Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,179,417 members, 7,908,260 topics. Date: Thursday, 01 August 2024 at 10:26 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3085) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4090805 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3082) (3083) (3084) (3085) (3086) (3087) (3088) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 7:52pm On Oct 19, 2015
Haywire1, legend has it dat ngwa ppl dey chop human being. So take caution b4 u bcum d meat in d pepper soup pot. grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:55pm On Oct 19, 2015
Soyedele1:


See as fear dey catch you. You see the reason why it ain't good to live at student areas lol

Fear keee, emi omo ile alelerin agborule sukun ojo, sey i resemble person wey live school area, school area kee, na outskirt I dey live fa, I live on ilorin express road no dull am

Adenike is beta cos I trust say guys for adenike go chase robbers but na omo mummy guys plenty for under g

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:56pm On Oct 19, 2015
haywire1:


Kikikikikakakakkakokokoko grin grin grin,Nna forgetti hw u wan see them for afternoon abi u forget say u don't see clearly in d afternoon grin grin grin

#



Now that's where you make a silly mistake. Ask elmisti about me.



I do not have any problems moving around in the afternoon. Lol.
Re: NYSC 2015 Batch B House by abdrazak: 7:58pm On Oct 19, 2015
haywire1:


Enter kee make one small boy wey hold metallic device con tell me to lay down for midnight abi grin grin grin

I go need drink my agbo finish before I enter ooo grin grin grin

#

Nobody fit hold you down. No need of agbo, make you just wristband olonde for your arm.smileysmileysmiley. You are save be that.

Don't worry, I go prepare efufulele for you.

Just holla me wen you reach.
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:58pm On Oct 19, 2015
Danator:
Haywire1, legend has it dat ngwa ppl dey chop human being. So take caution b4 u bcum d meat in d pepper soup pot. grin



Your head dey craze.





Thank God that you said legend.




Every ethnic group has those type of stories.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:59pm On Oct 19, 2015
Danator:
Haywire1, legend has it dat ngwa ppl dey chop human being. So take caution b4 u bcum d meat in d pepper soup pot. grin

Kikikikikikakkakakakokokoko grin grin grin, na human being for ther area den go chop not confirm omo oduduwa (yoruba origin).. hw many people dey abia sef, yoruba go clear nd delete d whole abia state grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by abdrazak: 8:01pm On Oct 19, 2015
Soyedele1:


Thinking of coming tomorrow cos I never collect ID card n my student transcript

If you get your old ID card, you are save else two things dey involve oooo.

Either you get police report come give dem stating how you lost am ;(;(;( or forget about ID card.

Na wetin dey told one of my guy be that. grin
Soyedele1:


Thinking of coming tomorrow cos I never collect ID card n my student transcript

If you get your old ID card, you are save else two things dey involve oooo.

Either you get police report come give dem stating how you lost am or forget about ID card.

Na wetin dey told one of my guy be that.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 8:03pm On Oct 19, 2015
orogodoganyin:




anyhow anyhow, arsenal go win sha. i no want imagine am say we lose, this CUL slf go cum dey my mind join. hw i go take slp?

Nah to take elmisti weed and you go sleep oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 8:03pm On Oct 19, 2015
sholiyz:


Woah that's interesting maybe the wifi over there won't let them come back, since they have been mailing u back, another observation cheesygrin

Hahahhahahaha grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:04pm On Oct 19, 2015
chimajii:

undecided
lipsrsealed

Janitor, where u go since na? Put padlock for one syd first mak we talk.

lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:05pm On Oct 19, 2015
haywire1:


Kikikikikikakkakakakokokoko grin grin grin, na human being for ther area den go chop not confirm omo oduduwa (yoruba origin).. hw many people dey abia sef, yoruba go clear nd delete d whole abia state grin grin grin

#



If a Fulani or Hausa man talks, i night listen to him. Yoruba? Hehehehheeh
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:05pm On Oct 19, 2015
dossylvanus:




Now that's where you make a silly mistake. Ask elmisti about me.



I do not have any problems moving around in the afternoon. Lol.

Why ur own albinism toooooooo stubborn fa shocked shocked shocked

Is elmisti albino too grin grin grin albino wey dey weed

#

Re: NYSC 2015 Batch B House by orogodoganyin(m): 8:06pm On Oct 19, 2015
Walspring:

Nah to take elmisti weed and you go sleep oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:06pm On Oct 19, 2015
dossylvanus:




If a Fulani or Hausa man talks, i night listen to him. Yoruba? Hehehehheeh




Henhen grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 8:08pm On Oct 19, 2015
Were are the old faces [monikers] just too many new faces around
Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 8:09pm On Oct 19, 2015
dossylvanus:




Your head dey craze.





Thank God that you said legend.




Every ethnic group has those type of stories.
Ur own head cum dey mad...every Abia person is familiar wit dat legend.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:09pm On Oct 19, 2015
Walspring:


Big boss don't get me wrong and don't disagree on a wrong thing because it is when you login you can see your dashboard

Therefore I never say anything about dashboard or if dashboard will request for your email again..

But if they build their site to enable us send our call up lettter to our email then there should be a dedicated place for it in the dashboard for us to type our email and click send so that it will send it to our email

You not the one am refering to about asking for email again after login to dashboard...I mean the other guy.Hr said something like that in his early ascertion...


I rest my case
Re: NYSC 2015 Batch B House by emerich(m): 8:10pm On Oct 19, 2015
dossylvanus:




I am from Isi Ala Ngwa North Local Government Area of Abia State. Ask about us.


Those people will lose thier heads.... I AM a Warrior.
Hehehe...... See my broda o.
Re: NYSC 2015 Batch B House by abdrazak: 8:11pm On Oct 19, 2015
haywire1:


Fear keee, emi omo ile alelerin agborule sukun ojo, sey i resemble person wey live school area, school area kee, na outskirt I dey live fa, I live on ilorin express road no dull am

Adenike is beta cos I trust say guys for adenike go chase robbers but na omo mummy guys plenty for under g

#

#true talk
Adenike guys go wire dem away. You no say awon eru iku dey adenike wella.

Under G be omo mummy people. That's why dey always use dat opportunity on them.

Rarely dey go rob adenike.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 8:11pm On Oct 19, 2015
haywire1:


Why ur own albinism toooooooo stubborn fa shocked shocked shocked

Is elmisti albino too grin grin grin albino wey dey weed

#

Kikikikkakakakokoko...Hilarious pic. grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:14pm On Oct 19, 2015
abdrazak:

at. grin

If you get your old ID card, you are save else two things dey involve oooo.

Either you get police report come give dem stating how you lost am or forget about ID card.

Na wetin dey told one of my guy be that.
lol, i still get am . Even my PD ID card still dey sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:15pm On Oct 19, 2015
haywire1:


Why ur own albinism toooooooo stubborn fa shocked shocked shocked

Is elmisti albino too grin grin grin albino wey dey weed

#


Alright idiot...... Compare Thwse. Are we the same?


Odemisi.

2 Likes 1 Share

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:17pm On Oct 19, 2015
smileyu so fine
dossylvanus:



Alright idiot...... Compare This.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:17pm On Oct 19, 2015
iykebest1:
Mon ami, bonsoir, ca va?
Ca va bien.

Je l'espere, vous me suivez a Enugu? grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:20pm On Oct 19, 2015
dossylvanus:



Alright idiot...... Compare This.

Kikikikikakakkakokokoko grin grin grin, albino na albino jare,

Chaii u sure say u be under 30 year old shocked shocked shocked shocked

With due respect sir, hw many children do u have so far??

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:20pm On Oct 19, 2015
emerich:
Hehehe...... See my broda o.

Nwanna. Ele nke wu ya?
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 8:20pm On Oct 19, 2015
Olami90:


Janitor, where u go since na? Put padlock for one syd first mak we talk.

lipsrsealed lipsrsealed

Okay *sets padlock aside ** lets hear it
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:21pm On Oct 19, 2015
dossylvanus:



Alright idiot...... Compare Thwse. Are we the same?


Odemisi.

No difference jare, upload d one wey u dey under sun grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:21pm On Oct 19, 2015
haywire1:

Kikikikikakakkakokokoko grin grin grin, albino na albino jare,
Chaii u sure say u be under 30 year old shocked shocked shocked shocked
With due respect sir, hw many children do u have so far??
#


Are mixed race children and pure black people the same.
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:23pm On Oct 19, 2015
haywire1:

No difference jare, upload d one wey u dey under sun grin grin grin
#

If that picture no do you, then bounce.


Anyways y will upload my sisters picture soon to destroy your doubts.
Re: NYSC 2015 Batch B House by abdrazak: 8:23pm On Oct 19, 2015
Soyedele1:
lol, i still get am . Even my PD ID card still dey sef
You are good to go.

#NoDulling
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:24pm On Oct 19, 2015
F.U.T.O. The only Federal University in south-south, south-east, southern-sahara and the Jaws of the
Hippopo.

1 Like

(1) (2) (3) ... (3082) (3083) (3084) (3085) (3086) (3087) (3088) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 10 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.