Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,175,039 members, 7,893,809 topics. Date: Thursday, 18 July 2024 at 04:26 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2431) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4079090 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2428) (2429) (2430) (2431) (2432) (2433) (2434) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Polystyrene1(m): 7:15pm On Sep 29, 2015
hilsocial:

As u and Gazaliah be my main niggas here abi na polythene be him new name abi polystyrene, i know say na all of us go do parade, me self no de fit but if u are coming to Enugu camp bro u need fitness ask others . I don go dia plus my classmates whey comot dia men e no easy camp dia de for hill una go de cm down to one LGA near d camp everyday for parade so climbing up after parade with heavy legs fit no easy. Good luck sha.

Polythene be bawoI got banned since yesterday afternoon 2pm.I mail the mods 3time but Dem dey do yanga but I later talk to Dem senses..I know dey don vex,days why Dem no lift the ban on me...

Besides,I don't care about Dem sef.Na who Dem beRubbish

Hillary,I fit baje baje...Na building of laps DAT one go add to my laps.

Am a footballer nah and that's not a mess on my part but Xcozee no dey ENUGU list nah,how he con wan come meet me for Enugu camp tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:16pm On Sep 29, 2015
tk4life:
lol oboi i just dey hia low key oo since my house rent na next year he go xpire
oya now... How samaru babes now
Re: NYSC 2015 Batch B House by Polystyrene1(m): 7:17pm On Sep 29, 2015
Uniqueness01:

shocked shocked Polystyrene! C8H8)n that's the chemical name!
Are you a Chemist?
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 7:18pm On Sep 29, 2015
Noted..

whizqueen:
[size=20pt]98% loaded!!!

The awardees will be listed in a bottom-up approach.

Stay tuned cool
[/size]

2el kindly Include all the awardees in a separate special place on the top side of your CM 's list smiley
For recognition of course
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 7:20pm On Sep 29, 2015
OYO smiley

yetunsbay:
Just registered #team OGUN...KWARA...& DELTA.

Abeg someone tell bro Ahmed of Kwara make him pay us oooooooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:20pm On Sep 29, 2015
ademasta:
This life sha... Som pple go jez dey form don online...online o! E no pas online o... It takes a hard mind(as in, man full of O.T) to talk where men(teamlean) are talking. Ademasta(master p. in sch) jez dey watch sha... I still dey hail ma goons; elmisti, u stil dey do weed biznes, cos here iz kinda cold...blood-eyed men will soon enter! Tk4life oya tell me somtin, no telmi say joyce21 don begin dey pay u visit for ya crib, same noni... Donasere, we stil ganpor like chew gum. Harinholar mi, only you noni... Keribaby, do not try that sh1t as said earlier. Mobi18, me and u neva finish awa talk..aspa how d tin hapn gan gan btw u and elmisti(weed seller for dat mata)...ok! E don tey wey i see blessedgurl, she don travel ni? Where is Aare2050, irunmole oko allsmyles? Faithluv5, hop u are takin care of whodohgeepee... Debeejay, oga mi! Iykebest, biga u i always pray... Haywire1, dou u dey always beef me buh, omo mi naa shi nie... Mi sha ni pa e danu. O shi wulo... I go fit use u as political tool come 2019. Zeeenas, hajia wey dey speak about 7languages, tuale to kogites o. To all of una wey dey go serve for enugu, akwaibom, lagos and abuja...d DG just changed his mind and said una go do una camping for malaysia(yahoo boys be like, nibi ni ma kusi, as in, only camping? Make i die for here self, e pay me). Olami90, ori e wambe... Mistabiola...oya now, how has been work. Sammy2310, name wey dey scare iphones***name sey dey like nokia3310*** xcozee, i greet u sir... Hilsocial, my oga at the top. Gazaliah, the chief imam of the thread... Babatawa...na oga nla be that. 2el, 2hell with ur enemies. Shawwal1, my fellow abusite...*abusites are naturally ahead of you, yea that's the slogan*. DonPsymon, i go soon miss u with honey dey drink... Kbs468, i always dey loyal.
To the ghost readers, that's how we roll inside 7up bottle! Wen gist no dey, we create gist... We fight, we quarel, we nak, we settle... Na so e be... And to all i couldn't mention, ayam very very sorry. May God keep us all alive, amen!

