Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,528 members, 7,968,493 topics. Date: Monday, 07 October 2024 at 08:21 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / We Must Settle This Matter Today (760 Views)
I Want To Get Married But My Family Is Insisting I Must Settle Everybody First / My Wife Set My New Car On Fire, How Do I Settle This Issue / Can A Man Settle Down With 50k As Salary? (2) (3) (4)
We Must Settle This Matter Today by wizzprince(m): 4:27pm On Oct 21, 2015 |
[color=#990000][/color]why do girls have more like,shares and quotes than guys. A gal opens an account today and in two months time with 1hr.3min her picture like done dey reach 700 and na guys dey like dem. Fellow guy go dey 3years and 10months online e still 5 likes.even seun can bear witness. Some gals get likes pass am. Gal no go comment she go just book space and guys go dey quote Upon all this things, they no go even answer your pm then for what joy do the guys do it,i can bet na few gals pix go fit match my own wey I snap with nokia express music Fellow guys feel free to add yours as e dey pain you |
Re: We Must Settle This Matter Today by Nobody: 4:29pm On Oct 21, 2015 |
mtvheeew |
Re: We Must Settle This Matter Today by Nobody: 4:39pm On Oct 21, 2015 |
Bros na gender inequality cause am! |
Re: We Must Settle This Matter Today by wizzprince(m): 11:39pm On Oct 21, 2015 |
vfactor: |
(1) (Reply)
Pls Help / Girls And Their Black Lies!!! / Please Are They Safe?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |