Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,025 members, 7,976,902 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 03:18 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4146704 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2590) (2591) (2592) (2593) (2594) (2595) (2596) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:54pm On Oct 07, 2015 |
mistabiola: u don shock me wella.... Whr r u frm? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 12:54pm On Oct 07, 2015 |
DonPsymon: Baba me don dey work out o, e no easy but e go pay later. then ladies gonna b like damn |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:55pm On Oct 07, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 1:01pm On Oct 07, 2015 |
babatawa: oh Cupid....god of love. #courtesy of godiva# |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 1:03pm On Oct 07, 2015 |
DonPsymon: Baba me don dey try,but it ain't easy, e go pay for camp sha. Make man fit comot shirt when e like sef |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:07pm On Oct 07, 2015 |
goodyboo: ★★★Payback time you'll have to Guess too ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:08pm On Oct 07, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:11pm On Oct 07, 2015 |
Uniqueness01:Sour garri to be precise. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 1:16pm On Oct 07, 2015 |
Rashdimuh: email NYSC for new password |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 1:17pm On Oct 07, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:20pm On Oct 07, 2015 |
mistabiola:Atleast she go reach 11years bfor Yerima go begin dey drag her wit u nah |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 1:21pm On Oct 07, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:31pm On Oct 07, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:33pm On Oct 07, 2015 |
★★★Gazaliah oya come out.... I won't ban you again ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Emlina(f): 1:37pm On Oct 07, 2015 |
Honestly, i dont know which is better. I was afraid of d days of heavy rain, i imagined d downpour on our whites during parade. Now d sun reaching d earth is unspeakable. How we go survive hours of parade? Layers of powder nd concealer wont even hide d frustration wen we begin. 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 1:51pm On Oct 07, 2015 |
Holumiedey: That's good No be the type wey you go the fear your belle 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 1:52pm On Oct 07, 2015 |
babatawa: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 1:54pm On Oct 07, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 1:54pm On Oct 07, 2015 |
mistabiola: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:07pm On Oct 07, 2015 |
Shegofams:baba, I might be a fool to you, it really a nice compliment knowing am not one, if nysc give u stream 2 no go na because u don tire for house.... Oga park well 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:10pm On Oct 07, 2015 |
harryson77:dude I didn't say I want stream 2 or stream 1, am just saying people should stop painting stream 2 like it is boring... Baba, make unna just keep shut and stop saying, u go enter stream 2, u go enter this one... And focus on call up letter... Iranu 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 2:11pm On Oct 07, 2015 |
iAmCharis:. And did u try it with a coloured swimsuit or white.cc Uniqueness1 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:13pm On Oct 07, 2015 |
sammie23ten:what responsibility are you talking about, are u saying those that will go for stream 2 will not have responsibility, baba if nysc give you stream 2, come abuja here come complain for HQ say you get responsibility...... Make unna just wait make we see call up letter first and stop inputting fears in peoples mind |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:15pm On Oct 07, 2015 |
harryson77:ode.... Shey if unna don hear true na so unna go begin form DOB give person... Baba.... Am just 21, and I guess 30 is ur real age... So between me and you let just say patient is a virtue |
Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 2:22pm On Oct 07, 2015 |
icehood:no b ur fault shah I guess u dunno hw it feels bn home fr one one yr doing nothing |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 2:25pm On Oct 07, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 2:27pm On Oct 07, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:40pm On Oct 07, 2015 |
Emlina: So u still dey think of concealer and mary kay......u cnt do three weeks without dem...... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 2:45pm On Oct 07, 2015 |
icehood:I first talk am say na small pikin dey worry u....small pikin wey wan form matured....pikin,life na jeje,wen ur brain ripe,u go knw. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 2:49pm On Oct 07, 2015 |
I see some people misbehaving here. Elmisti compile the list of noise makers. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:50pm On Oct 07, 2015 |
SirMalik:bros no be like that.... What am saying is that people should stop painting it bad..... The stream 2 issue.... Like me now... Am even scared of going to stream 2 cause na everyday I dey mark calender.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:09pm On Oct 07, 2015 |
icehood:you could easily have avoided this issue if you had minded your business 1 Like |
(1) (2) (3) ... (2590) (2591) (2592) (2593) (2594) (2595) (2596) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |