Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,177,069 members, 7,899,817 topics. Date: Wednesday, 24 July 2024 at 08:29 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3138) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4085374 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3135) (3136) (3137) (3138) (3139) (3140) (3141) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by RemyMartins(m): 12:21am On Oct 21, 2015
See Yokiti better go tell Seun to show himself here oh. Him suppose pay homage for this lagos traffic wey we dey give am oh
Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:21am On Oct 21, 2015
A FRIEND JUST GOT ALERT NOW



WAS POSTED TO RIVERS



STREAM 1




RUSH ND CHECK URS NOW ONLY WERE U REGISTERED




TERMS&CONDITION APPLY
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:21am On Oct 21, 2015
jatau7:
hahahhaahhaahahahah....baba u wicked ohhhh....see wetin u dey use take describe pason head....eggroll.....lwkmd

Hmmmmm
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:21am On Oct 21, 2015
donasere:


Pelle ooo!! Olori hot dog!!


E go shock u! 4th choice for u! grin grin
Hehehe... Lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 12:21am On Oct 21, 2015
haywire1 i believe na still same tin with registration day make we sleep by dawn e go show
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:21am On Oct 21, 2015
whizqueen:

Funny yet I forgot to laugh undecided

Not funny, dead can't be funny @all, so sad

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by RemyMartins(m): 12:22am On Oct 21, 2015
debris:
A FRIEND JUST GOT ALERT NOW



WAS POSTED TO RIVERS



STREAM 1




RUSH ND CHECK URS NOW ONLY WERE U REGISTERED




TERMS&CONDITION APPLY


See how you just comot sleep for my eyes...


BTW I like ur cap
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:22am On Oct 21, 2015
grin
Thanks jare
jatau7:
oya no vex....na beg I dey beg u...u no say if u vex nobody dey fit hold u
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:22am On Oct 21, 2015
hilsocial:
haywire1 i believe na still same tin with registration day make we sleep by dawn e go show

Abi oooo grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by winningbt: 12:22am On Oct 21, 2015
Walspring:


You better go sleep or dey watch movie like don
Not interested till I get the SMS no sleep
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:22am On Oct 21, 2015
whizqueen:

Hahaha lol.

Make the whole thing just finish sef
Looking forward to passing out already grin
lolz....han han...u neva even see cul u don dey look pop....u get faith ohhhh....dis ur faith no b beans ohhh
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:22am On Oct 21, 2015
ademasta:
Fire.... Faya... Faya!!!




Whistles

Pray fire from now till 7.45 na sambisa get you! undecided undecided

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 12:22am On Oct 21, 2015
Bruh see as People plenty For here ....
Lool CUL Tension
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:23am On Oct 21, 2015
lol/.......................... people no go sleep.... the call up letter fit be thursday sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:23am On Oct 21, 2015
jatau7:
I see am ohhh...we pass 100 pple wia dey view dis topic ohhh...pple wia b say by 6 pm dem don sleep already 2day dem still dey awake dey wait for message. ..God go help
lol
lm happy God has brought us thus far
NYSC palava

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:23am On Oct 21, 2015
Abeg... it don reach d time wey I dey sleep...

goodnyt everyone... appy checking **or wetin I go talk sef**

wil check mine wen I wake up...**dat's afta confirming u guys don dey see urs na...**

GOOD NIGHT


all dis pple wey dey view ryt now...including 41 guests....where dem dey all dis while??.... shuuuu....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:23am On Oct 21, 2015
winningbt:

Not interested till I get the SMS no sleep

Pray you don't get SMS debit alert ooo gringringrin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:23am On Oct 21, 2015
debris:
A FRIEND JUST GOT ALERT NOW



WAS POSTED TO RIVERS



STREAM 1




RUSH ND CHECK URS NOW ONLY WERE U REGISTERED




TERMS&CONDITION APPLY

WEN U SMOKE WARRI WEED grin grin grin


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:23am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
grin Thanks jare
thumb up
Re: NYSC 2015 Batch B House by BecaciaBarbie(f): 12:23am On Oct 21, 2015
Lol why so many people online? Are we receiving our call up letters here on Nairaland or what? grin


Hehehehe....its going to be good news by His Grace!!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:24am On Oct 21, 2015
jatau7:
oya no vex....na beg I dey beg u...u no say if u vex nobody dey fit hold u


Make she vex na!!




I go like see as she hot reach may be she go just go Parra for mtn ceo. Pursue dem comot naija.
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:24am On Oct 21, 2015
goodyboo:
lol lm happy God has brought us thus far NYSC palava
am telling u....my dear it didn't dey easy ohhhh.....we wait no b small
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:25am On Oct 21, 2015
debris:
A FRIEND JUST GOT ALERT NOW



WAS POSTED TO RIVERS



STREAM 1




RUSH ND CHECK URS NOW ONLY WERE U REGISTERED




TERMS&CONDITION APPLY

Elmisti weed is working cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:25am On Oct 21, 2015
haywire1:


WEN U SMOKE WARRI WEED grin grin grin


#

Mixed with abokiiis tabba!
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:25am On Oct 21, 2015
donasere:





Whistles

Pray fire from now till 7.45 na sambisa get you! undecided undecided
God has shown me one of the bad wishers....oya Holy ghoooost fire! Holy ghoooost faya!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:25am On Oct 21, 2015
lipsrsealed

I just dey look u
donasere:



Make she vex na!!




I go like see as she hot reach may be she go just go Parra for mtn ceo. Pursue dem comot naija.
Re: NYSC 2015 Batch B House by RemyMartins(m): 12:25am On Oct 21, 2015
I DON SEE Am Oooooooooooh.



Hallelujah.....





























I don see my charger head
Re: NYSC 2015 Batch B House by winningbt: 12:25am On Oct 21, 2015
Walspring:


Pray you don't get SMS debit alert ooo gringringrin
MBAnu,lialia the shikini money wey remain for that account nah him I wan go use ball for camp thou shall not touch
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:25am On Oct 21, 2015
RemyMartins:


Who is this beauriful geh mentioning me. Hi bae
Lolgrin
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:25am On Oct 21, 2015
Walspring:


Elmisti weed is working cheesy



Dis one no be elmisti brand oooo!
Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:25am On Oct 21, 2015
RemyMartins:



See how you just comot sleep for my eyes...


BTW I like ur cap



cheesy
thanks will get one for you peradventure we get posted in cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 12:26am On Oct 21, 2015
I just Dey pity These Chilean Boys ...

Every country Go Carry U-17 Go tournament , We Go Carry 30Years+ men Go .. Why We no Go win?

1 Like

(1) (2) (3) ... (3135) (3136) (3137) (3138) (3139) (3140) (3141) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.