I sight u my nicca!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 7:23pm On Sep 29, 2015
haywire1:

Still searching
#
U u issokay continu
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 7:25pm On Sep 29, 2015
donasere:

We dint say don't pray......we said turn up for ur man at any goddamn time!!!!.....

if u go dey form pray warrior for ur hubby e go shock u wen all doze 18+ secretaries begin give ur hobby bj for office and all u will keep seeing on his d1ck is lipstick and teeth marks
I definitely dont want that last part so ill just stick to ur advise! tnx
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 7:26pm On Sep 29, 2015
mobi18:

kai,babe,take a chill pill,kilode?lol,i dnt av anything to do wid wat he said,e get im own mind naw abi

Was only kidding with you....
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 7:27pm On Sep 29, 2015
ademasta:
This life sha... Som pple go jez dey form don online...online o! E no pas online o... It takes a hard mind(as in, man full of O.T) to talk where men(teamlean) are talking. Ademasta(master p. in sch) jez dey watch sha... I still dey hail ma goons; elmisti, u stil dey do weed biznes, cos here iz kinda cold...blood-eyed men will soon enter! Tk4life oya tell me somtin, no telmi say joyce21 don begin dey pay u visit for ya crib, same noni... Donasere, we stil ganpor like chew gum. Harinholar mi, only you noni... Keribaby, do not try that sh1t as said earlier. Mobi18, me and u neva finish awa talk..aspa how d tin hapn gan gan btw u and elmisti(weed seller for dat mata)...ok! E don tey wey i see blessedgurl, she don travel ni? Where is Aare2050, irunmole oko allsmyles? Faithluv5, hop u are takin care of whodohgeepee... Debeejay, oga mi! Iykebest, biga u i always pray... Haywire1, dou u dey always beef me buh, omo mi naa shi nie... Mi sha ni pa e danu. O shi wulo... I go fit use u as political tool come 2019. Zeeenas, hajia wey dey speak about 7languages, tuale to kogites o. To all of una wey dey go serve for enugu, akwaibom, lagos and abuja...d DG just changed his mind and said una go do una camping for malaysia(yahoo boys be like, nibi ni ma kusi, as in, only camping? Make i die for here self, e pay me). Olami90, ori e wambe... Mistabiola...oya now, how has been work. Sammy2310, name wey dey scare iphones***name sey dey like nokia3310*** xcozee, i greet u sir... Hilsocial, my oga at the top. Gazaliah, the chief imam of the thread... Babatawa...na oga nla be that. 2el, 2hell with ur enemies. Shawwal1, my fellow abusite...*abusites are naturally ahead of you, yea that's the slogan*. DonPsymon, i go soon miss u with honey dey drink... Kbs468, i always dey loyal.
To the ghost readers, that's how we roll inside 7up bottle! Wen gist no dey, we create gist... We fight, we quarel, we nak, we settle... Na so e be... And to all i couldn't mention, ayam very very sorry. May God keep us all alive, amen!
bigger u I pray too
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 7:28pm On Sep 29, 2015
Am greeting o,if una like make una no answer.
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 7:29pm On Sep 29, 2015
Ayima:
Am greeting o,if una like make una no answer.
lol.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 7:32pm On Sep 29, 2015
mobi18:

hu told u im nt interested..of course i am..y i go lie about that...nywais,issorait,d mata go die down soon.. i sha no be d rison behind dier break up wink wink wink

wheres blessedgurl,e be like say na her e-boo i go snatch next,,if she get 1,since she don tag me e- snatcher grin grin grin grin

Kikikikwakwakwa......person nor fit follow you play again.
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 7:34pm On Sep 29, 2015
amii131:

Tony thanks I got it

Buh I taught when making Nysc I'd cards
Like someone again told me

Nysc id card should be written on the card not student

2,Why didn't u put ur callup no also ur state of service like I also heard

3.Why not plastic

Please any ideas from others will be appreciated
Don't really wana waste my money and time on something unacceptable sad

The card you are talking about is nysc own.. You school cannot give you that.. What I showed you is a temporary I'd for use in camp reg

As you school ID must have expired
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:35pm On Sep 29, 2015
They do not accept expired Id's? Cuz mine has expired
tonyx4x44:

