Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,193 members, 7,998,133 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 08:11 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4166244 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2642) (2643) (2644) (2645) (2646) (2647) (2648) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:22pm On Oct 08, 2015 |
haywire1:sorry but I'd rather not state those, but Its an assurance dat I'm well qualified to be participatiparticipating on his thread |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:22pm On Oct 08, 2015 |
mobi18: *falls from tree* Mehn, that sounds like it scared d sh*t outta ya...any kilishi for me?.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:22pm On Oct 08, 2015 |
chimajii: Your eyes sef na devil You dey dere d say e nor go see devil |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:24pm On Oct 08, 2015 |
Babe people wey reply her no try Na to ignore the post and continue with your thing very simple How are you jare mobi18: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:24pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: If you start the road work... Endurance trek should be nothing for you na... And if you tire, me and omitooguns go carry you for head |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:25pm On Oct 08, 2015 |
That's like the scariest thing ever Thank God elmisti: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:25pm On Oct 08, 2015 |
itoski:hi hi, na u ask now. My own is to pray for u while u deal with whatever stress and xpenses u may incure |
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:25pm On Oct 08, 2015 |
enieme:thread derailed again!!! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:26pm On Oct 08, 2015 |
I go try start this morning Lemme see if I go fit wake by 6am com start to run and nobody dey chase me I go try sha DonPsymon: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:26pm On Oct 08, 2015 |
iykebest1: Sey u wan make dey turn my red wire to black wire.. check d different BTW a red wire and black wire then u will understand her wonderful sense of humor # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:27pm On Oct 08, 2015 |
enieme: lady,can u jes take a chill pill nd relax ur nerves? stop being a goody two shoes,its very annoying, na u dey talk about derailing thread,nd u dey talk wey no relevant.. red wine,agbada talks,wetin dt 1 take concern pcms.. dis thread has bin bf u came,nd will be after after u go..dis is nt a gospel forum,so no come preach for ere...shey u understand me naw,no hard feelings ok..#sisterly advice 2 Likes |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:27pm On Oct 08, 2015 |
[quote author=iykebest1 post=38801444]thread derailed again!!![/quote Lol. Keep keeping tabs. U can hhand it in at d end of d nysc orientation camp |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:27pm On Oct 08, 2015 |
DonPsymon: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 11:27pm On Oct 08, 2015 |
enieme: Hello house! Our latest Derailer. You no get yarns abeg. Elmisti! Give this one a very good wrap of English royal weed. She dey form notice me for here. By the way, introduce yourself. As in right now, no excuses. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:28pm On Oct 08, 2015 |
DonPsymon:Na so I see am too maybe na cause say u must watch them thank you for the best wishes How your training routine going Me don stop ball to avoid injury and fatigue cos I plan on playing for camp |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:28pm On Oct 08, 2015 |
itoski: Origin ko Orijin ni Since you want make I put mouth for this thing at all costs, oya hear *NFF is corrupt - them no d gree motivate players well *Tribalism is the order of the day in Nigeria *The players due to lack of motivation will always prefer playing for their club sides ahead of this nation And you get time d go watch match wey you for d enjoy sleep... *holds laugh* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:29pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: im fine jare ,,how was ur day? lol,i no reply am ooo,i jes give am sisterly advice |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:30pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: #Sets alarm intercept Keribaby phone tomorrow morning b4 d cock crow 3 times her phone will be long gone |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:30pm On Oct 08, 2015 |
All work and no play.......... U knw the rest I'm fine dear mobi18: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:30pm On Oct 08, 2015 |
haywire1: haywire1 abeg hold am for dere..una two fit each oda,mk her ur e-boo..u guys gonna grow old together in jes 2 dais,una seriousness pass boko haram own 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:31pm On Oct 08, 2015 |
shawwal1: Fatigue ke I'm gyming and playing o My case is different sha since i stopped for quite some time due to my work... You already know na. So I resumed back when I quit the job... The fes day ehn... Body tell me no be small. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:31pm On Oct 08, 2015 |
enieme: # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:31pm On Oct 08, 2015 |
No worries I go surely do am itoski: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:31pm On Oct 08, 2015 |
mobi18:u know what, I'm not ashamed to won up to my mistakes and as such as been pointed that my comments are derailing, I own up to a vs admit that. I haven't said pple shudmy talk other hints besides nysc matters when situation calls for it, I've just been asking for a limit and if anyone had cared to x plain things in an uninsultive manner, matters wouldn't have reAched this point they r |
Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 11:32pm On Oct 08, 2015 |
enieme:. I wud call dat a goal. Goal goal. Wireman ow yhu sight d goal. All yhur defenders na frm chelsea |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:32pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: If you get partner, e go help you pas... No go run go where you go need carry cab come back o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:33pm On Oct 08, 2015 |
Have a great night everyone |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:33pm On Oct 08, 2015 |
dossylvanus:gents first |
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 11:33pm On Oct 08, 2015 |
Late with so much drama |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:33pm On Oct 08, 2015 |
Hahaha My bro dey go play early morning football by 6am na to follow am DonPsymon: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:34pm On Oct 08, 2015 |
chimajii: *infuriated* If I catch you eh... I no get blue eyes, I get muscle, I get 6 packs... You get pot belle Which is better? Eh? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:34pm On Oct 08, 2015 |
(1) (2) (3) ... (2642) (2643) (2644) (2645) (2646) (2647) (2648) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 53 |