Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,177,058 members, 7,899,765 topics. Date: Wednesday, 24 July 2024 at 07:16 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2909) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4085296 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2906) (2907) (2908) (2909) (2910) (2911) (2912) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:23pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Hehehe

Calm down jor
no ohhh....I no go calm down ohhhh....I don vex already. ...why pple go dey lie.....mention dre names.....I dey hold bow and arrow now...dem no no say na my uncle act Arrows...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 5:23pm On Oct 14, 2015
DonPsymon:



No mind them...


Simple thing o... 21st! Dem no d gree...



Some people fit dey nysc headquarters abj nw sef... D throw eye to check undecided

Some people can gate crash there to check it manually since online is not yet ready
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:23pm On Oct 14, 2015
Walspring:
I dreamt that I was given my khaki with white sneakers cheesy cheesy cheesy


In Borno abi
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 5:24pm On Oct 14, 2015
jatau7:
I dey tell u...laptop wia I buy 250k dem don blow am...baba buhari must hear dis

DG must reimburse you and pay damages fee as well
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:24pm On Oct 14, 2015
grin

Lol

Let dem continue

Its all funny to me and dats good
jatau7:
no ohhh....I no go calm down ohhhh....I don vex already. ...why pple go dey lie.....mention dre names.....I dey hold bow and arrow now...dem no no say na my uncle act Arrows...
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 5:24pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Choi
No wahala sha
*knuckles bae*
we go relate
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:24pm On Oct 14, 2015
Walspring:


Some people can gate crash there to check it manually since online is not yet ready


Trust Nigerians na... grin


We lack chill.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 5:25pm On Oct 14, 2015
DonPsymon:



In Borno abi

Nope.. It's Alagbaaa grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:25pm On Oct 14, 2015
DonPsymon:



No mind them...


Simple thing o... 21st! Dem no d gree...



Some people fit dey nysc headquarters abj nw sef... D throw eye to check undecided
na pple like dis dem dey vex change dre states self...
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:26pm On Oct 14, 2015
Walspring:


DG must reimburse you and pay damages fee as well
yes.....I dey go court of appeal on d 28th go file my case
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 5:27pm On Oct 14, 2015
IsiAbuncha:

U be my obong owo naa, I no fit wish u bad cheesy
kikikiiiikikiii...obong Owo means oga ooo
na obong awan u for talk.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 5:27pm On Oct 14, 2015
DonPsymon:



Trust Nigerians na... grin


We lack chill.

We always behave like Russians and no patience at all
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:27pm On Oct 14, 2015
jatau7:
na pple like dis dem dey vex change dre states self...


I the tell you...



You go hear "gimme your call up number lemme check for you"


Go enter office change am from Abj to Ekiti straight undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:27pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
grin

Lol

Let dem continue

Its all funny to me and dats good
me 2 and am enjoying it...at least e dey make our dream 3k come tru....we really need to be on fp on dat day ohhh
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:28pm On Oct 14, 2015
Walspring:

Nope.. It's Alagbaaa grin grin

You wish go come through IJN cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:28pm On Oct 14, 2015
grin
*knuckle chopped *
goodyboo:


*knuckles bae*

we go relate
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:28pm On Oct 14, 2015
DonPsymon:



I the tell you...



You go hear "gimme your call up number lemme check for you"


Go enter office change am from Abj to Ekiti straight undecided
sharply. ..u wia no....
Re: NYSC 2015 Batch B House by mcdonald59(m): 5:28pm On Oct 14, 2015
goodyboo:


u r very ryt brov....armed robbers, thief, etc they r hrtless.

God is just merciful ,otherwise while they r busy planning shiii***, He wud jas finish dem.
Very merciful
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:29pm On Oct 14, 2015
Hehehe

That day go sweet die

jatau7:
me 2 and am enjoying it...at least e dey make our dream 3k come tru....we really need to be on fp on dat day ohhh
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 5:29pm On Oct 14, 2015
DonPsymon:


*perks her*


I know you'll love it cheesy

BTW, don't believe that poo I wrote about call up letter grin

I jes want to pull people's legs cheesy
I knw
u just trying to move d page to the perm site(3k)
Re: NYSC 2015 Batch B House by dexcira(f): 5:30pm On Oct 14, 2015
Ahmed4002:


Till then grin
. Hehehe
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:30pm On Oct 14, 2015
Walspring:


We always behave like Russians and no patience at all


Oya... You wey get patience...


If I bring 1 link for you now and 3 people convince you tht they checked their call up letters there...


How long will you wait grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 5:30pm On Oct 14, 2015
DonPsymon:



You know how hot that page can be undecided


From 2997 - 3000 no fit dey for up to 15mins angry


And I think we'll be there before Saturday
With the wicked people in hereundecided, I'm sure fifteen minutes would be too much sefgrin
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 5:30pm On Oct 14, 2015
goodyboo:

kikikiiiikikiii...obong Owo means oga ooo

na obong awan u for talk.



Lol! Boss na boss, oga na oga smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:31pm On Oct 14, 2015
goodyboo:

I knw
u just trying to move d page to the perm site(3k)

Yeah sweerie...

Those A15 peeps that dared us...

They promised us we won't make 3k... Can you imagine that?
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:32pm On Oct 14, 2015
Hehehe

No chill at all

DonPsymon:



Oya... You wey get patience...


If I bring 1 link for you now and 3 people convince you tht they checked their call up letters there...


How long will you wait grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:32pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Hehehe
That day go sweet die
I dey tell u....
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 5:32pm On Oct 14, 2015
IsiAbuncha:
2014 Batch C POP is today I guess smiley
heard 15th

or ur wrist watch de talk 15th bah.na e mean say na u go first see notification for CUL
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:32pm On Oct 14, 2015
jatau7:
sharply. ..u wia no....


grin


But seriously bro... Every second wey the pas now... I d appreciate am lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:32pm On Oct 14, 2015
A16 go try to pass us too

Na so e just be

DonPsymon:



Yeah sweerie...


Those A15 peeps that dared us...


They promised us we won't make 3k... Can you imagine that?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 5:33pm On Oct 14, 2015
saraki why na


the nays are more than the yehs



Nigeria my country
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:34pm On Oct 14, 2015
Sanchez01:

With the wicked people in hereundecided, I'm sure fifteen minutes would be too much sefgrin



Folks like me tho...


My land buying wee start from pg 2995 undecided


Don't really care if I get banned after that day undecided


Will most likely open a new account cheesy

(1) (2) (3) ... (2906) (2907) (2908) (2909) (2910) (2911) (2912) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.