The card you are talking about is nysc own.. You school cannot give you that.. What I showed you is a temporary I'd for use in camp reg

As you school ID must have expired
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:36pm On Sep 29, 2015
ademasta:
This life sha... Som pple go jez dey form don online...online o! E no pas online o... It takes a hard mind(as in, man full of O.T) to talk where men(teamlean) are talking. Ademasta(master p. in sch) jez dey watch sha... I still dey hail ma goons; elmisti, u stil dey do weed biznes, cos here iz kinda cold...blood-eyed men will soon enter! Tk4life oya tell me somtin, no telmi say joyce21 don begin dey pay u visit for ya crib, same noni... Donasere, we stil ganpor like chew gum. Harinholar mi, only you noni... Keribaby, do not try that sh1t as said earlier. Mobi18, me and u neva finish awa talk..aspa how d tin hapn gan gan btw u and elmisti(weed seller for dat mata)...ok! E don tey wey i see blessedgurl, she don travel ni? Where is Aare2050, irunmole oko allsmyles? Faithluv5, hop u are takin care of whodohgeepee... Debeejay, oga mi! Iykebest, biga u i always pray... Haywire1, dou u dey always beef me buh, omo mi naa shi nie... Mi sha ni pa e danu. O shi wulo... I go fit use u as political tool come 2019. Zeeenas, hajia wey dey speak about 7languages, tuale to kogites o. To all of una wey dey go serve for enugu, akwaibom, lagos and abuja...d DG just changed his mind and said una go do una camping for malaysia(yahoo boys be like, nibi ni ma kusi, as in, only camping? Make i die for here self, e pay me). Olami90, ori e wambe... Mistabiola...oya now, how has been work. Sammy2310, name wey dey scare iphones***name sey dey like nokia3310*** xcozee, i greet u sir... Hilsocial, my oga at the top. Gazaliah, the chief imam of the thread... Babatawa...na oga nla be that. 2el, 2hell with ur enemies. Shawwal1, my fellow abusite...*abusites are naturally ahead of you, yea that's the slogan*. DonPsymon, i go soon miss u with honey dey drink... Kbs468, i always dey loyal.
To the ghost readers, that's how we roll inside 7up bottle! Wen gist no dey, we create gist... We fight, we quarel, we nak, we settle... Na so e be... And to all i couldn't mention, ayam very very sorry. May God keep us all alive, amen!

which kinda phone u dey use, y everything scatter like this.. anyway u be my boy anytime anyday

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Polystyrene1(m): 7:38pm On Sep 29, 2015
AYIMA AYIMA,Any new story for tonight

I mean Faabu grin tongue tongue

I sight you jare...

I come in PEACE
Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 7:39pm On Sep 29, 2015
[size=20pt] **let's give a round of applause to the Chair lady of the the B15 committee**

E no easy mehn #puffsWeed cool

To everyone that participated in this competition, y'all are winners irrespective of whether you bag home any award or not. So please no chairs or tables or blows in the air,, our emergency and accidents department is on strike tongue

The awards for 2015 batch B elections goes
- - - - - - - - - - - - - >>>>

Please lets give another round of applause to the entire committee that took it upon themselves to ensure that this voting became a success.

**round of applause as I call out**

flex12 *claps*
rmfunky *claps
Dubylhover *claps*
And the boss herself in person of Whizqueeen *claps*
[/size]

2 Likes 2 Shares

Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 7:40pm On Sep 29, 2015
ademasta:

