Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:44am On Nov 25, 2015 |
Hhahahah |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:45am On Nov 25, 2015 |
TAKE A BOW! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sambest2(m): 7:36am On Nov 25, 2015 |
BecaciaBarbie:
Hahaha yes o! Almost all the hostels and beds are fully occupied, but the hostel is temporary... We'd all be allocated to our rightful hostel tomorrow by His Grace. I'm in park now, we'll be leaving anytime soon. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 8:43am On Nov 25, 2015 |
elmisti: *clears throat*
Always felt like I deserve to own. An estate on this thread, tried few times as a PCM buh neva got it, now as a CM it all worked out.....I ddnt give up nd I wnt eva giv up on anytn.....waitn for evry peep to come bak from Camp nd we run. D thread like 1999.....that Keribaby sef, only God knows if soldier av seized her, and Harinholar must av followed mami platoon leader while that ojukokoro ademasta will be wit his state Ms. Nysc, well, I sold my flavoured weed very well @ umunya (Anambra) now my PPA is in onitsha, to teach one skul like dat, SS1...Civic Eduction bi wetin dem call am, subject wey I no do for my own tym ....nd I met one pekus in camp, God. help me stay faithful to my Boo truout dis service year cuz jst one mnth I don dey shake, oh! and that aare2050, I hope say allsmyles neva elope....Dossylvanus!...carry yah silverback come lagos, I no get ur digits again, and I need FIFA, haywire1, I hope say boys neva bash ur basket mouth....and sammy2310, I neva 4get say u owe me weed money ooo, infact, make una come pay up sef, I wnt to rent a mansion for service, Mobi18, I hope say na ministry of justice dem put U, or wia u dey, I go need ur contact soon cuz I go soon dey do illegal tinz....Dolafunmi, rmbr we still get some unfinished tinz.....Faithluv5, I bought u rope to tie that whohedogeepe abi wetin be hin monikersef....Hilsocial, fine boy..hope say ur handsomeness neva carry u enta wahala for. Camp....and chimajii, I no get y digits again too, bikonu, let me be by ur side when we go to melbourne again. Oooo, I wan buy my first car b4 Roland Gaross......wait sef, wetin make I name my estate ooooo?......THE 3 estate!.....EL MO(bi)DO(lafunmi).......oh nd to all the the MOfos that av stopped me from acquiring my estate earlier.....U see that destiny can not be stopped.......oya start. Pricing the lands.....the lowest will go for $40mil.......This is the future! See dis man ooo.... how many times person go pay u for d same weed... it. b lyk say dos recruit for ur camp don make u lye down for sun.. Nice estate u got dre.... nice location too (3333).... #smiles# |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:01am On Nov 25, 2015 |
elmisti: *clears throat*
Always felt like I deserve to own. An estate on this thread, tried few times as a PCM buh neva got it, now as a CM it all worked out.....I ddnt give up nd I wnt eva giv up on anytn.....waitn for evry peep to come bak from Camp nd we run. D thread like 1999.....that Keribaby sef, only God knows if soldier av seized her, and Harinholar must av followed mami platoon leader while that ojukokoro ademasta will be wit his state Ms. Nysc, well, I sold my flavoured weed very well @ umunya (Anambra) now my PPA is in onitsha, to teach one skul like dat, SS1...Civic Eduction bi wetin dem call am, subject wey I no do for my own tym ....nd I met one pekus in camp, God. help me stay faithful to my Boo truout dis service year cuz jst one mnth I don dey shake, oh! and that aare2050, I hope say allsmyles neva elope....Dossylvanus!...carry yah silverback come lagos, I no get ur digits again, and I need FIFA, haywire1, I hope say boys neva bash ur basket mouth....and sammy2310, I neva 4get say u owe me weed money ooo, infact, make una come pay up sef, I wnt to rent a mansion for service, Mobi18, I hope say na ministry of justice dem put U, or wia u dey, I go need ur contact soon cuz I go soon dey do illegal tinz....Dolafunmi, rmbr we still get some unfinished tinz.....Faithluv5, I bought u rope to tie that whohedogeepe abi wetin be hin monikersef....Hilsocial, fine boy..hope say ur handsomeness neva carry u enta wahala for. Camp....and chimajii, I no get y digits again too, bikonu, let me be by ur side when we go to melbourne again. Oooo, I wan buy my first car b4 Roland Gaross......wait sef, wetin make I name my estate ooooo?......THE 3 estate!.....EL MO(bi)DO(lafunmi).......oh nd to all the the MOfos that av stopped me from acquiring my estate earlier.....U see that destiny can not be stopped.......oya start. Pricing the lands.....the lowest will go for $40mil.......This is the future! hahahaha. I tot Camp has changed u bt no way, e don modify u. Men de no get fine boy for camp, all man na white fowl. But how only u take one full page. Dia is God o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by BecaciaBarbie(f): 10:25am On Nov 25, 2015 |
glory200:
my friend who just finished was posted there she say she no come 25th . She said wud it b possible for her to get down bunk on the 27th Tell her to read her call up letter...Reg is for just two days... Today and tomorrow...25th and 26th. I don't think its possible on other days aside these two days. By the way...Reg is on going, we have been given our platoon numbers...waiting for kits right now. #Platoon6 or No 6 Platoon lol |
Re: NYSC 2015 Batch B House by BecaciaBarbie(f): 10:26am On Nov 25, 2015 |
Marcelinho: it alright wish you the very best Thanks dearie |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:29am On Nov 25, 2015 |
See elmisti eventually use juju for me... A whole 3333 page for him alone God dey oo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:37am On Nov 25, 2015 |
hilsocial:
hahahaha. I tot Camp has changed u bt no way, e don modify u. Men de no get fine boy for camp, all man na white fowl. But how only u take one full page. Dia is God o Tah, ur own otondo na d. Kind babes dey kip seat for lectures...photographers go dey pursue u like paparazzi...I tell u, dat my estate ehn, make I jst no talk |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:39am On Nov 25, 2015 |
Sammie2310:
See dis man ooo.... how many times person go pay u for d same weed... it. b lyk say dos recruit for ur camp don make u lye down for sun.. Nice estate u got dre.... nice location too (3333)....
