Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,040 members, 7,966,834 topics. Date: Saturday, 05 October 2024 at 02:33 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4140718 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (3113) (3114) (3115) (3116) (3117) (3118) (3119) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:30pm On Oct 20, 2015 |
IsiAbuncha: U guys be para'in if u guyz went to a private school what would y'all do?? I pray say dem gree make I pay 3k5 (11.6% of actual fee) for convocation ooo 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:31pm On Oct 20, 2015 |
IsiAbuncha: We sef no pay shi shi na That's why I d laf peeps wey d pay 30k+ for here |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:32pm On Oct 20, 2015 |
mohajenny: Scammer duro re!!!! U are a learner! #shikena |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 6:33pm On Oct 20, 2015 |
elmisti: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by heybel(m): 6:33pm On Oct 20, 2015 |
hilsocial:na gobe oooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:34pm On Oct 20, 2015 |
Donasere ma G I the see you clear |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dejt4u(m): 6:36pm On Oct 20, 2015 |
doublezero7:I only have the photocopy of my school ID card, NHIS card given to us in 300level, My hostel ID card given to me in 400level |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:36pm On Oct 20, 2015 |
jemimaa01:yea....anybody wia dem carry go dre his on is own....na my state so dem no fit post me go dre ... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jimohlawal(m): 6:36pm On Oct 20, 2015 |
Me o, I'm not sleeping tonight |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:36pm On Oct 20, 2015 |
DonPsymon: Boss of bosses!! I hail u oooo Where u hide put since? Guy 5hrs 24mins |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:38pm On Oct 20, 2015 |
jatau7: See as hin comot hinsef do prayer!! Choi! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:38pm On Oct 20, 2015 |
Jimohlawal:cos of cul u dont want to sleep...dats how u will not sleep and still see borno dre...lol...my broda calm down....wetin don dey don dey....no fear |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:38pm On Oct 20, 2015 |
Haywire1!! Aw dis nyt dey b na?? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:39pm On Oct 20, 2015 |
donasere:hahahahah...na so na....no time |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:40pm On Oct 20, 2015 |
donasere: Lol Baba the even count hours... Mehn I dey o... I the arrange ma watch Champions league. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by bukolaaa(f): 6:40pm On Oct 20, 2015 |
mustydeen: Call up letter in school? Will wait till tomorrow jawe and thanks av sort my password issue |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ifeanyija(m): 6:40pm On Oct 20, 2015 |
IsiAbuncha:tins don change |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:40pm On Oct 20, 2015 |
donasere:haywire1 wia be say don programme himself for dis nte after ucl na to come chat den 12 go reach. ..u don forget say na him b first pason to do nysc reg |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:42pm On Oct 20, 2015 |
Playing may it be by Enya... Some pipu be having HBP like say dia BP go change wia nysc carry dem put 5hrs 19mins |
Re: NYSC 2015 Batch B House by asegood4real: 6:42pm On Oct 20, 2015 |
I heard the posting starts on Thursday not tomorrow again |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 6:42pm On Oct 20, 2015 |
#nowlayin 'heartbreak on hold" ... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:42pm On Oct 20, 2015 |
jatau7: Lol!! Na so oooo!! Na him go sabbi wen dem upload am sef |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:44pm On Oct 20, 2015 |
asegood4real:no b Thursday na nxt week wed dem go start to dey post 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:44pm On Oct 20, 2015 |
asegood4real: Singing in fela's voice **dey come again dey come again ooooo** ghen ghen **see dem come see dem com** |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Onyeka32(m): 6:45pm On Oct 20, 2015 |
Counting down.......... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:45pm On Oct 20, 2015 |
donasere:u wia no |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Rashdimuh(m): 6:46pm On Oct 20, 2015 |
Who recieved text sms |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:47pm On Oct 20, 2015 |
Rashdimuh:I received from mtn 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:47pm On Oct 20, 2015 |
DonPsymon: You no dey ooo!! I no see you since....abi na gym u dey sleep nao? Nyt of champions......Mae that hieneken cold wella ooo...7.45 go soon reach |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:48pm On Oct 20, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:49pm On Oct 20, 2015 |
donasere:no mind am.....say who receive text. . |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kingnap(m): 6:50pm On Oct 20, 2015 |
mohajenny: |
(1) (2) (3) ... (3113) (3114) (3115) (3116) (3117) (3118) (3119) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |