Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,738 members, 7,875,852 topics. Date: Saturday, 29 June 2024 at 11:18 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3167) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4059300 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3164) (3165) (3166) (3167) (3168) (3169) (3170) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 8:57am On Oct 21, 2015
ademasta:

U tink say na me dey type all dis trash? Na Harin o... I just dey tell her and she dey help type am. We dey togeda for here mehn

That's cool, No pressure even wen pressure dey hammer una cheesy cheesy grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:57am On Oct 21, 2015
Flash new episode is out...laters o
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:57am On Oct 21, 2015
IsiAbuncha:
Una see wetin una don cause abi? Entertain these guests!!! Una say no, now dem don dey reduce gradually From 45 to 42, is it fair?!
?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 8:58am On Oct 21, 2015
Oliyz:


Doz Guys Bad oooo, based on report.
A friend testified to it as fact! Em mean business big tym! Bt main Adenike is somewhat safe.
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 8:58am On Oct 21, 2015
burantashii:



I been de around, na Babatawa sue me to courts cos of mamatawa


Ayima said he will gimme and 2el 5k each


will use it to pay whizqueen dowry.
haaaa. U ma folo dem dey do love?
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:58am On Oct 21, 2015
jatau7:
confirm...I no wan hia story 2day....my phone dey on...my email dey work my data go dey on 247....I no wan hia say ntwrk prob....shebi na cul dem must send am 2day ohhh


Lol!!


Calm down ooo.....no fear! Aks get u
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:58am On Oct 21, 2015
donasere:



I be good boi.....
Na all dis gehz use booty distract person!
Cos u are prone to distraction... Olojukokoro
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:58am On Oct 21, 2015
wailing:


Bornu Guy, safe journey grin grin

WHO SOLD WEED TO THIS SMALL BOY shocked shocked shocked shocked

ELMISTI U GET CASE

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 8:58am On Oct 21, 2015
@yokiti : nice.
Hope you and yours are good?
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:59am On Oct 21, 2015
Oliyz:


No worry ehn It's matter of days. NYSC staffs get internal strike just 4 days length ehn cheesy cheesy grin
Even if it is 10 days, i am not fretting.
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:59am On Oct 21, 2015
haywire1:


NA FLAT PLATE GOLDENONE PUT FOR YANSH OOO grin grin grin, BUT SHE BE LEPA WITH SWAGG

#

Ah....
Are u talking with experience?


I never experrred it!
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:59am On Oct 21, 2015
donasere:


Lol!!

Calm down ooo.....no fear! Aks get u
na xo....aks hia we come......
Re: NYSC 2015 Batch B House by Rashdimuh(m): 8:59am On Oct 21, 2015
haywire1:
#
RASHDIMUH, U DON ENTER SCHOOL??
#
am in odori car park now thanks boss hafa abt ur CUL
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:59am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
Lol
Bye
Where are you going to? Come back here before i compress your skull.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:59am On Oct 21, 2015
Oliyz:

That's cool, No pressure even wen pressure dey hammer una cheesy cheesy grin
Pressure suppose dey btw couple o... Bet u wouldn't wanna hear it all. Wud u?
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:59am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
Lol Bye
Where are you going to? Come back here before i compress your skull.
Re: NYSC 2015 Batch B House by RemyMartins(m): 8:59am On Oct 21, 2015
After 9
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kingnap(m): 8:59am On Oct 21, 2015
Hargbo:
...see aw pple dey full this thread...


habaaa...no be here u go su CUL na...


just go and check ur dashboard...


dey re uploading it, and some pple have start seeing dre own

*winks

But you follow contribute to the traffic na
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:00am On Oct 21, 2015
cry grin true

dossylvanus:
Na still *igbe*, as in *shi.....t* dey there. Nothing special.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:00am On Oct 21, 2015
It's 9:am already cry
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:00am On Oct 21, 2015
donasere:



Lol!!

U don forget say we do census abi....na my fellow osun persin oo
Correct man... Ori e wanbe!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 9:00am On Oct 21, 2015
KingJB:
Shegofams Allsmyles Chimajii Shegszy96 Whizqueen Jglad Golddeejay Jglad
All of una... lipsrsealed
Bros wetin we do
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:01am On Oct 21, 2015
good morning my lovely fellaz... Hope you all slept well @ease just as I did?
The best is yet 2come


Hmm! what a crowd.

#OneLove
Re: NYSC 2015 Batch B House by Hargbo(m): 9:01am On Oct 21, 2015
dossylvanus:
This is tantamount to murder. Be careful.
u better be for CUL comes
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:01am On Oct 21, 2015
donasere:





What appun......


If na lie post d pinchure make ademasta, donpsymon jatau7 and haywire1 judge
Yes we dey here... Goldenone oya post am make we see
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:01am On Oct 21, 2015
Rashdimuh:
am in odori car park now thanks boss hafa abt ur CUL

SAFE J, NYSC DG WILL EMAIL IT TO ME SOON

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 9:01am On Oct 21, 2015
wailing:
It's 9:am already cry
Wailing Wailer. Morning.
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 9:02am On Oct 21, 2015
donasere:
cry grin true
Hah!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 9:02am On Oct 21, 2015
Mrbllymer:
A friend testified to it as fact! Em mean business big tym! Bt main Adenike is somewhat safe.

Omo make God protect us wey wan just go collect SOR oooo, all this na Lautech fault , but God sey Sha
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:02am On Oct 21, 2015
haywire1:
NA FLAT PLATE GOLDENONE PUT FOR YANSH OOO grin grin grin, BUT SHE BE LEPA WITH SWAGG
#
Goldenone is that true?
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:02am On Oct 21, 2015
ademasta:

Cos u are prone to distraction... Olojukokoro



Dahz mean oo


I tried my best ooo

I even got the rayban dark shades to avoid distraction ooo wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by Odunharry(m): 9:02am On Oct 21, 2015
doublezero7:
•Straight To Camp Luxurious Bus Services•


•59-seater Luxurious Buses!
•Professional Drivers
•Armed Security Personnels
•No Attached Passengers
•Straight To Camp
•Comfort and Safety



For seat booking, take-off locations and other enquiries,
Call 08175880377
Whatsapp 08181874425
BBM 296B498C
prospective Corp member don't dull

(1) (2) (3) ... (3164) (3165) (3166) (3167) (3168) (3169) (3170) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.