Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,179,525 members, 7,908,436 topics. Date: Friday, 02 August 2024 at 06:22 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2773) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4091405 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2770) (2771) (2772) (2773) (2774) (2775) (2776) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:35pm On Oct 11, 2015
hilsocial:


Oct 20th will be scary . Some no go sleep as usual . Chai. Keribaby and elmisti fit sleep by 6am on Oct21st.


Why be say na me nd keri un focus ya research on?....aas for me, I go don dey my skul by 18th, arrange myself wit pple wey fit make tym fly...and I go dey wait make DG mail me
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:35pm On Oct 11, 2015
#

WETTIN DEY WORRI NAIJA LEAGUE NAH angry angry angry angry angry


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 5:35pm On Oct 11, 2015
DonPsymon:


Which brand of elmisti's weed?
tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 5:38pm On Oct 11, 2015
Sambest2:


Yeah but sammie23ten or sammy2310 na naija he school na. haywire1 has corrected it, it's 105*** and not 705***

am foreign trained bro.... Kwame Nkrumah University of Science nd Tech....
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 5:40pm On Oct 11, 2015
DonPsymon:


Ehn...

E go d make pages increase cheesy
Oh i see
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 5:41pm On Oct 11, 2015
Owliver:
am good bro yh yh. hope you dey well?

Ya. I Thank God.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:41pm On Oct 11, 2015
sammie23ten:


am foreign trained bro.... Kwame Nkrumah University of Science nd Tech....

IN CHAD grin grin grin grin grin


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 5:42pm On Oct 11, 2015
elmisti:



Why be say na me nd keri un focus ya research on?....aas for me, I go don dey my skul by 18th, arrange myself wit pple wey fit make tym fly...and I go dey wait make DG mail me

Because una de always de online. If to say i de sch, i no go even knw when 28th go pass. Activities plenty na.
Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 5:42pm On Oct 11, 2015
haywire1:
PREFERED STATE OF DEPLOYMENT
NYSC B'15

[size=14pt]
NYSC B'15 CMs THAT HAVE REG ONLINE:
[/size]



LAGOS
Haywire1 105***
Goldenone 108***
donasere 116***
Doublelady 123***
horladmejy 115***
debeejay 115***
Pwettyface 119***
Adeola007 144***
Annybens1993 125***
Sammy231 105***
Blym 114***
Ekeneluvsu 111***
Idirect 150***
Walspring 106***
Eseohe23 117***
Donxab 109***
Kingnap 112***
Jaziridon 107***
Mobi18 176***
Eclipserhemmy 116***
Sharethemoney 148***
Hazelle 109***
Playbooygang 117***
Debris 132***
Adakoleagbenu 133***
Christay 127***
Zaynab9876 108***
Lawlardee 146***
Jibriljunior 113***
Gallery0519 111***
Favour89 141 ***
Ubah1 123***
Cousim 136***

CROSS RIVER
bolakale30 140***


ENUGU
Gazaliah 107***
Tonyx4x44
Onuwaje 124**
Wamenzy 126***
Mekstaniac 113***
Viktaslim 121***
Folabimi 136***
Easysam14 119***
Jayesq 140***
Neduzze5 106***

ANAMBRA
Whodohgeepee 121***
Soyedele1 174***

AKWA IBOM
Gbest58 112***
Omitooguns 104***
Ifeanyija 104***
Williamsnedd 120***
Henrybright 115***
Thespark 159***
Sod09 111***
Ijekul 141***
Mistersle3m 161***
Harinholar 116***
Donpsymon 110***
Mcdonald59 117***
Sugahylz 119***
Emphasizer 138***
Solomonodimegwu 158***
Mcdonald59 117***
Chemss 108***
Iamauxin 121***
Heybel 129***
Bharkarh 130***
Majidyusuf 120***
Jatau7 112***

OGUN
Muhyideenabdul 141**
Chrisco4christ 111***
Flex12 125***
Jglad 156***
Elmisti 159***
Ogbetty 111***
Whizqueen 173***
Blessedgurl 108***
Mistabiola 117***
Rmfunky 105***
Haykayjay 119***
Biggie023 172***
unikdamzel 131***
Encrypt 114***
Itoski 126***

ABUJA
Faithluv5 121***
Hilsocial 114***
Solecontroller 117***
Idee91
LifeIsGuhd 105***
Emerich 110***
Pascal2young 104***
Jerry24kay 157***
Marcelinho 129***
Icehood 117***
Hadassaheke 114***
SirMalik 120***
Yubbie86 128***
Ahmed4luv 121***
Kogistan 107***
Nigpatriot 114***
Odjirigho 105***
Ifetoyosi 112***
Kenkwoe 105***
Walexy04eva 106***
Kunlesufyan 112***
Shegofams 146***

OYO
Wunmi590 109***
Bjay5585 105***
Seun305 170***
Sambest2 201***

RIVERS
Akeema14 108***
Ajistai2003 107***
Danpaul1 107***
kaysteelz 209***

BORNO
Ayima 151***

IMO
Elevation 127***

EBONYI
Desdola 185***

SOKOTO
Mukhcech 147***
Walad4yhu 114***
Analystsheriff 191***

KWARA
Ibraheematics 116***

KATSINA
Orogodoganyin 112***
Shawwal1 121***

EDO
Susskid 124***
Humblega 110***

KADUNA
dossylvanus 160***

NASSARAWA
Tk4life 134***

OSUN
BecaciaBarbie 163***
Zeeenas 166***

DELTA
Sayid 114***
Dejiadisa 150***

ONDO
Ademasta 114***
Atospet 112***
balerinagold 167***

BENUE
Starlight10 105***

NASSARAWA
Abdrazak 128***

#
Make una mention me (Haywire1) with ur first state of Choice and first 3digit of ur CUN. Use this format, moniker,first 3digits of ur CUN,State.
[/b]


Mr man...y u dey change my call-up number??.... am foreign trained..dats y it's 705...

