Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,313 members, 7,967,743 topics. Date: Sunday, 06 October 2024 at 07:32 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4141488 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2656) (2657) (2658) (2659) (2660) (2661) (2662) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:50am On Oct 09, 2015 |
haywire1: Mobi na my padi na And my own sef the auto correct but I no send sha. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:51am On Oct 09, 2015 |
chemss: stale gist,buh thanks for d info anywais..God bless u plenty |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:51am On Oct 09, 2015 |
iykebest1: No be here o... I wonder why man u didn't sign that guy 50mil for do am with ease sef... We d go hustle Muller |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:52am On Oct 09, 2015 |
haywire1: goodyboo na beta pikin nah.. her sense of reasoning dey make sense |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:53am On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: But y did u say all these to enieme # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 10:53am On Oct 09, 2015 |
haywire1:thunder fire u then tranfer ebola join am. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 10:53am On Oct 09, 2015 |
haywire1:thunder fire u then transfer ebola join am. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:53am On Oct 09, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:53am On Oct 09, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:54am On Oct 09, 2015 |
itoski: lol,,dope |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:54am On Oct 09, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:54am On Oct 09, 2015 |
itoski: No comment |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:56am On Oct 09, 2015 |
bharkarh: lol,i no dey cure craze ooo,,na llb for law i get no be ccz for craze curing |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:56am On Oct 09, 2015 |
mobi18: Hustle ke? Na gyming and training dey on board lately o Hustle don rest first... I quit since last month na. Na them haywire1 get hustle lately. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 10:56am On Oct 09, 2015 |
Uniqueness01:in summary, she said we are derailing the thread. Bullets started flying towards her direction from left right and center. It was never long before she started derailing herself. I "ruv" this thread biko. I will surely secure a position for u. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:56am On Oct 09, 2015 |
bharkarh: ★★★lol ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:58am On Oct 09, 2015 |
goodyboo: ★★★I'm good to go.... My clients yaf bn disturbing my line since morning... ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:58am On Oct 09, 2015 |
haywire1: lol... na bth dey autocorrect, na u i dey look up to naw,,u sef know.. donpsymon na anoda bro wey i dey look up to... 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:58am On Oct 09, 2015 |
Ayima: Notin bad if ur brain get ebola nah cos @least ur name go dey newspaper and live news all around d world and I go tell people for area say u b ayima on NL, Mr Macho on Pcm B15 and 25th position on Mr NL # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:58am On Oct 09, 2015 |
mobi18: ★★★lol ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 10:59am On Oct 09, 2015 |
mobi18:even u follow attack her self. Chai!!! U pple shd fear God naa. And she no drop her house address, we for go check her up. Her pillow must be drenched with tears by now. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:59am On Oct 09, 2015 |
haywire1: You want make that babe commit suicide abi? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:59am On Oct 09, 2015 |
1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:00am On Oct 09, 2015 |
1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:01am On Oct 09, 2015 |
mistabiola: mr clients... ao body nah,i say mk i holla ni,i cannot pass by and cnt greet a whole boss like u.. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:01am On Oct 09, 2015 |
goodyboo: ★★★lol Ayaf forgotten ni Me siere ima ima ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:01am On Oct 09, 2015 |
mobi18: I don press several buttons na same camp we go land # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 11:02am On Oct 09, 2015 |
[quote author=iykebest1 post=38812642]in summary, she said we are derailing the thread. Bullets started flying towards her direction from left right and center. It was never long before she started derailing herself. I "ruv" this thread biko. I will surely secure a position for u. Lol.....She really got served. I trust you. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:02am On Oct 09, 2015 |
iykebest1: that's y I like we Nigerians...if na those white now u for read for nairaland front page say person jump from three storey building because of social media... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:03am On Oct 09, 2015 |
iykebest1: abeg ooo,i jes advice am,na sisterly advice.. ao she go dey cry? na big bae naw.. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:03am On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: Haba nah y u dey wish enieme suicide nah.. that's bad fa # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:03am On Oct 09, 2015 |
time dey fly ohhh.....vividly remembered wen we dey do count down to reg.....haywire1 and co did tdb on nysc portal dat nite....by dis time haywire1 don finish reg self wen some plle still dey slip....haywire I salute u joh...u too much..... |
(1) (2) (3) ... (2656) (2657) (2658) (2659) (2660) (2661) (2662) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |