Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,811 members, 7,872,698 topics. Date: Wednesday, 26 June 2024 at 08:01 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3163) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4057756 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3160) (3161) (3162) (3163) (3164) (3165) (3166) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:35am On Oct 21, 2015
grin

After I see my letter I go come answer una

donasere:



Silver back!!!.....






Tell am......








Keribaby like badt tin sha....and she dey talk say her mind holy b4 ooo....

Choi!
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:35am On Oct 21, 2015
Sanchez01:
grin I'm anxious, you?grin

I'm calm cheesy

Too grown for bull sh*t
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:35am On Oct 21, 2015
Wetin happen shocked shocked

See viewing +50 guest angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:36am On Oct 21, 2015
ademasta:

Hmmm... Annybens1993 u dey see chumchin? Barrister Mobi18 come and prepare his case file o! He is assessing ur ukwus negatively, and if i get it ryt that's defamation of Ukwuaracter!


Lol!!!


And that is positive publicity for dem oo....as dem sef go just shake am once dey hear or see anything!
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:36am On Oct 21, 2015
Oliyz:
Hmmmmm Observing
You are waiting for callup letter and u are already wearing callup clothes
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:36am On Oct 21, 2015
donasere:


No use ur ukwu scatter donpsymon and jatau7 head for camp oooo!!


I jez dey pity d soljo wey go dey ur back. Wen u dey register...choi

Devil is a lair!

Goodyboo I love you lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by burantashii: 8:36am On Oct 21, 2015
elMacho:


never knew the 2el is not just a coursemate but also a friend. We rep abu pub admin dept, class of 2014,
Re: NYSC 2015 Batch B House by Whytdot(f): 8:37am On Oct 21, 2015
Morning guys!
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:37am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
grin

After I see my letter I go come answer una


Letter wey I don see....babe calm down....its done already
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:37am On Oct 21, 2015
DonPsymon:



You na Obituary services - OBS cheesy


Bet you go d still go parade... Bet I go dey too busy for kitchen...


So no need for parade grin

You don madt finish seh grin
......
Whose obituary dem wan do?
....

lipsrsealed angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:37am On Oct 21, 2015
*yawns* see as nysc portal dan start error 404 shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 8:37am On Oct 21, 2015
haywire1:

GUYS OYA SING WITH ME
" MAD , MADDER , MADDEST " " MAD , MADDER , MADDEST " " MAD , MADDER , MADDEST "
#
Nice One Choco Network.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:37am On Oct 21, 2015
NYSC

angry

*infuriated*
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:37am On Oct 21, 2015
grin

Abi na
donasere:


Letter wey I don see....babe calm down....its done already
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:37am On Oct 21, 2015
Allow me to reintroduce myself one last time for old time sake ;

NAME: Ronald
SCHOOL: Uniport
COURSE: Environmental Mgt/Geography
STATE: Delta
BASED: My Village
STATES SELECTED: Abuja/Cross-Rivers
DESTINED FOR: Awgu Orientation Camp
HEIGHT: 177cm


cheesy I no try?!!

1 Like 1 Share

Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:38am On Oct 21, 2015
haywire1:


Yokiti do justice to this, ban till 2016

BORROW ME UR ADMIN POWER FOR 5 MINS PLS sad sad sad

#


If dem giive u admin power u go ban guest join sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 8:38am On Oct 21, 2015
itoski:


Even if am nt a Liverpool fan u won't walk alone to that state because of ur monicker
smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 8:38am On Oct 21, 2015
burantashii:


You created dat account just 15min ago...
Buran tashi grin were u go hide??
Re: NYSC 2015 Batch B House by burantashii: 8:38am On Oct 21, 2015
CRAZYMAN abeg carry us to front page for the third time...
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:38am On Oct 21, 2015
haywire1:


Yokiti do justice to this, ban till 2016

BORROW ME UR ADMIN POWER FOR 5 MINS PLS sad sad sad

#

So you wan begin ban anyhow abi? Smh
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:39am On Oct 21, 2015
KingJB:

You don madt finish seh grin ...... Whose obituary dem wan do? ....
lipsrsealed angry

Deprieye Alamieyseigha

cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 8:39am On Oct 21, 2015
ademasta:

You are waiting for callup letter and u are already wearing callup clothes

SharpGuy mood #abiUnoFeelAm
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:39am On Oct 21, 2015
haywire1:


U BETA STOP WEED


#
I deal with weed, and make money. You smoke it, and die. Now choke on that, ignoramus.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:39am On Oct 21, 2015
#

MISTABIOLA, U DEY VEX FOR ME NI grin grin grin, MABINU ALL NA JOKE NAH, Y U DEY DO LIKE WOMAN NAH.. OYA CHOP KISSES kiss kiss kiss

I NEED U TO HELP ME COLLECT MY SOR OO


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 8:39am On Oct 21, 2015
horladmejy:
*yawns* see as nysc portal dan start error 404 shocked

I think say na only me. Them don dey upload
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:40am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
grin

Abi na


Oya ooo!!!


Go cook for ur e-boo ooo........



All dis NL Wives em no sabi takia of man!
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:40am On Oct 21, 2015
Make una carry us go front page na grin biko
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:40am On Oct 21, 2015
dossylvanus:
This is not good.
I tolded you! Abi i no TOLDED you?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 8:40am On Oct 21, 2015
haywire1:


WASHERE OMO IYA, I DEY OOO, U DON ENTER SCHOOL??..

LAUTECH IS NUMBER ONE ON D LIST, NO SHAKING..

OTHERS CAN CHECK LINDA BLOG


#
Nope, probably today or tomorrow bt ain't gonna sleep, dose oda guys aint smiling.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:41am On Oct 21, 2015
Mrbllymer:
Indicted you nt cos of the question but the idea that brought the question! Yet u didnt disprove it.
why were u hoping I was one?u need justificationwell such is unheard of in d place I come from
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:41am On Oct 21, 2015
donasere:


Silver back!!!.....





Tell am......







Keribaby like badt tin sha....and she dey talk say her mind holy b4 ooo....
Choi!
Leave that chikiito jare.

(1) (2) (3) ... (3160) (3161) (3162) (3163) (3164) (3165) (3166) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.