Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,271 members, 7,998,422 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 03:11 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4166362 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2684) (2685) (2686) (2687) (2688) (2689) (2690) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:29pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: dem no dey give belt... dem don sell dem b dat o ...BT shey soldiers no go query person wen dem see Nysc belt |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:30pm On Oct 09, 2015 |
wunmi590: 2 weeks ban by yokiririkirititi |
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:31pm On Oct 09, 2015 |
goodyboo: r u also Team AKS |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:31pm On Oct 09, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:31pm On Oct 09, 2015 |
jossy874:who is dis one sef? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:32pm On Oct 09, 2015 |
Olami90: ★★★***look @him again*** ***Thinking of what to do**** ***sneak in thru the backyard and knock that his Bald Head*"** ****off I go**** ***still on the run**** ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:32pm On Oct 09, 2015 |
omitooguns: Nooo... Dem no go quarrel... My friend say he been the rock him own wella. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:33pm On Oct 09, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:33pm On Oct 09, 2015 |
Meklex: Guy, no worry, when u wake...combined doctors from igbobi and Luth will give u d medical explanations |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:33pm On Oct 09, 2015 |
pascal2young: I cud just dash her.. btw,u just make me go check my prof,pic again like say no b me been upload am bfr. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:34pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:34pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: Make una d dey low key you hia ba? If call up come, una go remain low key... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mukhcech(m): 8:34pm On Oct 09, 2015 |
ABEG WHERE I FIT GET ANKLE LENGHT ALL STAR WHITE SHOE FOR NYSC. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:34pm On Oct 09, 2015 |
★★★chimajii ji-maggi ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:35pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola: you go soon become my prayer point... kontunu. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:35pm On Oct 09, 2015 |
omitooguns: Looolz... Buh u sef try o. Na dt kain shoe dem dey call TEKOWII |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:36pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:wetin dey special abt call up? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:36pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: E better for her I for troll her here till if say we enter the same camp I for still the troll her... Smh |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 8:36pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:36pm On Oct 09, 2015 |
sammie23ten: Make I hear...shey u no sabi how much liver worth for malaysia ni...u want aboki recruit to spoil market for me bah |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 8:37pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 8:37pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: to find trouble is not difficult for here nah.... but d best one is to insult both mistabiola nd haywire1 **Am sure dat d wahala no go end today** #smiling# |
Re: NYSC 2015 Batch B House by pascal2young(m): 8:37pm On Oct 09, 2015 |
itoski:kpele......lolzz[hr ] |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:37pm On Oct 09, 2015 |
whodohgee pee:You na part time corper you be na You no even know wetin u d do here sef E be like you go still ask wetin special about education ... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:37pm On Oct 09, 2015 |
Hehehe your own sey your body o Craze dey fear craze DonPsymon: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:37pm On Oct 09, 2015 |
itoski: night don come na, I want mk u sing lullaby mk I sleep. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:38pm On Oct 09, 2015 |
goodyboo: ★★★lol Ihe Oma diri ... Ka omesia ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:38pm On Oct 09, 2015 |
sammie23ten: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:38pm On Oct 09, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:38pm On Oct 09, 2015 |
sammie23ten: Do u weed?? # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:39pm On Oct 09, 2015 |
goldenone: Daddy? Lol, abeg e never reach dat level Uncle will do for now |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:39pm On Oct 09, 2015 |
(1) (2) (3) ... (2684) (2685) (2686) (2687) (2688) (2689) (2690) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |