Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,563 members, 7,888,821 topics. Date: Saturday, 13 July 2024 at 03:58 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2567) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4069675 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2564) (2565) (2566) (2567) (2568) (2569) (2570) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:36pm On Oct 05, 2015
Emlina:
Me wit keribaby ni? Na so so fight we go de fight til day break. No try am o.

na b4 b4 keribaby u dey talk so...she b pastoress now...wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:37pm On Oct 05, 2015
Lol Omitooguns u really wanna rot in jail abi




Na capital punishment sef u go get if u decide to use mobi18
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:37pm On Oct 05, 2015
Solomonodimegwu:
abeg make them remember to lock gate oo


chimajii oya give the ladies dat padlock...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:37pm On Oct 05, 2015
Blessedgurl:
L O L So you still remember. How have you been.
y nt, am fine u? Hope u re preparing for plot 3k?
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 10:38pm On Oct 05, 2015
KingJB:


I swear same tin happened here yesterday

My two chargers
TV
DVD
3 bulbs
And 1 extension box
angry



Unnecessary expenses I tell you, at this crucial time wey man won save money go camp sad
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:39pm On Oct 05, 2015
DonPsymon:


That's good bruh cheesy

I the reason buy some things ma for camp... How much be your camp money budget sef


Budget no dey o...na as e come we go do am.
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:40pm On Oct 05, 2015
DonPsymon:



Lol grin


How about this 1...


The first alphabet for your surname wey matches any state name, na that state you the serve cheesy

Say your surname na Itoski, you the serve for Imo state... Donpsymon Delta grin


If the first alphabet no gree match you move to the second, or third or fourth e.g xylophone - Lagos grin

If your first alphabet match with many states, them go ignore the first alphabet, choose the second 1... E.g Annas = Anambra or Nassarawa grin


grin


grin

If all your alphabets no match... Mehn... Na Borno be that grin...

lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:40pm On Oct 05, 2015
DonPsymon:


That's good bruh cheesy

I the reason buy some things ma for camp... How much be your camp money budget sef


Budget no dey o...na as e come we go do am.
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 10:40pm On Oct 05, 2015
seun305:


I jus dey look u

undecided

D girl standing next to me has dimples... lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:40pm On Oct 05, 2015
KeriBaby:
Lol Omitooguns u really wanna rot in jail abi
Na capital punishment sef u go get if u decide to use mobi18

Jail kwa U mean synonyms for bed space is Jail...nwanne let's go there cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:40pm On Oct 05, 2015
Lmao something must kill a man abi
omitooguns:


Jail kwa U mean synonyms for bed space is Jail...nwanne let's go there cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:40pm On Oct 05, 2015
chimajii:
From >Se oti se igbeyawo? TO> Mosi da wa It wee now enter> Se mole gba nomba ero ibani soro re?. Tsk lipsrsealed
I jus dey look u
undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:42pm On Oct 05, 2015
Emlina:
Hehehe. Even ur boo get a boo...

yes oooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:43pm On Oct 05, 2015
chimajii:

D girl standing next to me has dimples... lipsrsealed
Shift lemme see
Re: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 10:45pm On Oct 05, 2015
Solomonodimegwu:
Abeg which pple dey duty today? #niteguard# cos i wan go sleep o

..... cool
<,︻╤─ ҉ • • • •
\ \
,/﹋╯.
/_ /_
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:47pm On Oct 05, 2015
KeriBaby:
Lol Omitooguns u really wanna rot in jail abi




Na capital punishment sef u go get if u decide to use mobi18

plagiarism is nt a capital offence,so d punishment cnt be capital .. offence=punishment.. buh omitooguns,i no fit help u seue my fellow sister gurl.. oya go nd settle ur case outside court... or mk we do cmc grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:47pm On Oct 05, 2015
KeriBaby:
Lmao something must kill a man abi


sad
u no sabi d proverbs...na wetin i dey tell u for class b dat...the correct version is na leaves wey goat like dey kill goat...

But na oldin days goats b dat ooo..... goats of 2015 no dey chop leaves again...na Yam and cocoa yam dressed wit fried egg wit cow-milk dem dey chop..wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by chidexSmokey(f): 10:47pm On Oct 05, 2015
KeriBaby:
Lol which one are you doing grin grin


See dis woman o! Didn't u read before commenting? Don't do ojoro biko! There are lots of them dear,my choice might not be urs. When u get to camp or even when u leave camp,u'd choose ur most preferred.
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:51pm On Oct 05, 2015
mobi18:


plagiarism is nt a capital offence,so d punishment cnt be capital .. offence=punishment.. buh omitooguns,i no fit help u seue my fellow sister gurl.. oya go nd settle ur case outside court... or mk we do cmc grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin


U b koret lawyer...infact...U don turn S.A.N...


Oya keribaby...lawyer say make we go settle outside court...hope u grab say na d same synonyms our lawyer dey refer 2 wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:52pm On Oct 05, 2015
Holumiedey:

..... cool <,︻╤─ ҉ • • • • \ \ ,/﹋╯. /_ /_

sad
which Platoon style b dis...grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:53pm On Oct 05, 2015
KingJB:


Wl be glad to do that anywhere
Anytime.. wink

Abi king n shi ni? cheesy
Anywhere anytime bi bawo? cheesy e get another place u wan do assist aside here ni?

Hehehehehehe..... grin


Wey my pady chimajii ooooooooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:54pm On Oct 05, 2015
You don f up grin
U never see whr Maggi thief dey get life imprisonment

We must settle in court

capital punishment for Omitooguns
mobi18:


plagiarism is nt a capital offence,so d punishment cnt be capital .. offence=punishment.. buh omitooguns,i no fit help u seue my fellow sister gurl.. oya go nd settle ur case outside court... or mk we do cmc grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:56pm On Oct 05, 2015
Don't mind him
I just dey look am
Olami90:


Abi king n shi ni? cheesy
Anywhere anytime bi bawo? cheesy e get another place u wan do assist aside here ni?

Hehehehehehe..... grin


Wey my pady chimajii ooooooooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:56pm On Oct 05, 2015
grin grin
U get mouth
omitooguns:



sad
u no sabi d proverbs...na wetin i dey tell u for class b dat...the correct version is na leaves wey goat like dey kill goat...

But na oldin days goats b dat ooo..... goats of 2015 no dey chop leaves again...na Yam and cocoa yam dressed wit fried egg wit cow-milk dem dey chop..wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:56pm On Oct 05, 2015
miss LG how's abj?
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:58pm On Oct 05, 2015
KeriBaby:
You don f up grin U never see whr Maggi thief dey get life imprisonment
We must settle in court
capital punishment for Omitooguns
gringrin

ok na true...we must settle in court..
...i don get that Kind court wey she want....not b lawyers court..grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:58pm On Oct 05, 2015
Good night PCMs grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:58pm On Oct 05, 2015
Hehehe
Wahala go dey
omitooguns:


gringrin


ok na true...we must settle in court..

...i don get that Kind court wey she want....not b lawyers court..grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:02pm On Oct 05, 2015
KeriBaby:
Hehehe Wahala go dey

grin...i wan go rest for court...u dey come grin.

Abi make i just come dat court wey dey ur area grin
... if prophet no fit go mountain...mountain go fit go meet prophet..
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:03pm On Oct 05, 2015
goodyboo:



we go get joint -account be dat na
how is ur day today.

Mehn my day wapa o.... Jst shuffled finz. Wah about urs ?


Joint acct won't be bad tho buh I gaz be in charge to prevent wastful spending. wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:06pm On Oct 05, 2015
seun305:


Shift lemme see

See what? grin LMFAO!! @ 'shift lemme see' kikikikikikikiki *faints
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:08pm On Oct 05, 2015
Olami90:


Abi king n shi ni? cheesy
Anywhere anytime bi bawo? cheesy e get another place u wan do assist aside here ni?

Hehehehehehe..... grin


Wey my pady chimajii ooooooooo

U ..*i am peeping at u** lipsrsealed

(1) (2) (3) ... (2564) (2565) (2566) (2567) (2568) (2569) (2570) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.