Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,557 members, 7,996,078 topics. Date: Wednesday, 06 November 2024 at 09:22 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4164577 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2840) (2841) (2842) (2843) (2844) (2845) (2846) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:55pm On Oct 13, 2015 |
Ubah1: What is this one saying?? don't u understand d root of our argument . By d way which one be Landmark uni, I know people like u wey government unis no accept cos of poor utme nd post utme score una carry money go landmark wey dey accept anybody wit money to spend... No wonder sha Walahi i'm 100% sure u can't compete with government uni trained graduate, quote me anywhere # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:55pm On Oct 13, 2015 |
itoski: i love dat junky dat way,,infact na d junkiness dey trip me.. alwais high bae |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 1:55pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby: Okay.. Anything can come up in our dash board because they need to start uploading on the site.. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ubah1(m): 1:56pm On Oct 13, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:56pm On Oct 13, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:56pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby:why calling my full name in public? 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:57pm On Oct 13, 2015 |
mobi18: So u stat and finish law com leave am dere....abeg who dey born those kind chidren sef? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:57pm On Oct 13, 2015 |
Yea but nothing else should come up on mine except call up letter Walspring: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:58pm On Oct 13, 2015 |
Lol its a sign of respect wailing: 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:58pm On Oct 13, 2015 |
haywire1: no mind am jare,landmark na cu bro for kwara, awon omo get inside..me sef dey wonder wetin im dey find ere,hu give am fone to use? no let ya mama catch u ere oo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:59pm On Oct 13, 2015 |
mobi18: U r on point jare, no be landmark na landmine # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:59pm On Oct 13, 2015 |
haywire1: Tah! Shut up dia....landmark is a gud skul jare....because u suffer for skul no means say u good na....dere is a difference btwn Ronaldinho and okocha! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 1:59pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby: Yes it's call up letter that must come up on our dash board and it must indicate our first preferred choice as well |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:59pm On Oct 13, 2015 |
elmisti: lol,yes oo,na politician pikin.. lol,money miss road |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ubah1(m): 1:59pm On Oct 13, 2015 |
haywire1: Kai, private uni don suffer Bros bone dah talk ooo, i can compete wellla with any government univ grad I have gone for several government univ competitions and have seen the stuffs they are made of So no judge the book by the cover guy |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:59pm On Oct 13, 2015 |
itoski: Sorry bro, neva hrd of U! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 2:00pm On Oct 13, 2015 |
mistabiola: I am looking @ u and @goodyboo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:00pm On Oct 13, 2015 |
Amen dear Walspring: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:00pm On Oct 13, 2015 |
mobi18: Kikikikikakakkakkokokokoko # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:00pm On Oct 13, 2015 |
elmisti: na good school naw,no doubt,buh dier students be like children wey dem dey babysit..all of dem na omo get inside |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:01pm On Oct 13, 2015 |
mobi18: Kikikiki......and to think she will finish and com bak to be my boss sef...mehn...I don suffer! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:02pm On Oct 13, 2015 |
mobi18: #Singing# heartbrk swag |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:02pm On Oct 13, 2015 |
elmisti: I Don tell u several times no dey smoke ur weed before quoting me, e be like say ur brain Don knock abi, sey na same country Ronaldinho and Okocha dey # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:02pm On Oct 13, 2015 |
mobi18: Lol, it is not a crime to be omo get inside na.....most succesful pple wr omo get inside na...and even your own kids will be omo get inside |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:02pm On Oct 13, 2015 |
Ubah1: academically ,ur school and cu dey bam,buh dts d onli fing u guys cn offer..ur social life is dead,i doubt if u guys cn cope outside ur comfort zone.. its alwais difficult for u to face d outside real world jes like that |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 2:03pm On Oct 13, 2015 |
haywire1:For real. for some girls dat can't do without make-ups, hmmm,I wonder wat wee happen wen they get to camp waking up as early as 4pm for mrng drills.... they'd betta go for facial surgery bf 28th |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 2:04pm On Oct 13, 2015 |
mobi18: In addition glorified secondary school |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 2:04pm On Oct 13, 2015 |
mobi18 and keribaby don finish me with laughter, mobi18 u said u met sbd studying pol dia for 8 yrs and leave am dia hahaha . keribaby cm say make dem gv am msc join hahaha FUTO still get dos whey dem suppose gv phd and prof self . |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sod09(m): 2:04pm On Oct 13, 2015 |
mobi18:say d truth..... U roll kush sef, but u go rehab later |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:05pm On Oct 13, 2015 |
haywire1: So u no fit comprehend simple comparism......okocha na public/ goverment pikin...which stand for and Ronaldinho na d butty version...abeg which one of dem win world best....infact okocha no toucha African best..cuz one butty Etoo dey around! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:05pm On Oct 13, 2015 |
Ubah1: Kikikikikakakkakokokoko , see hw a typical landmark graduate dey reason fa I dey talk abt work market competition he dey fllw me talk football,volleyball competition # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ubah1(m): 2:05pm On Oct 13, 2015 |
mobi18: Lol no be lie oo , no use of phone, you can't leave the school environs without exeat permit, you must attend all church programs, no cooking, mehn their rules are damn strict.... Thank God am finally out oo... But the school is good |
(1) (2) (3) ... (2840) (2841) (2842) (2843) (2844) (2845) (2846) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |