Stats: 3,177,812 members, 7,902,597 topics. Date: Saturday, 27 July 2024 at 12:54 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4087274 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2655) (2656) (2657) (2658) (2659) (2660) (2661) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:40am On Oct 09, 2015 |
mistabiola:spits on my yansh? Gay alert o... Btw wetin "jumuah" mean sef? I dan score again o. Na only me sabi score? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 10:41am On Oct 09, 2015 |
itoski:mba ke ik? afo? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:41am On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: Gbabe # 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:41am On Oct 09, 2015 |
mobi18: I jes the vex anyhow for here why I been nor dey around ![]() I for first collect Osogbo weed before I descend on her ![]() |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:41am On Oct 09, 2015 |
haywire1: so u want to kee sumbody?ehn,me im telling u nt to o,,hu will take ur position on this thread if u kee sumbody.ehn? ansa me |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:43am On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: lol,i bin no dey ..na mmt things,na y ..ao hustle |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:43am On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:DAT feeling when u go do TDB only to still get F for the exam...wat does it profit a man after u dne Shaun all dem evil babes like Keribaby, Mobi18, Goodyboo, LG only to fail exam.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 10:43am On Oct 09, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:44am On Oct 09, 2015 |
iykebest1: Lol ![]() Northern Ireland shey? Me I no d even fit enjoy intl break o... Maybe na as my country no get national team? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chemss(m): 10:45am On Oct 09, 2015 |
FOR THOSE THAT AV NOT REGISTERED, PLEASE NOTE THAT TODAY MARKS THE END OF NYSC 15B ONLINE REGISTRATION AND ONCE THE PORTAL IS CLOSED, THERE WILL BE NO FURTHER REGISTRATION. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:45am On Oct 09, 2015 |
Pls, who can upload nassarawa camp structures. I want 2 plan myself on how I'll 'poo-poo' there. Weda its a 'bucket-style poo-poo', 'modern toilet poo-poo' or 'shot-put'.. Somebody should enlighten us so that we can start our training from home oo. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:45am On Oct 09, 2015 |
goodyboo: buh u know say u sef folo join d craze... only say ur own na periodically... ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:46am On Oct 09, 2015 |
mobi18:u na boss na, I no reach. I'm good o, u nko? And how that person craze wey you cure yesterday? Is she ok nw? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:46am On Oct 09, 2015 |
iykebest1: Girl wetin ![]() Nwanne warisids? ![]() No try me o... Be like you wan chyke that babe sef... Which 1 u still d talk about her? ![]() |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:46am On Oct 09, 2015 |
goodyboo: kai Di's girl want to end my career b4 I go professional lemme call my padi Umanah for quick interpretation ![]() |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:47am On Oct 09, 2015 |
![]() Another person fit show today DonPsymon: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 10:47am On Oct 09, 2015 |
mistabiola: Abasi mmi,u dnt knw common me siere(good mrng) cc. Keribaby marcelinho itoski uncle IsiAbuncha. 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:47am On Oct 09, 2015 |
![]() This man ehn itoski: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 10:47am On Oct 09, 2015 |
iykebest1:Hehehehehe ![]() Chai! Who no stand well for this thread fit fall with Ona bullying skills ![]() Wetin she talk wey provoke the house na? Anyways na to make the pages dey plenty else na to ignore some kind post. I will be there on Sunday..VIP section o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:48am On Oct 09, 2015 |
Don't mind him ![]() goodyboo: 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:48am On Oct 09, 2015 |
Amen o I don't want stories at all mistersle3m: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:48am On Oct 09, 2015 |
bharkarh: Na you be correct guy ![]() Elmisti weed don finally land abi? The dude don the wait for shipment since last week o... You d take style train ba? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 10:49am On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:national team ke? Abegi. Robert Lewandoski is really a monster. That guy no get joy at all. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:49am On Oct 09, 2015 |
mobi18: Lol iya mi no be sooo ![]() ![]() ![]() ![]() U r one of babes I respect on here, ride on iya mi, if donpsymon look u anyhow let me knw ![]() # My phone dey autocorrect anyhow abi sey na NL ni ![]() ![]() |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:49am On Oct 09, 2015 |
haywire1: lol,i cnt say d same for d flight i was on yest ooo,dere was turbulence..i nor know say i sabi cabash like tat sha..i confessd every sin... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Israelomojisola(m): 10:49am On Oct 09, 2015 |
ogeoflyf:na true oo, person wey jst come 4rm dere na she comfirm am 2 me yest |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:49am On Oct 09, 2015 |
Na here she wan form seriousness Smh Time dey for everything iykebest1: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 10:49am On Oct 09, 2015 |
haywire1: tanchu... howdy |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:49am On Oct 09, 2015 |
yehuda:u just call my attention...I don't know y boys dey form for here for those their nysc list...them no wan add paperbag join DAT list...abeg make dem carry 12 dozens o to avoid stories DT shoot d heart ![]() |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Israelomojisola(m): 10:50am On Oct 09, 2015 |
ogeoflyf:na true oo, person wey jst come 4rm dere na she comfirm am 2 me yest. So better prepare ur mind4 long journey if u gin 2 AKS |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:50am On Oct 09, 2015 |
![]() goodyboo: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:50am On Oct 09, 2015 |
bharkarh:cover ur black yansh jor... How you dey my guy?. |
(1) (2) (3) ... (2655) (2656) (2657) (2658) (2659) (2660) (2661) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |