Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,177,976 members, 7,903,113 topics. Date: Sunday, 28 July 2024 at 03:17 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2689) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4087812 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2686) (2687) (2688) (2689) (2690) (2691) (2692) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:51pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:



Nooo... Dem no go quarrel... My friend say he been the rock him own wella.



I go try get one belt den...BT e get how many KG I wan carry o....Well once my Books don enter d box first....no issue.


hope sey dem dey teach how to drive for AKS.,...because I wan learn driving during dis one yr....u no na part of PPA....wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 8:51pm On Oct 09, 2015
elmisti:


*look @ him wit left eye*.....dnt u undrstnd that evrytn in my home is weedified ni...even d air conditioner sef is blowing weed

including ur e-boos??
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:51pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:



Lol cheesy


That's how we roll bro... No borrowing cheesy


Wetin the happen for una area sef?


I go do one assignment lyk dat...ah don comot for lagos sha to return on 19th nd d weather dis days no be sere o. Rain too much
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:52pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
grin I dey follow una love story up

Continue

Keribaby, its not wat u fink ooo. buh wait oo,its not really a bad idea to visit trops befr 28th
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:52pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:



cheesy


Keribaby coman see


And I thought no1 would ever complain about the speed of the thread again...

That's to say the boredom on here has reduced and we'll surely make page 3k cheesy


sure we would make 3k.

let me predict like I always do.
.
By 21st we would be 2900
by 28th, it. would be 3100

and the thread diminishes as more threads of different States are created.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:52pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Enieme heard you were derailing yesterday ?


You stopped or what


I'm guessing you didn't meet a proper opponent so why don't we start afresh today?


undecided


I'm good at giving folks high fever and I don't even need a reason


undecided
I wonder whoi informed u. Anyway, I don't argue without purpose and U haven't insulted me yet so I'll just pass by
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:52pm On Oct 09, 2015
grin
Na so
goodyboo:



Keribaby, its not wat u fink ooo.
buh wait oo,its not really a bad idea to visit trops befr 28th
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:53pm On Oct 09, 2015
enieme:

notatAll.
I've just gone to tend to some more important things. On d name thingy, u can't describe my moniker for me. I alone know what i wrote there andbu cud keep arguinf feombtoday till tmao, twont add more mb to my phone. E go just comot from ur owon

*arms crossed*....na pple like u dey blame questions for y answers....em say u no sabi werrin ya moniker mean....oy com nd tell me d truth...its one of the classy babes in ur skul nickname u decided to pirate bah??....ur secrets ar safe wit me
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:53pm On Oct 09, 2015
goodyboo:



na dey u go hear say NL (NYSC) get relatives.

just can't wait to be amongst d first set to share my testimony.
#preferred state#

#stream 1#
amen ohhh....no fear everytin is under control....baba God dey up....I no go miss dat day for dis thread....u go hear different story
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:53pm On Oct 09, 2015
Olami90:



I go do one assignment lyk dat...ah don comot for lagos sha to return on 19th nd d weather dis days no be sere o. Rain too much


Chai... Baba na that kyn assignment I the find now o...


The type I fit travel to while away time cheesy

Cos to the dey house lately no be beans o...


E make me the hail them peeps wey no work since them graj...


+ I go prefer rain for camp than sun o... Before person melt for AKS
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:54pm On Oct 09, 2015
E don dey happen grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:54pm On Oct 09, 2015
enieme:

notatAll.
I've just gone to tend to some more important things. On d name thingy, u can't describe my moniker for me. I alone know what i wrote there andbu cud keep arguinf feombtoday till tmao, twont add more mb to my phone. E go just comot from ur owon


★★★oops....

I will blame Nigeria Educational System....

It needs urgent restructuring... tongue

That's the meaning of your Monika...

#CaseClosed

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:54pm On Oct 09, 2015
sammie23ten:

including ur e-boos??

Mobi dnt relly like weed, buh Dola is weedified
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:54pm On Oct 09, 2015
elmisti:



U don stat again bah...werrin d babe do u again wey u send am go library like that....so u dey transcribe and translate her moniker for her abi.....kotinu
AbI o, like it isn't my moniker and I don't have a right to it.
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:55pm On Oct 09, 2015
itoski:

# Special 1 Nor be DAT fake Mourinho cheesy
the world and they that dwell I'm it.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:55pm On Oct 09, 2015
omitooguns:




I go try get one belt den...BT e get how many KG I wan carry o....Well once my Books don enter d box first....no issue.


hope sey dem dey teach how to drive for AKS.,...because I wan learn driving during dis one yr....u no na part of PPA....wink


Old man like you never sabi drive...


But you don sabi woo woman cheesy

Sha I dey sure say dem suppose get plenty driving schools for Uyo... Cc goodyboo sha


But you fit come go 1 LG wey u nor go see driving school cheesy

All good sha... Last last you go still learn.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:55pm On Oct 09, 2015
elmisti:


*arms crossed*....na pple like u dey blame questions for y answers....em say u no sabi werrin ya moniker mean....oy com nd tell me d truth...its one of the classy babes in ur skul nickname u decided to pirate bah??....ur secrets ar safe wit me
lol. Don't know why u guys are taking Panadol on headache u suppose to be mine that doesn't even trouble me.
Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 8:56pm On Oct 09, 2015
enieme:

I wonder whoi informed u. Anyway, I don't argue without purpose and U haven't insulted me yet so I'll just pass by

wow... dis lady dat was giving it to everyone yesterday is now calm...

elmisti weed dey do wonders..

care for more??

#smiling#
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:56pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:



Chai... Baba na that kyn assignment I the find now o...


The type I fit travel to while away time cheesy

Cos to the dey house lately no be beans o...


E make me the hail them peeps wey no work since them graj...


+ I go prefer rain for camp than sun o... Before person melt for AKS
bros dat rain go make shoe and cloth dirty well ohh....soldier no wan no weda rain dey fall or not....
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:56pm On Oct 09, 2015
enieme:

AbI o, like it isn't my moniker and I don't have a right to it.


Its d origin of d moniker he is drging wit u, u. Know dere is a story behind evry moniker....buh seems ur own story is pirated
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:57pm On Oct 09, 2015
mistabiola:



★★★oops....

I will blame Nigeria Educational System....

It needs urgent restructuring... tongue

That's the meaning of your Monika...

#CaseClosed

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
And I blame their not including psychologybas part of our curriculum
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:58pm On Oct 09, 2015
enieme:

lol. Don't know why u guys are taking Panadol on headache u suppose to be mine that doesn't even trouble me.


★★★lol

She's now speaking in tongues...

Donpsymon coman translate it in Ingrish 4me tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:58pm On Oct 09, 2015
sammie23ten:

wow... dis lady dat was giving it to everyone yesterday is now calm...
elmisti weed dey do wonders..
care for more??
#smiling#
She nova pay sha o....plus na IDP she still dey sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 8:58pm On Oct 09, 2015
IsiAbuncha:


Daddy? Lol, abeg e never reach dat level Uncle will do for now cheesy
In helen paul's voice "uncle pls tell us a ..."

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:58pm On Oct 09, 2015
sammie23ten:


wow... dis lady dat was giving it to everyone yesterday is now calm...

elmisti weed dey do wonders..

care for more??

#smiling#
I wasn't giving it to everyone. I was simply replying those who quoted me in the same manner they addressed me.
I don't go looking for trouble
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:59pm On Oct 09, 2015
mistabiola:

★★★Madt people everywhere
Smh
★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed

*in 6 year old's voice*

I'm scared of maad people... *tears in my eyes*
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:59pm On Oct 09, 2015
jatau7:
lolz....na wetin dem teach me say b lullaby b dis since I dey small...na kpako dude I be....na dem keribaby and uniqueness01 and mobi with haywire1 b ajebutter children na dem no wetin b lullaby


undecided


You case dey court.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:59pm On Oct 09, 2015
elmisti:



Its d origin of d moniker he is drging wit u, u. Know dere is a story behind evry moniker....buh seems ur own story is pirated
U mind telling d history behind ur moniker?
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:59pm On Oct 09, 2015
goodyboo:


night don come na, I want mk u sing lullaby mk I sleep.
that's y u need to invite me in like vampiregrin
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:00pm On Oct 09, 2015
enieme:

lol. Don't know why u guys are taking Panadol on headache u suppose to be mine that doesn't even trouble me.

That is wr d problem is....the moniker is urs.....but thenu cldnt defend its meaning...which makes u FAKE, Copycat, pirate mke I no add d. Rest
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:00pm On Oct 09, 2015
mistabiola:

★★★lol
Olee ebe I si means where are you from tongue
★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed

which language abeg?
hmm,Ole na thief Ooo, me co e feel say u just de add another e mk e heavy. chai, abeg NYSC de get classes for different languages. cos I de interested.
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:00pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:


undecided

You case dey court.
lolz.....

(1) (2) (3) ... (2686) (2687) (2688) (2689) (2690) (2691) (2692) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 54
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.