Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,218,080 members, 8,036,516 topics. Date: Tuesday, 24 December 2024 at 07:32 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4195719 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (3082) (3083) (3084) (3085) (3086) (3087) (3088) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 7:52pm On Oct 19, 2015 |
Haywire1, legend has it dat ngwa ppl dey chop human being. So take caution b4 u bcum d meat in d pepper soup pot. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:55pm On Oct 19, 2015 |
Soyedele1: Fear keee, emi omo ile alelerin agborule sukun ojo, sey i resemble person wey live school area, school area kee, na outskirt I dey live fa, I live on ilorin express road no dull am Adenike is beta cos I trust say guys for adenike go chase robbers but na omo mummy guys plenty for under g # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:56pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: Now that's where you make a silly mistake. Ask elmisti about me. I do not have any problems moving around in the afternoon. Lol. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by abdrazak: 7:58pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: Nobody fit hold you down. No need of agbo, make you just wristband olonde for your arm.. You are save be that. Don't worry, I go prepare efufulele for you. Just holla me wen you reach. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:58pm On Oct 19, 2015 |
Danator: Your head dey craze. Thank God that you said legend. Every ethnic group has those type of stories. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:59pm On Oct 19, 2015 |
Danator: Kikikikikikakkakakakokokoko , na human being for ther area den go chop not confirm omo oduduwa (yoruba origin).. hw many people dey abia sef, yoruba go clear nd delete d whole abia state # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by abdrazak: 8:01pm On Oct 19, 2015 |
Soyedele1: If you get your old ID card, you are save else two things dey involve oooo. Either you get police report come give dem stating how you lost am ;(;(;( or forget about ID card. Na wetin dey told one of my guy be that. Soyedele1: If you get your old ID card, you are save else two things dey involve oooo. Either you get police report come give dem stating how you lost am or forget about ID card. Na wetin dey told one of my guy be that. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 8:03pm On Oct 19, 2015 |
orogodoganyin: Nah to take elmisti weed and you go sleep oo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 8:03pm On Oct 19, 2015 |
sholiyz: Hahahhahahaha |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:04pm On Oct 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:05pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: If a Fulani or Hausa man talks, i night listen to him. Yoruba? Hehehehheeh |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:05pm On Oct 19, 2015 |
dossylvanus: Why ur own albinism toooooooo stubborn fa Is elmisti albino too albino wey dey weed #
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by orogodoganyin(m): 8:06pm On Oct 19, 2015 |
Walspring: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:06pm On Oct 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 8:08pm On Oct 19, 2015 |
Were are the old faces [monikers] just too many new faces around |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 8:09pm On Oct 19, 2015 |
dossylvanus:Ur own head cum dey mad...every Abia person is familiar wit dat legend. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:09pm On Oct 19, 2015 |
Walspring: You not the one am refering to about asking for email again after login to dashboard...I mean the other guy.Hr said something like that in his early ascertion... I rest my case |
Re: NYSC 2015 Batch B House by emerich(m): 8:10pm On Oct 19, 2015 |
dossylvanus:Hehehe...... See my broda o. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by abdrazak: 8:11pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: #true talk Adenike guys go wire dem away. You no say awon eru iku dey adenike wella. Under G be omo mummy people. That's why dey always use dat opportunity on them. Rarely dey go rob adenike. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 8:11pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: Kikikikkakakakokoko...Hilarious pic. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:14pm On Oct 19, 2015 |
abdrazak:lol, i still get am . Even my PD ID card still dey sef |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:15pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: Alright idiot...... Compare Thwse. Are we the same? Odemisi. 2 Likes 1 Share
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:17pm On Oct 19, 2015 |
u so fine dossylvanus: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:17pm On Oct 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:20pm On Oct 19, 2015 |
dossylvanus: Kikikikikakakkakokokoko , albino na albino jare, Chaii u sure say u be under 30 year old With due respect sir, hw many children do u have so far?? # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:20pm On Oct 19, 2015 |
emerich: Nwanna. Ele nke wu ya? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 8:20pm On Oct 19, 2015 |
Olami90: Okay *sets padlock aside ** lets hear it |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:21pm On Oct 19, 2015 |
dossylvanus: No difference jare, upload d one wey u dey under sun # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:21pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: Are mixed race children and pure black people the same. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:23pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: If that picture no do you, then bounce. Anyways y will upload my sisters picture soon to destroy your doubts. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by abdrazak: 8:23pm On Oct 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:24pm On Oct 19, 2015 |
F.U.T.O. The only Federal University in south-south, south-east, southern-sahara and the Jaws of the Hippopo. 1 Like |
(1) (2) (3) ... (3082) (3083) (3084) (3085) (3086) (3087) (3088) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |