Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,275 members, 7,998,426 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 03:16 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4166363 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2686) (2687) (2688) (2689) (2690) (2691) (2692) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:51pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: I go try get one belt den...BT e get how many KG I wan carry o....Well once my Books don enter d box first....no issue. hope sey dem dey teach how to drive for AKS.,...because I wan learn driving during dis one yr....u no na part of PPA.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 8:51pm On Oct 09, 2015 |
elmisti: including ur e-boos?? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:51pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: I go do one assignment lyk dat...ah don comot for lagos sha to return on 19th nd d weather dis days no be sere o. Rain too much |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:52pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: Keribaby, its not wat u fink ooo. buh wait oo,its not really a bad idea to visit trops befr 28th |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:52pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: sure we would make 3k. let me predict like I always do. . By 21st we would be 2900 by 28th, it. would be 3100 and the thread diminishes as more threads of different States are created. 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:52pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:I wonder whoi informed u. Anyway, I don't argue without purpose and U haven't insulted me yet so I'll just pass by |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:52pm On Oct 09, 2015 |
Na so goodyboo: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:53pm On Oct 09, 2015 |
enieme: *arms crossed*....na pple like u dey blame questions for y answers....em say u no sabi werrin ya moniker mean....oy com nd tell me d truth...its one of the classy babes in ur skul nickname u decided to pirate bah??....ur secrets ar safe wit me |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:53pm On Oct 09, 2015 |
goodyboo:amen ohhh....no fear everytin is under control....baba God dey up....I no go miss dat day for dis thread....u go hear different story |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:53pm On Oct 09, 2015 |
Olami90: Chai... Baba na that kyn assignment I the find now o... The type I fit travel to while away time Cos to the dey house lately no be beans o... E make me the hail them peeps wey no work since them graj... + I go prefer rain for camp than sun o... Before person melt for AKS |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:54pm On Oct 09, 2015 |
E don dey happen |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:54pm On Oct 09, 2015 |
enieme: ★★★oops.... I will blame Nigeria Educational System.... It needs urgent restructuring... That's the meaning of your Monika... #CaseClosed ★★★~ ©Mistabiola®
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:54pm On Oct 09, 2015 |
sammie23ten: Mobi dnt relly like weed, buh Dola is weedified |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:54pm On Oct 09, 2015 |
elmisti:AbI o, like it isn't my moniker and I don't have a right to it. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:55pm On Oct 09, 2015 |
itoski:the world and they that dwell I'm it. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:55pm On Oct 09, 2015 |
omitooguns: Old man like you never sabi drive... But you don sabi woo woman Sha I dey sure say dem suppose get plenty driving schools for Uyo... Cc goodyboo sha But you fit come go 1 LG wey u nor go see driving school All good sha... Last last you go still learn. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:55pm On Oct 09, 2015 |
elmisti:lol. Don't know why u guys are taking Panadol on headache u suppose to be mine that doesn't even trouble me. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 8:56pm On Oct 09, 2015 |
enieme: wow... dis lady dat was giving it to everyone yesterday is now calm... elmisti weed dey do wonders.. care for more?? #smiling# |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:56pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:bros dat rain go make shoe and cloth dirty well ohh....soldier no wan no weda rain dey fall or not.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:56pm On Oct 09, 2015 |
enieme: Its d origin of d moniker he is drging wit u, u. Know dere is a story behind evry moniker....buh seems ur own story is pirated |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:57pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola:And I blame their not including psychologybas part of our curriculum |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:58pm On Oct 09, 2015 |
enieme: ★★★lol She's now speaking in tongues... Donpsymon coman translate it in Ingrish 4me ★★★~ ©Mistabiola® |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:58pm On Oct 09, 2015 |
sammie23ten:She nova pay sha o....plus na IDP she still dey sef |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 8:58pm On Oct 09, 2015 |
IsiAbuncha:In helen paul's voice "uncle pls tell us a ..." 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:58pm On Oct 09, 2015 |
sammie23ten:I wasn't giving it to everyone. I was simply replying those who quoted me in the same manner they addressed me. I don't go looking for trouble |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:59pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola: *in 6 year old's voice* I'm scared of maad people... *tears in my eyes* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:59pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: You case dey court. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:59pm On Oct 09, 2015 |
elmisti:U mind telling d history behind ur moniker? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:59pm On Oct 09, 2015 |
goodyboo:that's y u need to invite me in like vampire |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:00pm On Oct 09, 2015 |
enieme: That is wr d problem is....the moniker is urs.....but thenu cldnt defend its meaning...which makes u FAKE, Copycat, pirate mke I no add d. Rest |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:00pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola: which language abeg? hmm,Ole na thief Ooo, me co e feel say u just de add another e mk e heavy. chai, abeg NYSC de get classes for different languages. cos I de interested. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:00pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:lolz..... |
(1) (2) (3) ... (2686) (2687) (2688) (2689) (2690) (2691) (2692) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |