Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,177,016 members, 7,899,632 topics. Date: Wednesday, 24 July 2024 at 04:23 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3223) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4085126 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3220) (3221) (3222) (3223) (3224) (3225) (3226) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:35am On Oct 22, 2015
babatawa:


Chairmoooo cheesy

abeg beat ur chest makka gree say na the real u first
Hahahahahaha.


Morphs into a Silver Back Gorilla.

Beats chest 50 times.

Roaaaaaaaaaaarrrrr!
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 8:35am On Oct 22, 2015
Blessedgurl:
Hilsocial and co wey dey get issue with ID card now na the time to tweet @nysc_ng to lay ya complaints

Nobe me sis, i got mine, i was only answering sbd den.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:35am On Oct 22, 2015
ademasta:
Haywire1, TheSpark, Donasere, Gazaliah...all of them go be like


See ur life outside..


I no even think Lagos not to pay 50bar to fix in
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:36am On Oct 22, 2015
Good morning boo
Sammie2310:


my lady don dey vex....


good morning
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 8:36am On Oct 22, 2015
eclipsehemmy:
. Yhu no ow long e take dem tu put dat notice dere bro? D man Don dy confuse wen pipo wer suppose upload say dem no c am do. Dats d incompetence dy wan FG tu c.i tel Yhu of a fact dix our batch fit b d man last one. Mayb ma fada go b d nxt DG dat one no go bad
Bros u say? I no fit read am understand o no vex.
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:36am On Oct 22, 2015
sholiyz:


Una fit dey go camp ehn, e bi like say una don see una CUL but never collect am. undecided

those guys don drop wetin make u and i dey online so
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 8:36am On Oct 22, 2015
theSpark:
Typical naija bureaucracy. Now those wey dey go zamfara from Lagos which time them go get prepare and plan to travel?


start preparing for ur zamfara bro...

#smiles#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 8:37am On Oct 22, 2015
somito121:
ladies and gentlemen, u all would need to remain calm because your call up numbers would be sent to u by saturday. grin


Try again later... we ain't waiting for call up numbers...
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 8:38am On Oct 22, 2015
ademasta:
Haywire1, TheSpark, Donasere, Gazaliah...all of them go be like

Shey you dey see your life

If them carry me go borno I go just carry my uncle rifle enter bus start to come.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kingnap(m): 8:38am On Oct 22, 2015
DonPsymon:



Good point...


But do you think the notice on the NYSC portal wasn't authorized by the DG?


If some military folks secretly had plans to discredit the DG, I think the message on the portal wouldn't be there at all!

My guess is, there just not ready! And that shows incompetence!

Or maybe the DG has secret plans to discredit some military folks.... Just saying
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:38am On Oct 22, 2015
eclipsehemmy:
. Yhu no ow long e take dem tu put dat notice dere bro? D man Don dy confuse wen pipo wer suppose upload say dem no c am do. Dats d incompetence dy wan FG tu c.i tel Yhu of a fact dix our batch fit b d man last one. Mayb ma fada go b d nxt DG dat one no go bad


cheesy


Your father for be this present one na cheesy

So that we for NL fit get states wey we want grin

I understand your point... The Nigerian situation is such that, the good ones get fished out while the bad ones remain! This has become a part of daily routine so I'm not surprised at all.

BTW, I didn't doubt you... How your night sef? undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:39am On Oct 22, 2015
Jimohlawal:
Fellow ladokites, any info about our SOR
No time again o afta checking my calender at least something got to be ready.

some collect thiers ytday.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 8:39am On Oct 22, 2015
hilsocial:

Nobe me sis, i got mine, i was only answering sbd den.

Thank God....it's well....
Good morning
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:39am On Oct 22, 2015
theSpark:

Did you see the part they said "Don't share toothbrush"?
I was like what the hell is this... angry
don't be surprised
pray yo not inna the same room with a crackhead
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:39am On Oct 22, 2015
The #CampAdvice Guy don silent small e be like say something dey happen cool OR advice don finish ?
Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 8:39am On Oct 22, 2015
somito121:
ladies and gentlemen, u all would need to remain calm because your call up numbers would be sent to u by saturday. grin
. Na only yhu dy wait call up numbers ooo. We Na letters we dy wait. Fink Na yhu need d calmness sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:40am On Oct 22, 2015
haywire1:
#
I ENTER WITH SWAGG
"SPREAD MAT FOR FLOOR, ELMISTI PASS ME 3 WRAPS"
CUL WILL BE READY BY 8am.
#
Zombie o Zombie
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:40am On Oct 22, 2015
theSpark:


Shey you dey see your life

If them carry me go borno I go just carry my uncle rifle enter bus start to come.
Wetin u wan carry riffle go do for camp? Is that your foodflask?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:40am On Oct 22, 2015
KeriBaby:
Yeah boredom is d reason why we're here grin



Exactly!


But me I already download empire S2e5 and arrow S4e3 tho... So I should take a 2 hour break at a point. grin


BTW, how was your night?
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 8:41am On Oct 22, 2015
Sammie2310:



start preparing for ur zamfara bro...

#smiles#

Abeg no dey say that kind of thing.

I hear say zamfara get different camps for men and women. Don't know if it's true and I sure would not want to go and confirm.
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:42am On Oct 22, 2015
ademasta:
Haywire1, TheSpark, Donasere, Gazaliah...all of them go be like
Lobatan. You nko? Lol.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:42am On Oct 22, 2015
Kingnap:


Or maybe the DG has secret plans to discredit some military folks.... Just saying


All the same... Its not in our place to figure it out! We just need our CUL!


Make dem go do their politics aside ... undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:42am On Oct 22, 2015
Lord I need those movies in my life right now

DonPsymon:



Exactly!


But me I already download empire S2e5 and arrow S4e3 tho... So I should take a 2 hour break at a point. grin


BTW, how was your night?
Re: NYSC 2015 Batch B House by encrypt(m): 8:42am On Oct 22, 2015
Nysc if dem born una well make una no release that list in the next 3 hours...Ya'll think this is a game abi?? #Places left foot on ancestral stool angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:42am On Oct 22, 2015
babatawa:

those guys don drop wetin make u and i dey online so
Ok #Tuala4DemSo
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:43am On Oct 22, 2015
DonPsymon:



Lol grin


Aw fa na?



Wetin dey?
Any news?
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:43am On Oct 22, 2015
elemhusny:


definitely someone like me that is either traveling to cross river or enugu......shaa wen we reach d bridge we shall cross.
#firebrigadeapproach




With the 2states u mentioned above it shows we are on the same path (Though I already know where I'm going sha)
Even if they bring the call_up letter a day before camp I won't mind, i'm physically and mentally prepared smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 8:44am On Oct 22, 2015
Abeg....the size of food flask wey dem dey yarn na which type sef...this one wey dem say make person nor carry small one and the 4-in-one own


Haywire1
#

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 8:44am On Oct 22, 2015
Sammie2310:


pls...help me to ask him why he neva shows any interest in any lady... despite concrete interests coming from ladies to him...he wil rada ignores dem...or divert dre attention to chimajii... he was even an advocate to donpsymon den.... yet..mistabiola neva get even one...






dats a sign of bn gay....

#smiles#


lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 8:44am On Oct 22, 2015
babatawa:

don't be surprised
pray yo not inna the same room with a crackhead
Na to dey pray wella oh. Cos when craze jam craze craze go high.
Some people are really that cray sha.
Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 8:44am On Oct 22, 2015
DonPsymon:



cheesy


Your father for be this present one na cheesy

So that we for NL fit get states wey we want grin

I understand your point... The Nigerian situation is such that, the good ones get fished out while the bad ones remain! This has become a part of daily routine so I'm not surprised at all.

BTW, I didn't doubt you... How your night sef? undecided
d nyt sef jux dy. I jux dy wake dy check d portal,NYSC twitter handle ND NL bt all na d same no details found asin I dy find wer I go pour ma anger lyk madt
Re: NYSC 2015 Batch B House by Humblega(m): 8:44am On Oct 22, 2015
seems DG sent CULs the way PMB sent ministerial list frm NEwyork but this time from sambisa (Borno) to NYSC ICT center in lagos. Moreover, it was sent by train. Be expecting it latest sunday, having it in mind that longest distance in Nigeria is bornu to lagos. Let bear wth DG

(1) (2) (3) ... (3220) (3221) (3222) (3223) (3224) (3225) (3226) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.