Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,188,819 members, 7,935,532 topics. Date: Friday, 30 August 2024 at 10:51 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4121166 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2477) (2478) (2479) (2480) (2481) (2482) (2483) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:19am On Oct 02, 2015 |
babatawa: Thank God u know say I be “Butcher Boy”... E be like u want make dem auction ur body parts for Eket Meat Market dis weekend abi? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 12:21am On Oct 02, 2015 |
IsiAbuncha: I dey try remember u.. I know some of ur set udoka, I know Aliyu, ovo, abeg pm me make we connect |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:21am On Oct 02, 2015 |
IsiAbuncha: hmmm. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:25am On Oct 02, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:26am On Oct 02, 2015 |
IsiAbuncha: bro no vex na i was only kidding meat market biti bawo Nooo o BTW my intentions towards her re purfectly clean and all positve |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:27am On Oct 02, 2015 |
babatawa: can I will tk dis shock? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:28am On Oct 02, 2015 |
IsiAbuncha:delete o gini? na here Alfa Gazaliah go come see am tomorrow |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:30am On Oct 02, 2015 |
goodyboo: Stop Hmmming, why are u still awake sef? So dat people like Babatawa go see u ba? Oya enter room now now! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:31am On Oct 02, 2015 |
babatawa: chai , r u for real? its bad ooo.abi u be oga solo for Bible.? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:33am On Oct 02, 2015 |
onuwaje: Lol, my name na Charles I no sabi PM o, me na new member here |
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:34am On Oct 02, 2015 |
goodyboo: I'm for real but then for you I'll let go off any other lady... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:35am On Oct 02, 2015 |
babatawa: Who be Gaza? Na name of place be dat? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:36am On Oct 02, 2015 |
IsiAbuncha:uncle Charlie, my holiday wee soon be over oo. I for talk nw buh na because I need money to buy my camp stuff. 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:37am On Oct 02, 2015 |
IsiAbuncha: it's dark so.i can't see ur face well coz i still dey try wonder why you dey call my name without brother shebi day wee soon break |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:38am On Oct 02, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:39am On Oct 02, 2015 |
goodyboo: Lol, funny... What's ur real name? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:44am On Oct 02, 2015 |
babatawa:
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:45am On Oct 02, 2015 |
goodyboo:duro kin fi ife ba e je ki ori to wu u look terrific by the way *in tony tetuila's voice* what if you gbenu simi lenu? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:47am On Oct 02, 2015 |
goodyboo... ain't u gonna sleep?? don't accept dat babatawa proposal...him don born already nah....nd tawa be him daughter name..... but I bliv I wil be a beta fit ffor u.... #smiling# 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:48am On Oct 02, 2015 |
[quote author=IsiAbuncha post=38582010][/quote] whats with the meme now? ..
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:49am On Oct 02, 2015 |
Sammie2310: Ok u sef won enter the race? E be like say I go leave una here go sleep be dat |
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:51am On Oct 02, 2015 |
Sammie2310: where u from commot again na 1 Like
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:52am On Oct 02, 2015 |
See girl I dey talk with since no dey even follow me sef Lol! Na to sleep naim sure pass abeg, una goodnight & goodluck |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:52am On Oct 02, 2015 |
IsiAbuncha:u no go watch how d race go end ni?? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:54am On Oct 02, 2015 |
2FlowZ: Bro, no try carry yaown joint com oo...boiz go kush buh na inside dat side boys go buy ooo.....beg no carry joint come ooo....hausa soldiers go change am anyhw like say dem no dey kush ni o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:56am On Oct 02, 2015 |
babatawa: mouth to mouth....hope dis is not mamatawa enter men-o-stop |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:58am On Oct 02, 2015 |
Sammie2310: babatawa r u guilty of all dis charges against u? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 1:01am On Oct 02, 2015 |
goodyboo: u don't need to ask him if he is guilty or not...he wil definitely deny it..... just consider my proposal....nd it wil be pleasing to my heart if u accept.... mo ni ife e tori torun....#smiling# |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 1:02am On Oct 02, 2015 |
IsiAbuncha: uncle, WHR am mk I follow am talk for u. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 1:04am On Oct 02, 2015 |
dammyllare: Brother, I av no idea whatsover of what u meant by that up there ^^^ In case bae is seeing dis! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by djflamini(m): 1:05am On Oct 02, 2015 |
Who is awake?goodyboo u awake?wana chat wid a fellow PCM |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 1:07am On Oct 02, 2015 |
djflamini: go to bed.... waiting for d members of d nyt watch to doze off so I can build an estate in d name of goodyboo.... my prospective e-boo.... #smiling# |
(1) (2) (3) ... (2477) (2478) (2479) (2480) (2481) (2482) (2483) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |