Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,177,372 members, 7,901,004 topics. Date: Thursday, 25 July 2024 at 09:11 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3116) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4086274 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3113) (3114) (3115) (3116) (3117) (3118) (3119) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:30pm On Oct 20, 2015
IsiAbuncha:




Una dey enjoy, lol. We paid 3,500 and still paid for convocation gown sef
We paid for everything in dat school!



U guys be para'in if u guyz went to a private school what would y'all do??


I pray say dem gree make I pay 3k5 (11.6% of actual fee) for convocation ooo

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:31pm On Oct 20, 2015
IsiAbuncha:



Una dey enjoy, lol. We paid 3,500 and still paid for convocation gown sef We paid for everything in dat school!

We sef no pay shi shi na cheesy

That's why I d laf peeps wey d pay 30k+ for here grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:32pm On Oct 20, 2015
mohajenny:

Hello
i am miss Jenny i am looking for friendship
please contact me now so you can know more
about me with my pics
jernnifermohamed@gmail.com


Scammer duro re!!!!





U are a learner!


#shikena
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 6:33pm On Oct 20, 2015
elmisti:
*enters thread*




Dust my shoe....mehn...dis desert no be here. Oooooo



Oya make una gather for special posting prayer and miracle account increase....




*just returning from the seven seas and 50 mountains

lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by heybel(m): 6:33pm On Oct 20, 2015
hilsocial:


if u cm get malaria, na 3 different dreams , one wia u see ur 1st choice, anoda na 2nd choice, d third one u go just wake . Cm de vex y u no see d state.
na gobe oooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:34pm On Oct 20, 2015
Donasere ma G

grin

I the see you clear cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by dejt4u(m): 6:36pm On Oct 20, 2015
doublezero7:



Sir, I'll advice you to go with any means of identification d school gave to you! As for me, I was allowed in with my 100l ID card and it was accepted! And it is the same case with every other person I know!

smiley
I only have the photocopy of my school ID card, NHIS card given to us in 300level, My hostel ID card given to me in 400level
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:36pm On Oct 20, 2015
jemimaa01:
you see you've said it all,bh boys don spoil the place,so its still bad.and from the post I saw about some corpers serving in taraba.....
yea....anybody wia dem carry go dre his on is own....na my state so dem no fit post me go dre ...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jimohlawal(m): 6:36pm On Oct 20, 2015
Me o, I'm not sleeping tonight
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:36pm On Oct 20, 2015
DonPsymon:
Donasere ma G


grin


I the see you clear cheesy


Boss of bosses!!



I hail u oooo



Where u hide put since?


Guy 5hrs 24mins
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:38pm On Oct 20, 2015
jatau7:
yea....anybody wia dem carry go dre his on is own....na my state so dem no fit post me go dre ...



See as hin comot hinsef do prayer!!



Choi!
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:38pm On Oct 20, 2015
Jimohlawal:
Me o, I'm not sleeping tonight
cos of cul u dont want to sleep...dats how u will not sleep and still see borno dre...lol...my broda calm down....wetin don dey don dey....no fear
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:38pm On Oct 20, 2015
Haywire1!! Aw dis nyt dey b na??
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:39pm On Oct 20, 2015
donasere:



See as hin comot hinsef do prayer!!


Choi!
hahahahah...na so na....no time
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:40pm On Oct 20, 2015
donasere:


Boss of bosses!!


I hail u oooo


Where u hide put since?

Guy 5hrs 24mins

Lol grin

Baba the even count hours...

Mehn I dey o...

I the arrange ma watch Champions league.
Re: NYSC 2015 Batch B House by bukolaaa(f): 6:40pm On Oct 20, 2015
mustydeen:


U R Welcome, BTW, ur call up letter is already with your school. U can always get it from them


Aw far, have u gotten away around your mail ish

Call up letter in school? Will wait till tomorrow jawe and thanks av sort my password issue
Re: NYSC 2015 Batch B House by ifeanyija(m): 6:40pm On Oct 20, 2015
IsiAbuncha:




During my time I only paid for Success Letter (3,500)
Nothing like transcript fee etc, afterall its not compulsory abi?
Na still my success letter (Statement Of Result) I go carry enter camp
tins don change
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:40pm On Oct 20, 2015
donasere:
Haywire1!! Aw dis nyt dey b na??
haywire1 wia be say don programme himself for dis nte after ucl na to come chat den 12 go reach. ..u don forget say na him b first pason to do nysc reg
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:42pm On Oct 20, 2015
Playing may it be by Enya...



Some pipu be having HBP like say dia BP go change wia nysc carry dem put












5hrs 19mins
Re: NYSC 2015 Batch B House by asegood4real: 6:42pm On Oct 20, 2015
I heard the posting starts on Thursday not tomorrow again
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 6:42pm On Oct 20, 2015
#nowlayin 'heartbreak on hold" ... lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:42pm On Oct 20, 2015
jatau7:
haywire1 wia be say don programme himself for dis nte after ucl na to come chat den 12 go reach. ..u don forget say na him b first pason to do nysc reg



Lol!! Na so oooo!!


Na him go sabbi wen dem upload am sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:44pm On Oct 20, 2015
asegood4real:
I heard the posting starts on Thursday not tomorrow again
no b Thursday na nxt week wed dem go start to dey post

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:44pm On Oct 20, 2015
asegood4real:
I heard the posting starts on Thursday not tomorrow again


Singing in fela's voice

**dey come again dey come again ooooo** ghen ghen
**see dem come see dem com**
Re: NYSC 2015 Batch B House by Onyeka32(m): 6:45pm On Oct 20, 2015
Counting down..........
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:45pm On Oct 20, 2015
donasere:



Lol!! Na so oooo!!

Na him go sabbi wen dem upload am sef
u wia no
Re: NYSC 2015 Batch B House by Rashdimuh(m): 6:46pm On Oct 20, 2015
Who recieved text sms
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:47pm On Oct 20, 2015
Rashdimuh:
Who recieved text sms
I received from mtn

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:47pm On Oct 20, 2015
DonPsymon:



Lol grin


Baba the even count hours...


Mehn I dey o...


I the arrange ma watch Champions league.


You no dey ooo!!


I no see you since....abi na gym u dey sleep nao?

Nyt of champions......Mae that hieneken cold wella ooo...7.45 go soon reach
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:48pm On Oct 20, 2015
Rashdimuh:
Who recieved text sms


I see glo own!
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:49pm On Oct 20, 2015
donasere:


I see glo own!
no mind am.....say who receive text. .
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kingnap(m): 6:50pm On Oct 20, 2015
mohajenny:

Hello
i am miss Jenny i am looking for friendship
please contact me now so you can know more
about me with my pics
jernnifermohamed@gmail.com

shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed

(1) (2) (3) ... (3113) (3114) (3115) (3116) (3117) (3118) (3119) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.