#smiling#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:43pm On Oct 11, 2015
KeriBaby:
grin
Are u jar?


Nah nah...buh ah dey alwys feel dem vibes wella. Very funny. Dem chiefo room next to mine nd get union collegues wey dey too. cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 5:46pm On Oct 11, 2015
haywire1:

IN CHAD grin grin grin grin grin

#
Noo.... Afghanistan... u don high again abi??
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:50pm On Oct 11, 2015
guys una no wetin I dey hear....pason tell me say we might not be posted to d state we chose. ....dats its just a survey. ....lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 5:50pm On Oct 11, 2015
Help is on the way
Re: NYSC 2015 Batch B House by Akeema14: 5:51pm On Oct 11, 2015
Answer me pls..... Wat is the date of posting.... Asin wen we will know our date of deployment..... The time table is somehow confusing me... No insult pls. God bless.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:51pm On Oct 11, 2015
Guys, I think we miSsing something on the timetable, 9th-16th of october is for entertainment of complaints.....abeg wch kind complaint pple wan submit?
Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 5:52pm On Oct 11, 2015
haywire1:

CORRECTED TO 105
#
take ur hand change dat tin back to 705.... nd use sammie2310 as d moniker.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:53pm On Oct 11, 2015
hilsocial:


Because una de always de online. If to say i de sch, i no go even knw when 28th go pass. Activities plenty na.

Na part of d reasons wey I wan relocate go skul b dat
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 5:54pm On Oct 11, 2015
greetings all... Wishing us a glorious week and month... #OneLove
Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 5:56pm On Oct 11, 2015
elmisti:
Guys, I think we miSsing something on the timetable, 9th-16th of october is for entertainment of complaints.....abeg wch kind complaint pple wan submit?

Ex of complaint: elmisti is a major weed dealer...he shudn't b eligible to go wit stream one??

**just an example bro**

#smiling#
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:56pm On Oct 11, 2015
sammie23ten:


take ur hand change dat tin back to 705.... nd use sammie2310 as d moniker.....

U BETA STOP WEED

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 6:00pm On Oct 11, 2015
elmisti:
Guys, I think we miSsing something on the timetable, 9th-16th of october is for entertainment of complaints.....abeg wch kind complaint pple wan submit?

Pple like tha keri friend nw

Proxy dude
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 6:00pm On Oct 11, 2015
elmisti:

Na part of d reasons wey I wan relocate go skul b dat
E be like ur sch de close and u still get biz with sch.
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:01pm On Oct 11, 2015
I cant believe am crying...my galfrnd don b up with me
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 6:03pm On Oct 11, 2015
elmisti:

Na part of d reasons wey I wan relocate go skul b dat
Omo d situation no align here!

Bt as dem freshers go dey flock in frm tomao mayb tins go make sense small
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:03pm On Oct 11, 2015
balerinagold:
Olami90 how have you been?


Hehehehehe....I knw only one Balerinagold nd she be B15..... smiley



Hope no be impersonation be dis??


If na same original balerina wey I knw, bin a while naw. Why u bone us for here? And hw u dey?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sambest2(m): 6:03pm On Oct 11, 2015
sammie23ten:


am foreign trained bro.... Kwame Nkrumah University of Science nd Tech....

K, sorry, I thought you were trained in naija like us grin , ur crush harinholar don leave u na now keribaby shey grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 6:04pm On Oct 11, 2015
jatau7:
I cant believe am crying...my galfrnd don b up with me

Elmisti bring bucket ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 6:04pm On Oct 11, 2015
Akeema14:
Answer me pls..... Wat is the date of posting.... Asin wen we will know our date of deployment..... The time table is somehow confusing me... No insult pls. God bless.

21st - 26th but it will be ready by 14th so anything can happen.
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 6:05pm On Oct 11, 2015
rane06:
Hello everyone. IsiAbuncha durlyn, howre u doing?



Happy Sunday cutie smiley
Just checking on you sweetheart, hope you're having fun
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:06pm On Oct 11, 2015
seun305:

Elmisti bring bucket ooo
will b fine....no nid of d bucket
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sambest2(m): 6:08pm On Oct 11, 2015
Xcozee:
greetings all... Wishing us a glorious week and month... #OneLove

I see u, a glorious week too grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 6:08pm On Oct 11, 2015
Sambest2:


K, sorry, I thought you were trained in naija like us grin , ur crush harinholar don leave u na now keribaby shey grin

no prob bro... na keribaby ooo... my lovely boo... u can consider her as an upgrade **in klaus voice**

#smiling#
@KeriSam

(1) (2) (3) ... (2770) (2771) (2772) (2773) (2774) (2775) (2776) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 16 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.