Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,177,080 members, 7,899,847 topics. Date: Wednesday, 24 July 2024 at 09:18 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2908) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4085417 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2905) (2906) (2907) (2908) (2909) (2910) (2911) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:11pm On Oct 14, 2015
Sanchez01:

Mistabiola, I carry God beg you, abeg, make you sef follow copy/mention me when the page reach 2997smiley


You know how hot that page can be undecided


From 2997 - 3000 no fit dey for up to 15mins angry


And I think we'll be there before Saturday
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:11pm On Oct 14, 2015
True talk right here
mcdonald59:


no one should even mak u choose BTW ur life and ur property......dats y wen dey are caught pipo beat dem to death....u strt pitying dem, but u don't knw d kind of emotional and psychological pain d hav caused people.....
wen d hurt u dis way (taking d life of a loved one) and u see dem steal even 100naira armmed and u kill dem, pipo wil strt saying u killed a man cos of 100naira. not knowing wat dey hav made u go thru in d past.
we shouldn't evn be discussing dis here...
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 5:11pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Babe I am coming to Uyo tomorrow o


U go gimme trips ba grin

Nfana ibaga

as I de type dis tin so,I de road to another LG Oooo.buh I fit breeze in jas to see u.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:12pm On Oct 14, 2015
Hahaha

Drama
jatau7:
bruh ur own is even better....wen I checked mine I saw d tin ohhh but wen d state was abt to b revealed to me my laptop just catch fire.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:12pm On Oct 14, 2015
jatau7:
bruh ur own is even better....wen I checked mine I saw d tin ohhh but wen d state was abt to b revealed to me my laptop just catch fire.....


Eyaa... Maybe they put trojan horse virus in it o...


So that our laptop fit malfunction if we try check am undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 5:13pm On Oct 14, 2015
IsiAbuncha:


Nsitipe - S*** (I'm guessing) Lol, I no hate u oh! Was just surprised smiley
lol...badt mind u garrit
i tot so ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:13pm On Oct 14, 2015
Choi

No wahala sha
goodyboo:


Nfana ibaga

as I de type dis tin so,I de road to another LG Oooo.buh I fit breeze in jas to see u.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:13pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Hahahaha
Whr dem post u go


Drama everywhere

Simple to wait till Wednesday dey cannot

I nor fit see am o...

Only my passport undecided


And nysc logo undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:14pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Hahahaha
Whr dem post u go


Drama everywhere

Simple to wait till Wednesday dey cannot

I nor fit see am o...

Only my passport undecided


And nysc logo undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:14pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Hahahaha

Whr dem post u go



Drama everywhere


Simple to wait till Wednesday dey cannot

am telling u dear....impatience people. ...nysc dat u will do n be tired of...somepple are just rushing into it as if dem go give pason 5million if him finish d nysc
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 5:14pm On Oct 14, 2015
goodyboo:
lol...badt mind u garrit

i tot so ooo


U be my obong owo naa, I no fit wish u bad cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:15pm On Oct 14, 2015
I saw my call up letter today... Believe it or not


angry



undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 5:15pm On Oct 14, 2015
DonPsymon:



Yeah undecided



Oya kontinu undecided
my boo...thnks for d land u acquired for ma salon and wine bar...

my word still stands

you r d best.I love my baby dats my baby.
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:15pm On Oct 14, 2015
DonPsymon:



Eyaa... Maybe they put trojan horse virus in it o...


So that our laptop fit malfunction if we try check am undecided
I dey tell u....shebi na lie dem wan dey lie for us...we go dey lie for our self dey go na....I dey game for dis kind tin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 5:16pm On Oct 14, 2015
jatau7:
bruh ur own is even better....wen I checked mine I saw d tin ohhh but wen d state was abt to b revealed to me my laptop just catch fire.....

See as nysc bomb your Mac laptop.. grin grin grin

You need to sue nysc to court
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:17pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Hahaha

Drama
dem neva see anytin....dis tin dey vex me die.....na dis kind tin make me put water pei pei inside pason suya wia him chop die for oshodi. ....lieeeeee and rumourrrr
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 5:17pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
grin
Bleep auto correct

I savvy
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:17pm On Oct 14, 2015
I dey tell u

grin
jatau7:
am telling u dear....impatience people. ...nysc dat u will do n be tired of...somepple are just rushing into it as if dem go give pason 5million if him finish d nysc
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 5:17pm On Oct 14, 2015
DonPsymon:
I saw my call up letter today... Believe it or not



angry




undecided




Is it that one you saw on air
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:18pm On Oct 14, 2015
Hehehe

Calm down jor
jatau7:
dem neva see anytin....dis tin dey vex me die.....na dis tin tin make me put water pei pei inside pason suya wia him chop die for oshodi. ....lieeeeee and rumourrrr
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:18pm On Oct 14, 2015
Lol

Wahala
DonPsymon:



I nor fit see am o...


Only my passport undecided



And nysc logo undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:19pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
I dey tell u
grin
na dem sabi...
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:19pm On Oct 14, 2015
goodyboo:
my boo...thnks for d land u acquired for ma salon and wine bar...

my word still stands

you r d best.I love my baby dats my baby.




*perks her*



I know you'll love it cheesy


BTW, don't believe that poo I wrote about call up letter grin


I jes want to pull people's legs cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 5:19pm On Oct 14, 2015
I dreamt that I was given my khaki with white sneakers cheesy cheesy cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by kunlesufyan(m): 5:20pm On Oct 14, 2015
itoski:

ur life or property which u go choose
You should understand that "theivery" is wrong so the idea of choosing between my life or property shouldn't come to play..
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 5:20pm On Oct 14, 2015
djflamini:
Hello my friends.Its not been easy on my end.I Lost my Elder brother on Sunday(jes 34,with a 4month old son)He was shot by Robbers . its so hurting.Wish U all d best on d 21st.God bless U all n Kip U all.My Nysc is gonna be a feeling of Nostalgia.I miss my brother(Tears drop)

cry Just SAD. sorry man, Let God Comfort u. Believe u me, when I say, I know that feeling.
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:21pm On Oct 14, 2015
Walspring:


See as nysc bomb your Mac laptop.. grin grin grin

You need to sue nysc to court
I dey tell u...laptop wia I buy 250k dem don blow am...baba buhari must hear dis
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:21pm On Oct 14, 2015
jatau7:
I dey tell u....shebi na lie dem wan dey lie for us...we go dey lie for our self dey go na....I dey game for dis kind tin


No mind them...


Simple thing o... 21st! Dem no d gree...



Some people fit dey nysc headquarters abj nw sef... D throw eye to check undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 5:22pm On Oct 14, 2015
mcdonald59:


no one should even mak u choose BTW ur life and ur property......dats y wen dey are caught pipo beat dem to death....u strt pitying dem, but u don't knw d kind of emotional and psychological pain d hav caused people.....
wen d hurt u dis way (taking d life of a loved one) and u see dem steal even 100naira armmed and u kill dem, pipo wil strt saying u killed a man cos of 100naira. not knowing wat dey hav made u go thru in d past.
we shouldn't evn be discussing dis here...

u r very ryt brov....armed robbers, thief, etc they r hrtless.

God is just merciful ,otherwise while they r busy planning shiii***, He wud jas finish dem.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:22pm On Oct 14, 2015
Walspring:

Is it that one you saw on air


Bet I'm not joking angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 5:22pm On Oct 14, 2015
EACH TO HIS OWN
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 5:22pm On Oct 14, 2015
2014 Batch C POP is today I guess smiley

(1) (2) (3) ... (2905) (2906) (2907) (2908) (2909) (2910) (2911) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.