Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,969 members, 7,876,679 topics. Date: Monday, 01 July 2024 at 12:27 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2424) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4060448 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2421) (2422) (2423) (2424) (2425) (2426) (2427) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:25pm On Sep 29, 2015
jatau7:
lolzzzz....it doesn't just make sense at all...me as a sharp and badt guy if pason steal my own I go steal all d khaki for my hall.....


Lol!
Nao Dahz Parra!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:25pm On Sep 29, 2015
U go work extra hard nah abi sey na for free person go get concubine outside. Money for hand back for ground bro

Wat does it profit a guy whose girl no sabi lick lollipop and wat does it profit a girl whose guy no sabi lick plate grin grin

#
Cc elmisti
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 5:26pm On Sep 29, 2015
ademasta:
Abeg wu sabi devil phone numa for here? I wanna report elmisatan oh sorry, elmisti to him
0800harinholar....it works perfectly...grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:26pm On Sep 29, 2015
ademasta:
Abeg wu sabi devil phone numa for here? I wanna report elmisatan oh sorry, elmisti to him



06663336666.......That's our official cell....
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 5:27pm On Sep 29, 2015
donasere:
Carries binocularz,....


***e-boo searchin***

Harinholar wey dem single e-babes?
Oh na donasere! Wait are u still single? **back to my silent prayers, God, please pluralise donasere**. Thank u lawd for u hv ansad
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:27pm On Sep 29, 2015
donasere:



Lol!
Nao Dahz Parra!!!
I go para ohhhh...I neva even see call up letter self pason don dey 1 place dey reason how him go take move my khaki....d thunder wia go fire am God neva finish to dey create d thunder. ....d tin dey undergo process for hell...
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:28pm On Sep 29, 2015
whodohgeepee:
0800harinholar....it works perfectly...grin


Epic!......how did u know most women r devil accomplice
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 5:28pm On Sep 29, 2015
whodohgeepee:
0800harinholar....it works perfectly...grin
hehehe...how dare you?! Wetin join harinholar mi, my biutifu woman wit devil
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 5:29pm On Sep 29, 2015
mobi18:



lol,dts some dope shiii... grin grin grin grin grin grin, u dey use d bck of ur brain dey think ni,,dts awesome
But that's the truth na.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:29pm On Sep 29, 2015
jatau7:
I go para ohhhh...I neva even see call up letter self pason don dey 1 place dey reason how him go take move my khaki....d thunder wia go fire am God neva finish to dey create d thunder. ....d tin dey undergo process for hell...


If dem com arrange all ya tinz nko, including waist purse?....u go kidnap DG as revenge

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 5:30pm On Sep 29, 2015
elmisti:



Epic!......how did u know most women r devil accomplice
d serpent for bible bribe eve make she fall adam na.... devil dey use dem wella....grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:31pm On Sep 29, 2015
whodohgeepee:
d serpent for bible bribe eve make she fall adam na.... devil dey use dem wella....grin

Hmmm!.....so u mean to say devil dey use ademasta boo as receptionist
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 5:31pm On Sep 29, 2015
ademasta:

hehehe...how dare you?! Wetin join harinholar mi, my biutifu woman wit devil
ask devil o....m just a prophet..m seeing things...
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 5:31pm On Sep 29, 2015
elmisti:




06663336666.......That's our official cell....
Offiwhaat? **omo dis guy connect no be small, make i just leave am o, e fit be say him and devil dey together self***
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:31pm On Sep 29, 2015
whodohgeepee:
why do men cheat? tis a normal stuff cos 90% of men do no matta aw dey act like dey don't. women make men cheat and most men ain't satisfied wiv wat dey have.....
.

Why men go satisfy wen wife dey give only scissor style and a young fresh peperempe dey giv kamasutra,doggy,missionary, 69, TYT (touch your toes), cowboy, back stroke, front Pamela, HMH (hit me hard) grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 5:33pm On Sep 29, 2015
elmisti:


Hmmm!.....so u mean to say devil dey use ademasta boo as receptionist
grabs Bible....e fit be o....not too sure but m sure small sha.... maybe PA buh m not certain abt DAT receptionist sha....grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:34pm On Sep 29, 2015
elmisti:



If dem com arrange all ya tinz nko, including waist purse?....u go kidnap DG as revenge
baba dem no reach. .....make DG better carry me go my state ohhh...cos me I sabi vex quick quick....na wetin make me kill pason for oshodi last 2 yrx....
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:34pm On Sep 29, 2015
Great point grin grin
I am tired of fighting for someone else
donasere:
Some women wii come and break homes and will confidently say dem no send anybody papa! Where is goldenone?? Make she come finish her survey!

Dats by d way!!!

Keribaby I can see u are really shocked bout d events of the day!

Well elmisti had been tru some hardships of late and unfortunately distance made the heart grow cold and lonely so mobi18 who we all blived was too holy fooled erry1 and warmed elmistis heart and Erm bed. So he chose her.
Well u know d saying at any point in time after u fall for one person u find urself falling for anoda pick the second person coz if u truly luffed the 1st u wouldn't fall for the second.

Well enough said!!


We await EL MOBI 7star hotel on 3500.
Elmisti I done buy penthouse suite ooo..


Last bullet: if it feels right bleeping do it! wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 5:34pm On Sep 29, 2015
donasere:



**bet y***

Oya mi lenu oo! shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 5:36pm On Sep 29, 2015
haywire1:
.

Why men go satisfy wen wife dey give only scissor style and a young fresh peperempe dey giv kamasutra,doggy,missionary, 69, TYT (touch your toes), cowboy, back stroke, front Pamela, HMH (hit me hard) grin grin grin

#


which men be that?? 20th century? abi cave men
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:36pm On Sep 29, 2015
ademasta:

Oh na donasere! Wait are u still single? **back to my silent prayers, God, please pluralise donasere**. Thank u lawd for u hv ansad


Lolzzz...


Man diaz just one shawty like dah wey I dey eye o.

You and dis ur prayers!!!!..... lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 5:36pm On Sep 29, 2015
elmisti:



I like to dey hear u jare....abeg, like which South West state...and on wht grounds
At least you know trouble zones in Borno, and you avoid accordingly. Same cant be said of some suburbs of Ibadan. Innit?
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 5:37pm On Sep 29, 2015
haywire1:
.

Why men go satisfy wen wife dey give only scissor style and a young fresh peperempe dey giv kamasutra,doggy,missionary, 69, TYT (touch your toes), cowboy, back stroke, front Pamela, HMH (hit me hard) grin grin grin

#
as for me ah don't care bout styles...na hair ah wan cut ni? relationships ain't all bout sexual intercourse.... m satisfied with ma dolcezza....my sweetest babe in d universe... ah don't cheat....
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:37pm On Sep 29, 2015
jatau7:
baba dem no reach. .....make DG better carry me go my state ohhh...cos me I sabi vex quick quick....na wetin make me kill pason for oshodi last 2 yrx....



Kill person for oshodi ke




Weyrey ni ele yi ooo......


Dem no go offend u ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:37pm On Sep 29, 2015
tonyx4x44:



which men be that?? 20th century? abi cave men

grin grin grin

#

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:38pm On Sep 29, 2015
haywire1:
.

Why men go satisfy wen wife dey give only scissor style and a young fresh peperempe dey giv kamasutra,doggy,missionary, 69, TYT (touch your toes), cowboy, back stroke, front Pamela, HMH (hit me hard) grin grin grin

#



You aff finish!

Which one is front pamela?
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 5:39pm On Sep 29, 2015
theSpark:

The Spark greets you too.
Re: NYSC 2015 Batch B House by idirect(m): 5:40pm On Sep 29, 2015
MTN be like "Send #TheList to 131" to get the full list of ministers.
N50 per text

Am going with stream 1... Quote me anywhere
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:40pm On Sep 29, 2015
doublezero7:



Oya mi lenu oo! shocked



Lol!!


Abeg what are d silent camp rules........






***befor dem go catch person where dem dey do bend ur knees n touch ur toes**
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:41pm On Sep 29, 2015
jatau7:
I go para ohhhh...I neva even see call up letter self pason don dey 1 place dey reason how him go take move my khaki....d thunder wia go fire am God neva finish to dey create d thunder. ....d tin dey undergo process for hell...


Omo Na Aks U sef dey face abi?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:41pm On Sep 29, 2015
whodohgeepee:
as for me ah don't care bout styles...na hair ah wan cut ni? relationships ain't all bout sexual intercourse.... m satisfied with ma dolcezza....my sweetest babe in d universe... ah don't cheat....

Dey deceive urself, 99% of female want a man who can send them to Planet P on bed.I pity ur life. I always tell my female friends dat if ther guy can't lick their plate dey shd leave d guy, he doesn't love her.

I don't suppose cheating but both need to be able to satisfy each other sexual to prevent cheating

#

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 5:41pm On Sep 29, 2015
elmisti:


Hmmm!.....so u mean to say devil dey use ademasta boo as receptionist
U are a slow learner! He meant d way devil had been using dolafunmi for u bfor u guys finally broke loose oh sorry, breakdown abi na breakup self

(1) (2) (3) ... (2421) (2422) (2423) (2424) (2425) (2426) (2427) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 11 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.