Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,188 members, 7,998,095 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 07:19 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4166220 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2657) (2658) (2659) (2660) (2661) (2662) (2663) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 11:04am On Oct 09, 2015 |
mistabiola: How did you know? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:04am On Oct 09, 2015 |
my network dey misbehave.. mk una wey sit ontop am release am,abeg.. keribaby,wat yaff u done to my network,,i know say na u b server |
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:05am On Oct 09, 2015 |
itoski:so true. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:05am On Oct 09, 2015 |
jatau7: Kikikikakakkakokokoko , thanx jare, e no easy # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:06am On Oct 09, 2015 |
haywire1: lol,u sef dey pour fuel for enemie matter.. fire wey don dey burn.. enemie no mind dem guys,... sheybi i ge d spelling of d name..i ruff u sister to sister |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:07am On Oct 09, 2015 |
mobi18: ★★★Correct Person... My Body is hale and hearty What about you!! ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:07am On Oct 09, 2015 |
emm keribaby wots up with Di's school ID card for camp because my padi b dey yarn me sometin Di's morning...u knw say we dne submit ours for cert...can departmental or library ID card be used in place of the school ID card cc:full house |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:08am On Oct 09, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:08am On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:chyke kini? Her type can't sustain a healthy chat in the bedroom. I like chatting with my partner. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:09am On Oct 09, 2015 |
mobi18: confirm...after 1yr nysc service make u ready for the next 14yrs for cell camp...u ruffin each oda...make I call PMB lemme here his take on Di's matter |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:10am On Oct 09, 2015 |
LifeIsGuhd: ★★★I was looking for my sister-in-law.... Then I saw you and one sspysy abi wetin be him name self.... Both of you r now doing e-lovu-wan-tin-tin.. ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:10am On Oct 09, 2015 |
itoski: we do d same too,buh i simply went to my ict dept nd duplicated my school id.. no be me talk am ooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:10am On Oct 09, 2015 |
itoski: r u for real? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:10am On Oct 09, 2015 |
haywire1:na xo ohhh.....I dey sure say na u b d first pason to do reg follow by keribaby... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:11am On Oct 09, 2015 |
itoski: buh its sister to sister ruff...wheres yur proof fa? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:13am On Oct 09, 2015 |
mobi18: I got it frm you na.... [/quote] I got it frm you na.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:13am On Oct 09, 2015 |
goodyboo: lol,bae,,,u shock abi? his for real, his for real,,, *singing flavour's im for real* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:13am On Oct 09, 2015 |
mobi18: I just wan know if na to go make fresh one as e dey hot! abeg no ask me from where o because I knw u be barr |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:14am On Oct 09, 2015 |
itoski: Chai,itoski don Fall my hand |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:14am On Oct 09, 2015 |
Try go ask dem for students affairs na Me still dey with my own sha I still hear say person fit use dept and faculty Id go itoski: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Israelomojisola(m): 11:14am On Oct 09, 2015 |
haywire1:thanks man, #much love# 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:15am On Oct 09, 2015 |
mobi18: They dere..I dne screen munch am..right now PMB dey form 36 men panel for ur mata |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:15am On Oct 09, 2015 |
goodyboo: haaaaaaaaa,deris God ooo,and u re lying on me,,ha ha,i wawa nt dere wen u used to do ur own oo,i met u in it ni oo..ha,nd u re lying on me..kontinu.. iyeh,, all dis lie that u re lying on me,dere is God ooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:15am On Oct 09, 2015 |
One minute silence for our prolific striker who's serving his jail term. Gazaliah. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:15am On Oct 09, 2015 |
Who dash me power mobi18: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:16am On Oct 09, 2015 |
itoski: mk fresh 1 if u fit oo,to avoid stories dt touch fa |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:16am On Oct 09, 2015 |
mobi18: No put weed for pocket nah, only if donpsymon denies all those words against enieme # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:16am On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: OK....no nah am done with dem till future notice.....but u fit help ur boy go...see it as a way of staying fit |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:17am On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: Una been no collect biometric card some few years ago? I'm still with mine and that's what Ill use in camp |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:18am On Oct 09, 2015 |
mobi18:abi..beta to stay safe because I no knw if I go get power face Di's military men |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Polystyrene1(m): 11:18am On Oct 09, 2015 |
Haywire1,wetin Ayima do you sef He chance ur GF Ni Abeg,the guy don suffer too much from ur attack nah |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:19am On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: na u dash u d power wey u dey use on top server,buh its life u yaff rectified it,its berra,,btw @ ur hair,is tat our camp hair? if na im,kai,all male species re n trouble.. |
(1) (2) (3) ... (2657) (2658) (2659) (2660) (2661) (2662) (2663) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |