Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,507 members, 7,995,959 topics. Date: Wednesday, 06 November 2024 at 06:40 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4164480 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (3161) (3162) (3163) (3164) (3165) (3166) (3167) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:41am On Oct 21, 2015 |
theSpark:yes o....we all might not recieve lettef today but we all must be posted....ma mind no wan rest but i dey give am hope to rest ...how body? After a longtime of retirement...so i still fit score om the D day....its all good.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:41am On Oct 21, 2015 |
Owliver: Prospective ekiti pple, una dey hear so?$ No probs sir. We go mention u pple wey we knw wella, so u go hep us mention others wey be ur pals for other states. Thnkz much |
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 8:41am On Oct 21, 2015 |
IsiAbuncha: NAME: Oritsegbubemi SCHOOL: Uniport COURSE: Environmental Mgt/Geography STATE: Delta BASED: My Village STATES SELECTED:Enugu A/ibom, Ekiti DESTINED FOR: Awgu Orientation Camp HEIGHT: 185cm 1 Like 1 Share |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:42am On Oct 21, 2015 |
Oliyz:Lol...#IfeelAM2muchly |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:42am On Oct 21, 2015 |
Oliyz:Lol...#IfeelAM2muchly |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:42am On Oct 21, 2015 |
donasere: horladmejy: NO OOO, I WILL ONLY GIVE PEOPLE A LONGGGG VACATION NOT BAN # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:42am On Oct 21, 2015 |
DonPsymon: Lol..... Looking no be sin na....admiring and doin nothing about it is allowed Goodyboo nogo kno....doe...dia are loads of things in the goody bag |
Re: NYSC 2015 Batch B House by pascal2young(m): 8:42am On Oct 21, 2015 |
haywire1:gay alert......... : :-Xo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:42am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:Na lie. You are konjilated right now |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 8:43am On Oct 21, 2015 |
Mrbllymer: I think Say Na only me get that for mind ooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:43am On Oct 21, 2015 |
haywire1: I no doubt you!!! U don follow dg talk?? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:43am On Oct 21, 2015 |
Who are they?? Una be family na onuwaje: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:43am On Oct 21, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:43am On Oct 21, 2015 |
DonPsymon: Smh |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:43am On Oct 21, 2015 |
Oh! I never brush *races to get toothbrush and tooth paste* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:43am On Oct 21, 2015 |
# RASHDIMUH, U DON ENTER SCHOOL?? # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:43am On Oct 21, 2015 |
donasere:Hmmmm |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:43am On Oct 21, 2015 |
ademasta:Peeping at peoples shit bags aint fun bro. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:44am On Oct 21, 2015 |
Fellow unique person onuwaje: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by burantashii: 8:44am On Oct 21, 2015 |
starlight101: I been de around, na Babatawa sue me to courts cos of mamatawa Ayima said he will gimme and 2el 5k each will use it to pay whizqueen dowry. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 8:44am On Oct 21, 2015 |
ademasta:Hope say u remember Harin today as CUL don dey u mind so |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
KingJB:Lag kor, Lagoon ni |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
donasere:hahahahahahah....lmao....smh |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
donasere: I no gree na |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ogasman(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
I get one aproko to gist @all e get one orobo babe i jam for one shop selling nysc kits damn this babe won cry mad..................... I ask her wetin happen she say she won buy kits but none de size her lol... I ask y na? Na she turn back for me chai i never observe that kind ukwu / obukokwho for my life b4 . Shorts no fit pass leg big mad ..................... Shirt de like 3m away her boobs na woofer speakers size... Atleast i advise her to go meet tailor even belt no fit pass d orobo botic waist |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:Huh? Na lie? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 8:46am On Oct 21, 2015 |
donasere:i be lepa nahw |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:46am On Oct 21, 2015 |
What if this thing we're all waiting for no show today I cannot continue feeling like this o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:46am On Oct 21, 2015 |
ademasta:lmaooooo lagoon keh |
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 8:46am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby: May ur days b long |
(1) (2) (3) ... (3161) (3162) (3163) (3164) (3165) (3166) (3167) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |