Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,872 members, 7,876,319 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 02:45 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2629) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4060110 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2626) (2627) (2628) (2629) (2630) (2631) (2632) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:21pm On Oct 08, 2015
I have told him that

He has to return and do his thing

seun305:



Somebody should goan complain at sidmach for him
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:21pm On Oct 08, 2015
elmisti:


Seriously....although I know niggas like dat wey be say if possible, em fit tlk say mke u help dem shyte for toilet....buh if d nigga no get sense..shebi u show u no dumb and he go do m hinslf, but dis one, both d sender and the helper IQ need testing....even. Wen dem write m gbagada say registrtion by proxy is not allowed


You think before say na everybody know wetin be 'proxy'


Some people just don't take things serious jare
Re: NYSC 2015 Batch B House by Abiolainfo: 4:21pm On Oct 08, 2015
DonPsymon:

Shawwal1 my friend... Welcome, sitdown cheesy

Top on the agenda is:
*Sunday Oliseh Vs Vincent Enyeama

*One yeye PCM that registered via proxy... Even the passport photo and thumbprint no be him own angry

*recap of NYSC. Online reg experience

cheesy

lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:22pm On Oct 08, 2015
dossylvanus:
I no quote you o! Odelicious.

Mungu Parrrkkkk cheesy

You no quote me nor mean say I no go quote you na cheesy

Its a free world cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 4:22pm On Oct 08, 2015
KeriBaby:
Hehehe they did everything for him
Na company worker
He is not around

That guy is a certified bum bum. Why did he not leave a picture? Whatsapp nor dey ni? Odesquared.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:22pm On Oct 08, 2015
U feel say na evry Pcm dey read instructions on NYSC website abi

Again I ThankGod for this thread
elmisti:


Seriously....although I know niggas like dat wey be say if possible, em fit tlk say mke u help dem shyte for toilet....buh if d nigga no get sense..shebi u show u no dumb and he go do m hinslf, but dis one, both d sender and the helper IQ need testing....even. Wen dem write m gbagada say registrtion by proxy is not allowed
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:23pm On Oct 08, 2015
seun305:


Somebody should goan complain at sidmach for him


Who name be somebody for here

*looks around*
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:23pm On Oct 08, 2015
KeriBaby:
I ain't playing
Very serious
Him dey work for ship

He had to return to work after trying to register without any luck cuz of network wahala
he decided to leave his details with the cafe guy

Only for the cafe guy to send him his green card via email and twas another person's passport on it





*opens mouth*....which kind reggae b dis...sincerely, even if dem scale tru d finger print thing base on d fact say d scanner malfunction or something...how dey wan scale tru wit d pasport wey dey gbagda. For green card...madam, make dguy 4get dis batch jare...and I no sabi how re mobilization dey work, but if dem go erase hin data, make he register fresh for A16...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Abiolainfo: 4:23pm On Oct 08, 2015
DonPsymon:



Mungu Parrrkkkk cheesy


You no quote me nor mean say I no go quote you na cheesy


Its a free world cheesy




★★★lol


Disclaimer; The post Up there is an automated response by Mistabiola P. A tongue★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:24pm On Oct 08, 2015
Abiolainfo:

lipsrsealed lipsrsealed

lipsrsealed. lipsrsealed

Mad people everywhere lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Abiolainfo: 4:25pm On Oct 08, 2015
DonPsymon:



lipsrsealed. lipsrsealed


Mad people everywhere lipsrsealed


★★★Bet y


Disclaimer; The post Up there is an automated response by Mistabiola P. A tongue★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:25pm On Oct 08, 2015
elmisti:




*opens mouth*....which kind reggae b dis...sincerely, even if dem scale tru d finger print thing base on d fact say d scanner malfunction or something...how dey wan scale tru wit d pasport wey dey gbagda. For green card...madam, make dguy 4get dis batch jare...and I no sabi how re mobilization dey work, but if dem go erase hin data, make he register fresh for A16...



