1 europa league,
1 club world cup,
1 super cup,
And uve produced a world best footballer,
and a one time richest footballer/athlete,
And lastly the most phenomenal football manager eva


You can get at the biggest football franchise in england













Glory Glory Man Utd as the Reds are Matching On
hw many did u experience as a man utd fan...... com here dey write poo history
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:12pm On Sep 29, 2015
mistabiola:



******You dey para on twitter bah******** tongue tongue

lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:13pm On Sep 29, 2015
elmisti:




U don mean to demolish EL dola no b today...but bro...I nd dolafunmi ar jst major share holders of d place and we reside dere....let naughtylagosguy, jibriljunior, donasere catch ur ass....





Who wan demolish wetin??......


As trouble sleep make yanga no wake am ooo!













***puffs eva green flavored Cambodian weed**
Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 1:16pm On Sep 29, 2015
babatawa:

Bro lemme drive the bus na?
that rubbish boy haywire1 wee be my conductor

Lol...I nede follow u play that rough play! grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 1:17pm On Sep 29, 2015
babatawa:

nigga yo deaded sad

You know I don't do well with threats! grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:17pm On Sep 29, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:17pm On Sep 29, 2015
harryson77:
hw many did u experience as a man utd fan...... com here dey write poo history
I just tire my broda all Di's historians.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:17pm On Sep 29, 2015
harryson77:
hw many did u experience as a man utd fan...... com here dey write poo history



I don't need to xperiance nada!!! But history is Everly dia to be quoted. Like it or na!

itoski:

I don't take things personal bro as far as u no punch my eyes


I tot so man!!! All d best 2day make england proud and Amma see u on sunday!

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:20pm On Sep 29, 2015
DonPsymon:



Lol... That's how messi's ruled out for 8weeks.
dat one no stop am from claiming the world best title na tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:21pm On Sep 29, 2015
iykebest1:
u no dey put wetin person fit watch. I don tire for dis guy. Give me dat remote
U dey feel am, u dey feel am? Gbagbe oshi! Fimile jen jaye!

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:21pm On Sep 29, 2015
omitooguns:



undecided


Ooookay na so sad


Bharkarh time to put dos Bull-Dozers into action oo....


@ dolafunmi no need to get a lawyer ooo...because MRS Justice Mobi18 b one of them.


Just watch wat Twins Bull-dozers can do @ El-Mobi Holdings abi wetin dem call am...

I dan sell my bulldozer for the shopping mall project.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:22pm On Sep 29, 2015
Zeeenas:

he is doing gr8 all tanxs 2 God. Since she is beside u, whisper my greetings 2 her.
Thank dear... She wil hear
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 1:25pm On Sep 29, 2015
elmisti:


Choi....even you!....the last person I expect dis frm!....biko nu...I dnt owe u an explanation but lemme tell you what will be unfair to dis family....it is when people in discomfort can't come out clean wit dier problems cuz of the fear of bn judged.....hope dolafunmi com arnd soon nd surprise u all wit her speech


Why me nor go talk. Abi you don forget how we dey buy lands for each other ni. Anyway if its a publicity stunt errm......
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:26pm On Sep 29, 2015
good pm all d ladies in this thread who won't stop making noise.....mobi18, keribaby(our beef still dey on)grin, harinholar and d ghost ladies..... for d guys una dey talk nonsense.... elmisti haywire1 and some dudes here plus one dude wey finish from Unical....grin I rep my state: Uyo....cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:28pm On Sep 29, 2015
Whodohgeepee
See ur name sef



I had no idea we were beefing sef


U don finally sub ur 10mb ba
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:28pm On Sep 29, 2015
whodohgeepee:
good pm all d ladies in this thread who won't stop making noise.....mobi18, keribaby(our beef still dey on)grin, harinholar and d ghost ladies..... for d guys una dey talk nonsense.... elmisti haywire1 and some dudes here plus one dude wey finish from Unical....grin I rep my state: Uyo....cheesy

Weed everywhere grin grin grin

#

(1) (2) (3) ... (2412) (2413) (2414) (2415) (2416) (2417) (2418) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.