Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,179,523 members, 7,908,431 topics. Date: Friday, 02 August 2024 at 06:17 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2976) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4091322 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2973) (2974) (2975) (2976) (2977) (2978) (2979) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:30pm On Oct 15, 2015
elmisti:



Mehn next week is so shady for my own skul oo.....beg cn sm1 jst hint how dat SOR look like sef

Come collect my school own grin grin grin

Una no go beta school hw u wan see SOR collect grin grin grin

#

GOALLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLL

ANOTHER GOALLLLLLLLLLLLL grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:30pm On Oct 15, 2015
elmisti:


3hrs journey na trip?...abeg she jst cruise out ni jare



O boy, she see doz things wey we talk for afternoon o lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:31pm On Oct 15, 2015
whodohgeepee:
na deir u go knw say one with God is majority! grin
lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:31pm On Oct 15, 2015
grin

Lol

I am a superwoman
And women like me Fly

They really need to start flying from ph to uyo

Sanchez01:

You should have suspected since nau that PH is quite close to AKSundecided. Imagine her saying a 3hr journey is tiring; later she'll be forming superwomangrin
Re: NYSC 2015 Batch B House by ViktaSlim(m): 8:31pm On Oct 15, 2015
whodohgeepee:
hmmmm! What shld ah say nw? To slap u dey hungry me gan!

What I do cry
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:32pm On Oct 15, 2015
ViktaSlim:


grin grin 3 points for u, I don nod bar cheesy

What do u mean Bro? Have u seen it?? Check bottom of nysc website


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 8:32pm On Oct 15, 2015
ViktaSlim:

Be like say dem push bus.

You're on pointgrin. Some of us would have understood the 'stressful' dayundecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:32pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
grin grin

Hehehe
The fear of being jujued is the beginning of wisdom



I dnt knw why u always av my throat in ur hand sef....wen u dey PH, u show me pepper, I went to meet the gods to send u to aks, u reach aks, u shown me fire.....abeg shey I wnt go nd meet DG and help u request for kogi
Re: NYSC 2015 Batch B House by idirect(m): 8:32pm On Oct 15, 2015
elmisti No worry result go dey ready from next week Monday. Howdy
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:33pm On Oct 15, 2015
grin

Na to collect SOR u go use know who I be

elmisti:


3hrs journey na trip?...abeg she jst cruise out ni jare
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:33pm On Oct 15, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:33pm On Oct 15, 2015
See as room full, Viewing This Topic: Over 10people
No wonder the place dey hot sad


No barman here sef, shebi man for step down with one bottle of malt now smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:33pm On Oct 15, 2015
Yes very true but only urs and dat of others


But Elmisti sad

*spits*
idirect:
elmisti
No worry result go dey ready from next week Monday. Howdy
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 8:34pm On Oct 15, 2015
Abeg page 3k is done and dusted jor..... let's all aim for page 4k
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:34pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
It doesn't matter the network o jare

Even airtime, Etisalat and glo still get 10mb data plan grin

am nt in Nigeria nw! Am in Dubai! Ah use Etisalat. Here tho buh thrz nofin like 10MB abi MB! OooOoooooOoooops! Sowie!!! *eyeballs* grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:35pm On Oct 15, 2015
Hahahaha

Na dat same Gods I go meet for Ur SOR matter
Come and take lemme see

elmisti:



I dnt knw why u always av my throat in ur hand sef....wen u dey PH, u show me pepper, I went to meet the gods to send u to aks, u reach aks, u shown me fire.....abeg shey I wnt go nd meet DG and help u request for kogi
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:35pm On Oct 15, 2015
ViktaSlim:


What I do cry
u wanna join dese wailing wailers abi? Dnt worry! Kontinu! *sips vodka*
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:35pm On Oct 15, 2015
Viewing This topic: Ashabam(m), Holumiedey(m), chimajii, elmisti(m), gallery0519(f), willyblinx(m), Ayima, eclipsehemmy(m), seun305, Soyedele1(m), ademasta(m), Uniqueness01(f), Sanchez01, ViktaSlim(m), Legend4life(m), IsiAbuncha(m), adetola007(m), whodohgeepee(m), Avmbazon, jatau7(m), idirect(m), EngrVin, harryson77(m), haywire1, itoski(m), KeriBaby(f) and 5 guest(s)



Lol! Person wey pass go think say dem catch thief here, see as crowd full here cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:36pm On Oct 15, 2015
harryson77:
Abeg page 3k is done and dusted jor..... let's all aim for page 4k
for wiaaa...no b me n u

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:36pm On Oct 15, 2015
grin

Lemme just free you

Because of your boo she beg me to take am easy with u
Say things no easy for u at all

whodohgeepee:
am nt in Nigeria nw! Am in Dubai! Ah use Etisalat. Here tho buh thrz nofin like 10MB abi MB! OooOoooooOoooops! Sowie!!! *eyeballs* grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 8:37pm On Oct 15, 2015
whodohgeepee:
am nt in Nigeria nw! Am in Dubai! Ah use Etisalat. Here tho buh thrz nofin like 10MB abi MB! OooOoooooOoooops! Sowie!!! *eyeballs* grin
tah shut up.....MB is everywhere....wetin u tink say MB mean sef. - muhammad buhari
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:38pm On Oct 15, 2015
haywire1:


Come collect my school own grin grin grin

Una no go beta school hw u wan see SOR collect grin grin grin

#

GOALLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLL
GOALLLLLLLLLLLLL

ANOTHER GOALLLLLLLLLLLLL grin grin grin


See dis ogbomosho boy ooo....u knw say ur skul dey strike prone dan my own....I will instigate aluta for u oooo!
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 8:38pm On Oct 15, 2015
jatau7:
for wiaaa...no b me n u
y?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ViktaSlim(m): 8:39pm On Oct 15, 2015
haywire1:


What do u mean Bro? Have u seen it?? Check bottom of nysc website


#

With phone or lappy?
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:39pm On Oct 15, 2015
harryson77:
y?
u tink say to get to dis page dey easy
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 8:40pm On Oct 15, 2015
jatau7:
u tink say to get to dis page dey easy
united we stand
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:41pm On Oct 15, 2015
harryson77:
united we stand
yea....notin spoil sha
Re: NYSC 2015 Batch B House by ViktaSlim(m): 8:42pm On Oct 15, 2015
whodohgeepee:
u wanna join dese wailing wailers abi? Dnt worry! Kontinu! *sips vodka*

Chai lemme pity u, the wailing wailers don finish u dis night sad






*strolls to the next page*
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:42pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
Hahahaha

Na dat same Gods I go meet for Ur SOR matter
Come and take lemme see



Lemme go and appease lord akerrius...... Kerri, oya no vex na...*carrying 70 packs of cheese balls ( mega pack) 30 pack of pringles....15 cartons of hollandia yogurt ( strawberry )...*...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 8:42pm On Oct 15, 2015
Faithluv5:
am OK. Work is dere jare. Body no be firewood
Am OK now dat ur here cheesy
hehehe, i ayam api u're owk dat i ayam here ! Body need rest fah! Hope u're givn it as deservd, no go breakdown. Just couple of days to go!
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:43pm On Oct 15, 2015
idirect:
elmisti No worry result go dey ready from next week Monday. Howdy


Boss man I dey...I will fall in on sunday BGG
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 8:43pm On Oct 15, 2015
Please who knows the settings to be done on an andriod phone in order to use a wired selfie stick.

(1) (2) (3) ... (2973) (2974) (2975) (2976) (2977) (2978) (2979) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 6 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.