Be like sidmach fit help am na undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:25pm On Oct 08, 2015
He gave them his passort
I guess the cafe guy got confused

dossylvanus:
That guy is a certified bum bum. Why did he not leave a picture? Whatsapp nor dey ni? Odesquared.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:25pm On Oct 08, 2015
KeriBaby:
U feel say na evry Pcm dey read instructions on NYSC website abi

Again I ThankGod for this thread


Lol....but that is one stu*id tin to miss....abeg I no wan dey enter ur paddi...God knows he might be ur personal person sef...so make i no jam talk... This kind tin dey burn my blood
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:26pm On Oct 08, 2015
Abiolainfo:



★★★Bet y


Disclaimer; The post Up there is an automated response by Mistabiola P. A tongue★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed


If you go psychiatric hospital ba... They won't let you out cheesy


Smh
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:27pm On Oct 08, 2015
DonPsymon:



Be like sidmach fit help am na undecided

Oya enter d guy shoes....if u wan explain dis kind tin for sidmach, how u go present am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Abiolainfo: 4:27pm On Oct 08, 2015
elmisti:



Lol....but that is one stu*id tin to miss....abeg I no wan dey enter ur paddi...God knows he might be ur personal person sef...so make i no jam talk... This kind tin dey burn my blood

lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Abiolainfo: 4:27pm On Oct 08, 2015
DonPsymon:



If you go psychiatric hospital ba... They won't let you out cheesy


Smh


★★★Bet y


Disclaimer; The post Up there is an automated response by Mistabiola P. A tongue★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:29pm On Oct 08, 2015
I dunno what happened to him
Na very smart boy

boy
elmisti:




*opens mouth*....which kind reggae b dis...sincerely, even if dem scale tru d finger print thing base on d fact say d scanner malfunction or something...how dey wan scale tru wit d pasport wey dey gbagda. For green card...madam, make dguy 4get dis batch jare...and I no sabi how re mobilization dey work, but if dem go erase hin data, make he register fresh for A16...
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 4:29pm On Oct 08, 2015
KeriBaby:
Hehehe they did everything for him
Na company worker
He is not around

KeriBaby:
Hehehe they did everything for him
Na company worker
He is not around
That guy is a certified bum bum. Why did he not leave a picture? Whatsapp nor dey ni? Odesquared.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:29pm On Oct 08, 2015
KeriBaby:
He gave them his passort I guess the cafe guy got confused

Dossylvanus na mad man...o
Jus so you know cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:29pm On Oct 08, 2015
Hehehe

The tin dey really vex u

elmisti:


Oya enter d guy shoes....if u wan explain dis kind tin for sidmach, how u go present am
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:30pm On Oct 08, 2015
Abiolainfo:



★★★Bet y


Disclaimer; The post Up there is an automated response by Mistabiola P. A tongue★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed




lipsrsealed







tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 4:31pm On Oct 08, 2015
KeriBaby:
He gave them his passort I guess the cafe guy got confused
Das why i like doing things myself.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Abiolainfo: 4:31pm On Oct 08, 2015
dossylvanus:
That guy is a certified bum bum. Why did he not leave a picture? Whatsapp nor dey ni? Odesquared.

★★★Madt people everywhere tongue


Disclaimer; The post Up there is an automated response by Mistabiola P. A tongue★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:31pm On Oct 08, 2015
Chimajii you sef don go exile abi?

With your pot belly and blue eyes cheesy

You no know say you suppose dey here always...

To avoid eating junk food cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Abiolainfo: 4:31pm On Oct 08, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 4:31pm On Oct 08, 2015
DonPsymon:


Dossylvanus na mad man...o
Jus so you know cheesy
You go die of watery diarrhoea o!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Abiolainfo: 4:32pm On Oct 08, 2015
dossylvanus:
Das why i like doing things myself.

lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 4:32pm On Oct 08, 2015
Abiolainfo:


★★★Madt people everywhere tongue


Disclaimer; The post Up there is an automated response by Mistabiola P. A tongue★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
You talk to the Silver Back anyhow?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Abiolainfo: 4:32pm On Oct 08, 2015
dossylvanus:
You go die of watery diarrhoea o!


★★★Bet y


Disclaimer; The post Up there is an automated response by Mistabiola P. A tongue★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:33pm On Oct 08, 2015
dossylvanus:
You go die of watery diarrhoea o!


Be like you d purge from all angles sef undecided


Or you for no know say diarrhea d kill cheesy

(1) (2) (3) ... (2626) (2627) (2628) (2629) (2630) (2631) (2632) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.