Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,366 members, 7,888,180 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 09:06 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2598) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4068399 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2595) (2596) (2597) (2598) (2599) (2600) (2601) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:21pm On Oct 07, 2015
I miss Tropicana so much




Goodyboo I am coming to uyo next week
Hope to meet you grin



goodyboo:



ITU wud b boring na.

oya go tropicana and flex
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:22pm On Oct 07, 2015
itoski:


na DAT boss dem sopos call Patience


I tell U, mine is jst 4months, nd I don live for like five different time zones...one tym like dat,n every 2 days I dey sleep for nyt...den one tym dey, na wen sun rise I dey sleep, I play game so tey, I retire as player and coach....if dat kind tin do me for one yer, bros, I go bone Service ni o, cuz I don see pple wey no do am, nd dem dey work ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistersle3m(m): 7:23pm On Oct 07, 2015
KeriBaby:
grin
Yes o
Berra Late than Borno or Yobe
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:23pm On Oct 07, 2015
whodohgeepee:
oboi so goodyboo don get e-boo, see aw itoski come dey boo me! Am in Itu axis o not calabar-itu road! Itu road! M doing greater than u are! grin
me na just her bodyguard o boss...who dash monkey banana
Re: NYSC 2015 Batch B House by haykayjay(m): 7:24pm On Oct 07, 2015
IsiAbuncha:



O boy! No be like say I just dey wait o, graduated 3yrs ago. Infact, na long story sha

God dey.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:25pm On Oct 07, 2015
elmisti:



I tell U, mine is jst 4months, nd I don live for like five different time zones...one tym like dat,n every 2 days I dey sleep for nyt...den one tym dey, na wen sun rse I dey sleep, I play game so tey, I retire as player and coach....if dat kind tin do me for one yer, bros, I go bone Service ni o, cuz I don see pple wey no do am, nd dem dey work ooo

Stop iro naahh

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:26pm On Oct 07, 2015
elmisti:



I tell U, mine is jst 4months, nd I don live for like five different time zones...one tym like dat,n every 2 days I dey sleep for nyt...den one tym dey, na wen sun rise I dey sleep, I play game so tey, I retire as player and coach....if dat kind tin do me for one yer, bros, I go bone Service ni o, cuz I don see pple wey no do am, nd dem dey work ooo

ur own good...me and my game no dey agree again sef...I dne play com quit....den work where I sopos dey on cos of Di's nysc man drop out cos no wan hear say I work for free without pay
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:26pm On Oct 07, 2015
KeriBaby:
grin Yes o

different pipo,different opinion
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:27pm On Oct 07, 2015
True that grin

You need to know where you're going before looking out for when you're going

mistersle3m:
Berra Late than Borno or Yobe
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:28pm On Oct 07, 2015
Yea sure
goodyboo:



different pipo,different opinion
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:28pm On Oct 07, 2015
KeriBaby:
I miss Tropicana so much



Goodyboo I am coming to uyo next week Hope to meet you grin



wud b super kul... u r most welcomd
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:28pm On Oct 07, 2015
ademasta:

Na the stream concern me for now sha...
me and u dey dsame frequency....where u come from we belief say no matter d pit dem dig frog must jump am if e choose to!
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:30pm On Oct 07, 2015
All good
goodyboo:



wud b super kul...
u r most welcomd
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:30pm On Oct 07, 2015
itoski:

me na just her bodyguard o boss...who dash monkey banana
hope she dey pay u well sha! Elmisti ah greet u! So u go see me online dey form abi elmisti? *Pulls out double barrel*
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:31pm On Oct 07, 2015
haywire1:

Stop iro naahh
#

Kiki....bhadt boy!...wen u return?...hope u collect complete medication dis tym?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:32pm On Oct 07, 2015
itoski:

me and u dey dsame frequency....where u come from we belief say no matter d pit dem dig frog must jump am if e choose to!
Itoski, you sabi jare! BTW, dis ya name dey do me strong tin for mouth o... Are u from zimbabwe? Hehehe...smile
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistersle3m(m): 7:33pm On Oct 07, 2015
KeriBaby:
True that grin

You need to know where you're going before looking out for when you're going

GBAMest!!!! Point blank darl!! I better wait extra 1 month for AKS Than stay 1 yr in One yeye state
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:33pm On Oct 07, 2015
whodohgeepee:
hope she dey pay u well sha! Elmisti ah greet u! So u go see me online dey form abi elmisti? *Pulls out double barrel*



*dust suit*....Boss man!....no vex, I jst dey question haywaya if he bring my package from sahara ni....hw u dey na?
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:34pm On Oct 07, 2015
shocked
itoski:
me na just her bodyguard o boss...who dash monkey banana
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:35pm On Oct 07, 2015
ademasta:

Itoski, you sabi jare! BTW, dis ya name dey do me strong tin for mouth o... Are u from zimbabwe? Hehehe...smile

nah..kai u no like me at all
am from West Germany
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:36pm On Oct 07, 2015
goodyboo:

shocked

do u want to terminate our contract or u want us to be unprofessional cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:36pm On Oct 07, 2015
elmisti:




*dust suit*....Boss man!....no vex, I jst dey question haywaya if he bring my package from sahara ni....hw u dey na?
ah jst gallant gidigbam for ground o Oga mi! Dust suit for whr? Lolz! Ah pity u! Too much jet li movies dey worry u gan! E go enter die! grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:36pm On Oct 07, 2015
grin
Correct
Hopefully we would meet in camp
mistersle3m:
GBAMest!!!! Point blank darl!! I better wait extra 1 month for AKS Than stay 1 yr in One yeye state
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:38pm On Oct 07, 2015
elmisti:



Kiki....bhadt boy!...wen u return?...hope u collect complete medication dis tym?

Which medication? Lol .. U know where I dey since nah wink and also I wan tisha someone make d person learn lesson

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistersle3m(m): 7:39pm On Oct 07, 2015
KeriBaby:
grin
Correct
Hopefully we would meet in camp
grin grin surely!!! iBELIEVE
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:39pm On Oct 07, 2015
whodohgeepee:
hope she dey pay u well sha! Elmisti ah greet u! So u go see me online dey form abi elmisti? *Pulls out double barrel*
yes oo.. she dey pay me in kind wella lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 7:40pm On Oct 07, 2015
KeriBaby:
When the time comes Which are you gonna look out for first
STATE or STREAM

I'm gon look out for STATE first grin Babatawa blessedgurl Stancity Jemimaa01 goodyboo majidyusuf Ademasta Iykebest1 ifeanyija Zeeenas Sydneyboss Hilsocial Deracathy Donpsymon Thespark Haliluck Allsmyles Allsmyles Sambest2 Shawwal1 Idee91 Rmfunky Xcozee Gazaliah dossylvanus Benebaby77 Kbs468 Chikaodili345 Goldeone Prettyface Horladmejy Ellagoldy Ayima Annybens1993 Beamborla Kogistan IamYhudii Hadassaheke Pweetyface iykebest1 Sugarcoated Venom104 Sugarcoated Blym Burantashii emerich kunlesufyan Starlight101 Harinholar chomytex Mzmeeday Aare2050 adusco Joyce21 muhyideenabdul zaFuhrer noordean prodiG Elmisti maeridee omitooguns Armynu Raylight2 Raylight2 Dolafunmi golddeejay foxxynik Macbukky93 tk4life Rajosh Hardeywhummie dubylhover omavicky pretty050 Naughtylagosguy Princeparix Emlina Olami90 Ekeneluvsu Estyble Kunle106 Lagusta Nikkyzeee Sinbad2 Wamenzy Chimajii Kingdamzy Adakoleagbenu Donxab Roqrules04 Wreetah Folabimi Chinweukamaka SirMalik Mistersle3m naughtylagosguy elemhusny Oduok StarryV amii131 orlahtohbadt Kookny Marcelinho Jglad LifeIsGuhd owhizkid Sanchez01 seun305 postingnysc flex12 bharkarh Paulpaulpaul Princesszainab Mobi18 haykayjay COOLESTAL Doublelady orogodoganyin idirect Faithluv5 mekstaniac Solomonodimegwu gallery0519 kam4r JibrilJunior easysam14 debeejay Shegofams ssholiyz Olurote ViktaSlim whoViktaSlim Ene4real sod09 SPDAZZY cisca53 hayzed2 saxwizard hola106 Legend4life Jimohllife MsFaith Kinolas henrixx brownice1 Danfemi Danfemi phummite01 Doxie69 69Missedcalls Fireandice wallexak Danator anthony8888 jatau7 kobIsiAbuncha Cousim IsiAbuncha jaziridon mustymatic sammy2310 Debris chemss whodohgeepee Surulere2 somito121 wailing Whytdot Onyeka32 goody1shoe73 Samapoh Uniqueness01 tonyx4x44 TITANIUM247 Holumiedey lawlarDee maximilian19 jamislaw Snowflake002 slimBinzaid Lizzyuk cdsloane Wumipaul Adeyemi0 Aallyshegzee144 Iwant2know nonsom cychioma cynthiaezebaby Polystyrene1 nekkysugar ysekina KingJB christay kutimhemhe Soyedele1 Graceovereffort mukhcech
Na State sure pass
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:40pm On Oct 07, 2015
haywire1:


Which medication? Lol .. U know where I dey since nah wink and also I wan tisha someone make d person learn lesson

#
haywire on meds lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:40pm On Oct 07, 2015
I hope is with enough handshakesss
undecided grin





itoski:

yes oo.. she dey pay me in kind wella lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:41pm On Oct 07, 2015
angry

Yea dear
Shegofams:


Na State sure pass
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistersle3m(m): 7:41pm On Oct 07, 2015
scrabble? DL 'Wordplay with friends' let's pass time. Boredom Doing me Hard
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:43pm On Oct 07, 2015
Di's one everybody they reason state na wao...is OK for the ladies for me but for the guys make una check una pocket wells before u reason state o....dem say wetin old man where sitdown see, pikin where climb mango tree no go see am ooo

(1) (2) (3) ... (2595) (2596) (2597) (2598) (2599) (2600) (2601) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.