Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,192,478 members, 7,947,914 topics. Date: Friday, 13 September 2024 at 10:47 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3170) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4127868 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3167) (3168) (3169) (3170) (3171) (3172) (3173) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:20am On Oct 21, 2015
donasere:



Lol!!!


And that is positive publicity for dem oo....as dem sef go just shake am once dey hear or see anything!

I dey ere oo,make i jes dey look una ontop 3d.. wen yu get court summon ,no complain ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 9:20am On Oct 21, 2015
Paulpaulpaul:
Praise God with me ooooooo.




Shekem Shekem Shekem

But why them post me go Lag na? Who wan change? I don't want Lagos joor


U want make ur Bat3 low Ba cheesy cheesy grin
I ni know the flavour of weed wey u smoke, but I know say u smoke coco join.
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 9:20am On Oct 21, 2015
haywire1:
#
@LAST U CAN NOW CHECK
GOOD LUCK GUYS
#

see ur mouth
Re: NYSC 2015 Batch B House by mukhcech(m): 9:21am On Oct 21, 2015
Some people will never grow. I think the misbehaving going on here is due to joblessness.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:21am On Oct 21, 2015
Sup buddy @mobi18


How Lagos grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 9:21am On Oct 21, 2015
Time to Lock this Thread! Everybody should GO out now! angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:21am On Oct 21, 2015
donasere:



Check wetin




UR CUL ABI NA A16 U DEY WAIT FOR??


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 9:21am On Oct 21, 2015
donasere and ademasta u wan chee chum chin abii? jatau7 thank u o jare
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:22am On Oct 21, 2015
mistabiola:



★★★If I wooze you.. No be 5secs you use senior me (lol) tongue tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed


Senior na senior tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:22am On Oct 21, 2015
jaziridon:
A friend of mine just saw his own now. He was posted to Delta State.



Sure? Check ur own na b4 u carry gist come!






Friends biin seeing it since 1705
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:22am On Oct 21, 2015
haywire1:
#

Iyawo mi, mobi18, I SEE U BAE kiss kiss kiss kiss


#

Swithart mi,network is crappy ere oo,na y i no too dey ere today
Re: NYSC 2015 Batch B House by ogasman(m): 9:23am On Oct 21, 2015
haywire1:

MAYBE NA STREAM 2 U GO DEY
CHECK AGAIN

#
. Stop it na
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:23am On Oct 21, 2015
Top of the mrng to u guys.

I guess plenty of una dey cafe nw de wait for miracle of stream 1 and a better state.

wish u all d best.
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:23am On Oct 21, 2015
Emyben:
One kind fear dey my body now... Lol
Make them no carry me go north ooo.. Lols
Make them just respect my wish or else..... Lol

What comes to your mind when you think of the North? grin
Do you think we are a bunch of savages that kill for sport? Or do you think there are bomb blasts everywhere and everyday? The North is safe. I pray they post you there so that you'll see for yourself cheesy

1 Like 1 Share

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:23am On Oct 21, 2015
easysam14:

Yes baby am here waiting patiently 4 ur CUL b4 I check mine
No time for hpb... I'm in my house waiting patiently for info
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 9:23am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
Sup buddy @mobi18


How Lagos grin

How your side and what's the latest because me just wake up
Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 9:23am On Oct 21, 2015
2el:



see ur mouth

No mind haywire1 that's the effect of proving that u can smoke coco with weed grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:23am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
Sup buddy @mobi18


How Lagos grin

Omo lag dey wait you ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:23am On Oct 21, 2015
goldenone:
donasere and ademasta u wan chee chum chin abii? jatau7 thank u o jare


Lolzzz....


Yes oooo!!!


Me don chee am for oju inu already sha!
wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by slyd90(m): 9:24am On Oct 21, 2015
Emyben:
One kind fear dey my body now... Lol Make them no carry me go north ooo.. Lols Make them just respect my wish or else..... Lol
and i just dey fast and pray make I serve for KADUNA
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:24am On Oct 21, 2015
horladmejy:
Where Gazaliah physika hilsocial iykebest all this men them go?? Miccoh babatawa *sigh*

Hello football mate.....I just lay low Ni jare.
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:24am On Oct 21, 2015
goodyboo:
Top of the mrng to u guys.

I guess plenty of una dey cafe nw de wait for miracle of stream 1 and a better state.

wish u all d best.

My sweetie

I wish you the same.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Laxlondon(m): 9:24am On Oct 21, 2015
NYSC 2015 Batch B call up letter printing NYSC 2015 Batch B call up letter
printing is now available and ready for
you to download and print. The official NYSC site/portal is http:// portal.nysc.org.ng/nysc2/ . Steps/how to download and print NYSC 2015 Batch B call up letter
printing 1. Log in to NYSC official website/
portal, 2. Enter your NYSC online Registration login details, 3. If your Call-up Letter is ready,
you’ll see
Re: NYSC 2015 Batch B House by Capital247: 9:24am On Oct 21, 2015
Guys that's the culture in Nigeria now, buhari promised to submit ministerial nominees in September but waited till the last our before submission, so I think NYSC is taking a queue. I tink the posting stuff would have been pasted on campus by now
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 9:24am On Oct 21, 2015
I just wake up and make una wait make I holla and para for the site admin why him never add the link to view and print CUL
Re: NYSC 2015 Batch B House by ogasman(m): 9:25am On Oct 21, 2015
jaziridon:
A friend of mine just saw his own now. He was posted to Delta State.

did he chose delta?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:25am On Oct 21, 2015
mobi18:


Swithart mi,network is crappy ere oo,na y i no too dey ere today

HEYA MISSED U GAN BAE, WETTIN DO D 4.5G SWIFT NETWORK I BOUGHT FOR U


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:25am On Oct 21, 2015
haywire1:


UR CUL ABI NA A16 U DEY WAIT FOR??


#


Na me and u go encourage dem for A16 ooo!!




Make I look am up
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 9:26am On Oct 21, 2015
Gazaliah:


Hello football mate.....I just lay low Ni jare.
brother..how body?? its been a while o grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:26am On Oct 21, 2015
donasere:

U don dey forget awon goodyboo ati goldenone awon badt ukwu!
I can hear u
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:26am On Oct 21, 2015
Nothing new yet

We still dey wait


Some people dey talk say na tomorrow d stuff go ready sha

Walspring:


How your side and what's the latest because me just wake up
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 9:26am On Oct 21, 2015
sodiqyinka

(1) (2) (3) ... (3167) (3168) (3169) (3170) (3171) (3172) (3173) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.