Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,823 members, 7,872,760 topics. Date: Wednesday, 26 June 2024 at 09:16 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3161) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4057812 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3158) (3159) (3160) (3161) (3162) (3163) (3164) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Owliver(m): 8:25am On Oct 21, 2015
doublezero7:



Owliver of everlasting life! shocked grin Where the heck did you disappear to and How's service goin?
baba i dey oh. service dey go well i thank God. how ur sides?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:25am On Oct 21, 2015
haywire1:
#

GUYZ SEE AS STRANGERS DEY LOOK US grin grin grin, MAKE UNA BEHAVE WELL OOO, DOSSYLVANUS GO FLUSH D TOILET JARE, SMELLING SILVER BACK..

DONPSYMON U NEVA SWEEP THIS MORNING OOO

MAKE WE ALL PACKAGE WELL COS STRANGERS PLENTY TODAY grin grin grin


#


You wey wear dirty boxers the waka you no talk ya own o


grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:25am On Oct 21, 2015
haywire1:
#

BUY UR MOSQUITO NET, N600 N600 N600 N600 N600

IBEG I NO GET CHANGE OO N600 N600 N600 N600


#

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:25am On Oct 21, 2015
Good work on here guys....jez had to say sumfin

Respect
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:25am On Oct 21, 2015
ademasta:

Who dey tell you that kind lies nah? See me running to Ondo!

Ondo ko, ondo ni...
We dey gather go Lag ni tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:25am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
Very true



Retired but not tired tongue



★★★lol cheesy cheesy

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:26am On Oct 21, 2015
DonPsymon:



You wey wear dirty boxers the waka you no talk ya own o


grin



Must u let strangers knw that u r gay angry angry angry

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:26am On Oct 21, 2015
DonPsymon:



You, Ademasta, kingJB una d forget say we d go the same camp cheesy


Na where I land una the land o grin

You go dey kitchen
Ade go b pltn leader

grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:26am On Oct 21, 2015
DonPsymon:



Of iced fish
I see truly u hate me.....U dne see fish as pet before where end up not getting head cut offembarassed
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:26am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
lipsrsealed
Lord have mercy on u
Amen Chikito, Amen! Applies to you as well. You hopeless sinner.
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:27am On Oct 21, 2015
ademasta:

See no go that place at all! Face ur lagos camp babes abeg



Eh.........


Awon mobi18 at annybens1993 piipu

Awon yen badt gan......


Pipu wey dia shadow alone dey disorientate soljo not to talk of d real thang
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:27am On Oct 21, 2015
grin
Lol Wahala
dossylvanus:
Amen Chikito, Amen! Applies to you as well. You hopeless sinner.
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:27am On Oct 21, 2015
haywire1:
#

GUYZ SEE AS STRANGERS DEY LOOK US grin grin grin, MAKE UNA BEHAVE WELL OOO, DOSSYLVANUS GO FLUSH D TOILET JARE, SMELLING SILVER BACK..

DONPSYMON U NEVA SWEEP THIS MORNING OOO

MAKE WE ALL PACKAGE WELL COS STRANGERS PLENTY TODAY grin grin grin


#
The Silver Back never messes with puny humanoids like you.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:27am On Oct 21, 2015
Sanchez01:

It's their work ooo. And the guy who introduced the link is a suspect sefundecided

I'm sure he'll pretend he doesn't know that the NYSC has just three websites and a direct .com is not one of them.

No mind the guy ...

I'm sure na Adamawa D guy dey go lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:28am On Oct 21, 2015
Check your mails now!!!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by burantashii: 8:28am On Oct 21, 2015
In case you don't know 2el

2el:
Sa'ad Omar

Ahmadu Bello University

Public Administration

2014

Lagos, Nigeria.

2el dn teh for aus sha grin grin

2el abeg drop ur BBM or WhatsApp for thread, You are the only one permitted to do dis(you owns it)
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:28am On Oct 21, 2015
Where is that Marcelinho self, the digital countdown machine behind printing of callup letter? Let me hear him say Zero days to printing of callup letter and i will wohz him a very hot slap!
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:29am On Oct 21, 2015
daramolad:
Na sambisa dem post me to. Ooo

You don check abi

undecided

Pls greet your neighbor Shekau cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:29am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
grin

If u say so Lol


No use ur ukwu scatter donpsymon and jatau7 head for camp oooo!!



I jez dey pity d soljo wey go dey ur back. Wen u dey register...choi
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:29am On Oct 21, 2015
dossylvanus:
The Silver Back never messes with puny humanoids like you.

U BETA STOP WEED


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by ViktaSlim(m): 8:29am On Oct 21, 2015
Lol na multitude dey here today o. 45 guests sha, 2 crates of drinks lol.

Morning E-fam.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Owliver(m): 8:29am On Oct 21, 2015
Olami90:



God bless u for acknowledging dat cheesy
So u guys shld all be on standby to guide us as soon as d CUL dey show...lol


Dexcira....u sef com see o.
we full ground. na Ekiti i dey just incase.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:30am On Oct 21, 2015
See aw Dem plenty for hia like say na here Dem go print CULs! Some peeps sef ehn! Well sha e good as una hrts dey pump enuf blood! grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:30am On Oct 21, 2015
donasere:

Leave dem!!!.......dey kno dey got nothing else to offer...
Aw 9 no go get 1 goal since 2012 and no be say hin go injury..

grin

If way dey ba... Na serious grass roots stars for the play for eagles o...

Small small boys for street wey the play ball daily..
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:30am On Oct 21, 2015
snookcg:
Good work on here guys....jez had to say sumfin

Respect



Wehcome oooo!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:30am On Oct 21, 2015
#

NYSC WETTIN BE THIS OOOOOO shocked shocked shocked shocked shocked


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:30am On Oct 21, 2015
Jesus! Look at the crowd. Blood of God......


Anyways, the Silver Back greets you all.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 8:30am On Oct 21, 2015
DonPsymon:


Lol grin

How are you bruh?
grin I'm anxious, you?grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by ogasman(m): 8:30am On Oct 21, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 8:30am On Oct 21, 2015
BADNEAT:
that was a question not and indictment...yours is an indictment...bringing true your yoruba adage
Indicted you nt cos of the question but the idea that brought the question! Yet u didnt disprove it.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:30am On Oct 21, 2015
grin
Wahala
donasere:



No use ur ukwu scatter donpsymon and jatau7 head for camp oooo!!



I jez dey pity d soljo wey go dey ur back. Wen u dey register...choi

(1) (2) (3) ... (3158) (3159) (3160) (3161) (3162) (3163) (3164) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.