Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,223 members, 7,880,838 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 07:52 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3145) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4063798 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3142) (3143) (3144) (3145) (3146) (3147) (3148) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by okeyisyma: 5:21am On Oct 21, 2015
Ignore all rubbish... Nothing is working now...
Once site starts I'll update you guys

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:22am On Oct 21, 2015
MeezPat:
[i-] :PPls be serious.people are tensed & u are joking smiley smiley smiley[b][/b]Are u serious??

I just checked this morning&it hasn't been updated



Babe calm down oooo grin grin


No use tension kii ur sef!







Haywire1 shey u see say over 50% of naija peeps dey hypertensive
Re: NYSC 2015 Batch B House by sinixsiny(m): 5:23am On Oct 21, 2015
[font=Lucida Sans Unicode][/font][b][/b] grin grin grin

THIS COPAS NO GET WORK OO, UNA SPENT D NIGHT ONLINE!
CHAI GOD HAVE MERCY
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:24am On Oct 21, 2015
undecided

Lol see dis guy o
Me and u who first sleep na

Na my siblings school matter make me wake o and den decided to check wats new here


Sadly nothing
donasere:
Tf......keribaby u sleep atall!!



Make una rest! This una viigil untop nysc ain't needed! What will be will be!



Be it unto u according to ur believe!

Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:25am On Oct 21, 2015
Yowns!!!!




Schic wake me up by 7.45 biko!



Na ur 1st choice dem give u!
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatope88(m): 5:27am On Oct 21, 2015
Today, "di din di" gonna bubble, "di din di" "o ma rosi".
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:27am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
undecided

Lol see dis guy o
Me and u who first sleep na

Na my siblings school matter make me wake o and den decided to check wats new here


Sadly nothing


Oh good.....
I think say u follow join the waiters club ni..


No worry as reg take be na so this one sef go be.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:29am On Oct 21, 2015
grin

Lol I already talk am say nothing go show by midnight until doz lazy staffs wake by 8am

Good luck to us today fam

donasere:



Oh good.....
I think say u follow join the waiters club ni..


No worry as reg take be na so this one sef go be.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:30am On Oct 21, 2015
sinixsiny:
[font=Lucida Sans Unicode][/font][b][/b] grin grin grin


THIS COPAS NO GET WORK OO, UNA SPENT D NIGHT ONLINE!

CHAI GOD HAVE MERCY


Wetin dis one dey talk? U geh record of dose wey here here since yesterday till now?

Me wey leave pple comot for here go sleep nd woke @ exactly 4am....so as I wake, mak I vex kill who?sey why did I wake up dat tym abi ah go para for God sey why He open my eyes dt tym?

Baba, leave us o. cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 5:33am On Oct 21, 2015
IsiAbuncha:
Una good morning, I just dream say NYSC send me e-mail.
As I open the mail I see click on link, immediately the link open I see Stream 1, E ...
My eyes no catch the rest, naim one yeye dog begin bark here, I wake up shout Jesus!!! shocked
So na dream?!
Chai! I won mad!!! cheesy

cheesy grin me sef dream say dem send me link to check CUL cheesy grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:35am On Oct 21, 2015
Hahaha Don't mind him

I woke by 4:55 Lol d guy wey dey drive my siblings to sch
just wake me with calls sad

Olami90:



Wetin dis one dey talk? U geh record of dose wey here here since yesterday till now?

Me wey leave pple comot for here go sleep nd woke @ exactly 4am....so as I wake, mak I vex kill who?sey why did I wake up dat tym abi ah go para for God sey why He open my eyes dt tym?

Baba, leave us o. cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:36am On Oct 21, 2015
Good morning everyone...


Guests, good morning too. Som pple sef, na ghost mode dem go dey for service. D fin don dey blood.

My long tym and ever sure people here, na laugh go end am for us wen we see our CUL (amen) cheesy

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:36am On Oct 21, 2015
If you had any dream about this nysc posting thingy na stream 2 get u o

omitooguns:


cheesy grin me sef dream say dem send me link to check CUL cheesy grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:40am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
Hahaha Don't mind him

I woke by 4:55 Lol d guy wey dey drive my siblings to sch
just wake me with calls sad



He wan to dey form boss nd person wey hold confidence key here. cheesy

How ur night jare pretty? wink


Goldenone, I see yhu o. Hope u're good?
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 5:40am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
If you had any dream about this nysc posting thingy na stream 2 get u o


sad
who b dat Me Mba...My name is engraved on stream 1....Infact i sense Enugu 042 since yesterday grin


i don use Yahooze give thanks in advance 2 God cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 5:42am On Oct 21, 2015
Olami90:



He wan to dey form boss nd person wey hold confidence key here. cheesy

How ur night jare pretty? wink


Goldenone, I see yhu o. Hope u're good?
Am good thanks dear! The vigil some people did on this thread hen! the thread should be entirely pure by now!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 5:48am On Oct 21, 2015
Good Morning Everybody



When others say there is a casting down, we will lift up our hands and say there is a Lifting UP. IJN
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:49am On Oct 21, 2015
Ah ah u don decamp from our Aks crew ni


Good luck o
omitooguns:


sad
who b dat Me Mba...My name is engraved on stream 1....Infact i sense Enugu 042 since yesterday grin


i don use Yahooze give thanks in advance 2 God cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:49am On Oct 21, 2015
grin

Good morning dear
Olami90:



He wan to dey form boss nd person wey hold confidence key here. cheesy

How ur night jare pretty? wink


Goldenone, I see yhu o. Hope u're good?
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:50am On Oct 21, 2015
Good morning e-fam



Prepare yourself for some good news today!! grin

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:56am On Oct 21, 2015
goldenone:

Am good thanks dear! The vigil some people did on this thread hen! the thread should be entirely pure by now!

Happy to hear u are good nd u're holding it there wink

I knw u'll be goin to moso anytym soon...I wish u safe and successful trip. (Amen)

Let's share d good news later dear
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 5:56am On Oct 21, 2015
babatawa:


Lolz bruh nur be so now

we be one family buh yunnoh say

person wey nur get money for family nur get mawt

and as per time still boku, na e we say make we waka

go hustle small grin

no worry time go soon reach wey b say na u go dey complain cozza too much mention

hope you're Good sha?



Babatawa replied Physika who complained about not getting mentions.
Months later he came back and said he doesn't want any mention.


This Life

#Reminiscing


CC:thespark
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 5:57am On Oct 21, 2015
U no go kill person grin
KeriBaby:
If you had any dream about this nysc posting thingy na stream 2 get u o

Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 5:58am On Oct 21, 2015
Olami90:



Happy to hear u are good nd u're holding it there wink

I knw u'll be goin to moso anytym soon...I wish u safe and successful trip. (Amen)

Let's share d good news later dear
Tnx tnx! am in IB already! i'll just head down to sch as soon as am told the distribution has started!
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 5:59am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
Ah ah u don decamp from our Aks crew ni


Good luck o

I never decamp until I see my CUL wink


wetin b NYSC probelm sef...na for only naija DAY BREAK dey start by 7am... angry


this doesnt Happen in FRANCE wey i com from....DAY BREAK starts 12am over there cool

1 Like 1 Share

Re: NYSC 2015 Batch B House by remzor(m): 5:59am On Oct 21, 2015
YAwning* am just so expectant of dis good news...

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:03am On Oct 21, 2015
goldenone:

Tnx tnx! am in IB already! i'll just head down to sch as soon as am told the distribution has started!

Oh! Wonderful.
Hope u ain't gonna be leaving for camp frm IB (afta leaving schl to get all u nid) ?

Come lag oooooo wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:05am On Oct 21, 2015
grin
Did dey say twas gon be up by day break? grin

Na 21 dey talk and time still plenty angry
omitooguns:


I never decamp until I see my CUL wink


wetin b NYSC probelm sef...na for only naija DAY BREAK dey start by 7am... angry


this doesnt Happen in FRANCE wey i com from....DAY BREAK starts 12am over there cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:06am On Oct 21, 2015
grin
Amen
Shegofams:
U no go kill person grin

Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:10am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
grin
Did dey say twas gon be up by day break? grin

Na 21 dey talk and time still plenty angry


wen dey said REG closes 12th of Oct...na 11:59 pm...ie end of DAY....now....CUL print starts 21st...no show...sad

infact i dey go apply for Job cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by reflections(m): 6:10am On Oct 21, 2015
Olurote:
In about 4hrs, ceteris paribus, you'll all know where your heads are taking you to. And some will be posted to yobe and borno o... Ile aye, ile asan!

Baba, na u dey go dat place
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:10am On Oct 21, 2015
aiye oooooooo, so people no sleep for CUL.......haba na till like evening sef the thing fit set........but am sure we will see it...... and am hearing rumors that if you receive test during registration you re with stream 1.....i receive text but i doubt am cause rumor no dey finish....... if he be say people wey come see am sef go come go with stream 2................................................... i rep AAUA omo PESA

(1) (2) (3) ... (3142) (3143) (3144) (3145) (3146) (3147) (3148) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.