**dancing kukere**... Iyawo mi don show! Hw u dey my baby?
..am cool and u...?
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:41pm On Sep 29, 2015
ademasta:
This life sha... Som pple go jez dey form don online...online o! E no pas online o... It takes a hard mind(as in, man full of O.T) to talk where men(teamlean) are talking. Ademasta(master p. in sch) jez dey watch sha... I still dey hail ma goons; elmisti, u stil dey do weed biznes, cos here iz kinda cold...blood-eyed men will soon enter! Tk4life oya tell me somtin, no telmi say joyce21 don begin dey pay u visit for ya crib, same noni... Donasere, we stil ganpor like chew gum. Harinholar mi, only you noni... Keribaby, do not try that sh1t as said earlier. Mobi18, me and u neva finish awa talk..aspa how d tin hapn gan gan btw u and elmisti(weed seller for dat mata)...ok! E don tey wey i see blessedgurl, she don travel ni? Where is Aare2050, irunmole oko allsmyles? Faithluv5, hop u are takin care of whodohgeepee... Debeejay, oga mi! Iykebest, biga u i always pray... Haywire1, dou u dey always beef me buh, omo mi naa shi nie... Mi sha ni pa e danu. O shi wulo... I go fit use u as political tool come 2019. Zeeenas, hajia wey dey speak about 7languages, tuale to kogites o. To all of una wey dey go serve for enugu, akwaibom, lagos and abuja...d DG just changed his mind and said una go do una camping for malaysia(yahoo boys be like, nibi ni ma kusi, as in, only camping? Make i die for here self, e pay me). Olami90, ori e wambe... Mistabiola...oya now, how has been work. Sammy2310, name wey dey scare iphones***name sey dey like nokia3310*** xcozee, i greet u sir... Hilsocial, my oga at the top. Gazaliah, the chief imam of the thread... Babatawa...na oga nla be that. 2el, 2hell with ur enemies. Shawwal1, my fellow abusite...*abusites are naturally ahead of you, yea that's the slogan*. DonPsymon, i go soon miss u with honey dey drink... Kbs468, i always dey loyal.
To the ghost readers, that's how we roll inside 7up bottle! Wen gist no dey, we create gist... We fight, we quarel, we nak, we settle... Na so e be... And to all i couldn't mention, ayam very very sorry. May God keep us all alive, amen!
I sight you oga Ade wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 7:43pm On Sep 29, 2015
whizqueen:
[size=20pt] **let's give a round of applause to the Chair lady of the the B15 committee**

E no easy mehn #puffsWeed cool

To everyone that participated in this competition, y'all are winners irrespective of whether you bag home any award or not. So please no chairs or tables or blows in the air,, our emergency and accidents department is on strike tongue

The awards for 2015 batch B elections goes
- - - - - - - - - - - - - >>>>

Please lets give another round of applause to the entire committee that took it upon themselves to ensure that this voting became a success.

**round of applause as I call out**

flex12 *claps*
rmfunky *claps
Dubylhover *claps*
And the boss herself in person of Whizqueeen *claps*
[/size]
....u self dey puff weed abi..dariz God..Kudos 2 u guyz...
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:43pm On Sep 29, 2015

Who is giving my witchqueen weed?

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 7:44pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
They do not accept expired Id's? Cuz mine has expired
I think so...

I can't speak with 100 percent certainty though...

Everyone in my school did the temporary cards at the security unit

300 Naira

better to be save than sorry

Or ask batch A
Re: NYSC 2015 Batch B House by yetunsbay(m): 7:45pm On Sep 29, 2015
2el:
OYO smiley
abi naw.......just dey observe on top skyscraper
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:46pm On Sep 29, 2015
Alright would go to a cyber cafe to get a new one
grin
tonyx4x44:
I think so...

I can't speak with 100 percent certainty though...

Everyone in my school did the temporary cards at the security unit

300 Naira

better to be save than sorry

Or ask batch A
Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 7:46pm On Sep 29, 2015
Harinholar:
....u self dey puff weed abi..dariz God..Kudos 2 u guyz...

Lol! You took that question from my mouth grin

Professor Jega Whizqueen nai she be cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 7:49pm On Sep 29, 2015
whodohgeepee:
abeg make Una stop all dese e-boo nd boo talks...if una nor get wetin to talk make una go sleep or surf d net for betta news....to all it may concern...keribaby ehen come here....
..Noted...
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:49pm On Sep 29, 2015
Polystyrene1:

I sight you jare...

I come in PEACE
Oga mi, i greet u sir
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 7:50pm On Sep 29, 2015
Uniqueness01:

Lol! You took that question from my mouth grin
Professor Jega Whizqueen nai she be cheesy
Weed na batch B identity grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 7:51pm On Sep 29, 2015
tonyx4x44:

Weed na batch B identity grin
According to you!
Abi you too dey weed? grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Polystyrene1(m): 7:51pm On Sep 29, 2015
ademasta:

Oga mi, i greet u sir

Do you hear from Harinholar

(1) (2) (3) ... (2428) (2429) (2430) (2431) (2432) (2433) (2434) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 92
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.