#smiles# Kikikiki, oga pay up jare, all dose tym wey u dey declare surplus u no sabi, even if u. Don pay,bikonu add smtn, fuel scarcity dey affect my economy... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:46am On Nov 25, 2015 |
Gazaliah: See elmisti eventually use juju for me...
A whole 3333 page for aloneGod dey oo I visited uncle sango personally on ya matter, and he told me he will take care of U for me, buh no worry, I will build central mosque for u dere....atleast make man no go enta fire |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 12:08pm On Nov 25, 2015 |
elmisti:
Tah, ur own otondo na d. Kind babes dey kip seat for lectures...photographers go dey pursue u like paparazzi...I tell u, dat my estate ehn, make I jst no talk hahahaha. Abeg o. Finally, camp na small prison. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 1:15pm On Nov 25, 2015 |
BecaciaBarbie:
Tell her to read her call up letter...Reg is for just two days... Today and tomorrow...25th and 26th. I don't think its possible on other days aside these two days.
By the way...Reg is on going, we have been given our platoon numbers...waiting for kits right now.
#Platoon6 or No 6 Platoon lol #smiles#.... dats my platoon.... platoon 6, platoon number 6, number 6 platoon, 6 platoon.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IghravweIG(m): 1:17pm On Nov 25, 2015 |
[quote author=BecaciaBarbie post=40364456]Oyo camp is fineeeeeeeeeeeeee!!!!! Like very very fine and neat oooo!!!! You should see their buildings, the hostel, the bathrooms with constant water, well tiled, good fans, sockets in every where, the rooms, the Really excited for u. I really like to serve in Oyo state. Pls what were ur state choices, perhaps I may chose d same and get oyo. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IghravweIG(m): 1:19pm On Nov 25, 2015 |
BecaciaBarbie: Oyo camp is fineeeeeeeeeeeeee!!!!! Like very very fine and neat oooo!!!! You should see their buildings, the hostel, the bathrooms with constant water, well tiled, good fans, sockets in every where, the rooms, the environment..... Mehnnnnnn!!!!, it is woooooooooow!!!!! Anyways its a new camp, so I'm not so surprised! I am loving this camp likeeeee!!!! Pls what were u states choices, perhaps I might chose d same and get Oyo. I rily luv to serve there. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Godsglory4: 4:39pm On Nov 25, 2015 |
EMPOWERMENT FOR NYSC!!! Are you a Youth Corp member? Or Do you know any NYSC Member? Still Serving or finished serving? Are u still thinking about what is next? And you want to start something now so that you will not join the "ALREADY SATURATED LABOUR MARKET". Then, keep Saturday, 28th November, 2015 OPEN as massive NYSC Empowerment Scheme will rock the City of Lagos. Venue: Prestigious Eagle Hall 21/23, Aromire Avenue, off Allen Bus stop, Ikeja, Lagos. Time: 10am prompt. For IV and Seat Reservation: Send/whatsapp "Reserve" with your Name, Phone no. & Gender to o8185760468. (Limited IV & Seat Reservation available). Gate Fee: FREE but strictly by Invitation. Opportunity is missed by most CORPERS because it is dressed in Uniform & looks like work! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 5:57pm On Nov 25, 2015 |
elmisti:
I visited uncle sango personally on ya matter, and he told me he will take care of U for me, buh no worry, I will build central mosque for u dere....atleast make man no go enta fire That time,I been dry wan do am but I no fit escape nature...I slept off patapata .... Well,I go accept the Masjid to show you say I no vex again |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 6:16pm On Nov 25, 2015 |
elmisti: *clears throat*
Always felt like I deserve to own. An estate on this thread, tried few times as a PCM buh neva got it, now as a CM it all worked out.....I ddnt give up nd I wnt eva giv up on anytn.....waitn for evry peep to come bak from Camp nd we run. D thread like 1999.....that Keribaby sef, only God knows if soldier av seized her, and Harinholar must av followed mami platoon leader while that ojukokoro ademasta will be wit his state Ms. Nysc, well, I sold my flavoured weed very well @ umunya (Anambra) now my PPA is in onitsha, to teach one skul like dat, SS1...Civic Eduction bi wetin dem call am, subject wey I no do for my own tym ....nd I met one pekus in camp, God. help me stay faithful to my Boo truout dis service year cuz jst one mnth I don dey shake, oh! and that aare2050, I hope say allsmyles neva elope....Dossylvanus!...carry yah silverback come lagos, I no get ur digits again, and I need FIFA, haywire1, I hope say boys neva bash ur basket mouth....and sammy2310, I neva 4get say u owe me weed money ooo, infact, make una come pay up sef, I wnt to rent a mansion for service, Mobi18, I hope say na ministry of justice dem put U, or wia u dey, I go need ur contact soon cuz I go soon dey do illegal tinz....Dolafunmi, rmbr we still get some unfinished tinz.....Faithluv5, I bought u rope to tie that whohedogeepe abi wetin be hin monikersef....Hilsocial, fine boy..hope say ur handsomeness neva carry u enta wahala for. Camp....and chimajii, I no get y digits again too, bikonu, let me be by ur side when we go to melbourne again. Oooo, I wan buy my first car b4 Roland Gaross......wait sef, wetin make I name my estate ooooo?......THE 3 estate!.....EL MO(bi)DO(lafunmi).......oh nd to all the the MOfos that av stopped me from acquiring my estate earlier.....U see that destiny can not be stopped.......oya start. Pricing the lands.....the lowest will go for $40mil.......This is the future! Clearing throats my foot! Did you think ur throat can ever lack those flavoured shi.ts? Anyways you are still a boy to me... Hope camp make sense sha... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:00pm On Nov 25, 2015 |
ademasta:
Clearing throats my foot! Did you think ur throat can ever lack those flavoured shi.ts? Anyways you are still a boy to me... Hope camp make sense sha... See me see. Gobe!....engineer!....u ar doin gulder ultimate search for my trouble oooo! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:03pm On Nov 25, 2015 |
Gazaliah:
That time,I been dry wan do am but I no fit escape nature...I slept off patapata ....
Well,I go accept the Masjid to show you say I no vex again Gbayi....confam imam |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:07pm On Nov 25, 2015 |
elmisti:
See me see. Gobe!....engineer!....u ar doin gulder ultimate search for my trouble oooo! E mean say i no go find am be that o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by danpaul1(m): 8:10pm On Nov 25, 2015 |
Stream 2 make Una enjoy..we (stream 1) have gone, seen and conquered! Platoon 7 messed up big time in abuja camp.. #FCT CORPER |
Re: NYSC 2015 Batch B House by princehabyb(m): 1:23am On Nov 26, 2015 |
Anybody that needs what's worth more than getting paid only 12 times in 365days after the whole nysc wahala.... beep me up through my signature.... this is purely scam free! ##just believe## |
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 7:38am On Nov 26, 2015 |
Gazaliah: Attention!Attention!!Attention!!!
Dis is the OBS ....All members of dis thread should report to their base with immediate alacrity Cc:Ademasta abdrazak Aare2050 Ay50 Babatawa Bluish Bolakale30 Bharkarh Blym Blessedgurl Beamborla Clark0 Chidi4eze Charley94 Christay Donxab Danpaul50 Debris Dejiadisa Darazonian DoubleLady Donpsymon Dossylvanus Elmisti Emlina Ellagoldy Eseohe23 Ekeneluvsu Eclipsehemmy Elfibar Flex12 freegaza Goodyboo Goldenone Haliluck Haywire1 Harinholar Heybel Herojunior88 Hilsocial Humblega Ibraheematics Idirect Ifeanyija Iykemomen0 Jannahgem Jglad Joyce21 Kunlesufyan Kunle106 Kingnap Kogistan keribaby Larboye1 Littlemistress Mamman40 Marcelinho Mcdonald59 Mevsu Mekstaniac Mobi18 Mistersle3m Naughtylagosguy Neduzze5 Omitooguns Opomulerobanga OKEYISYMA Olami90 Orlahtohbadt Ogbetty onuwaje Peeparty Pwettyface Rayangel Rmfunky Sambest2 Shehu9ja Seun305 Shawwal1 Sirwittee Sod09 Sugarcoatted Thespark Tk4life Tonyx4x44 UdemeEfanga viktaslim Walad4yhu Willyblinx Winningbt Whodohgeepee wunmi590 Wreetah Whizqueen xzbit91 XCOZEE ZEEENAS Ayima Zaynab9876 et al All ekiti corpers follow me 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:14am On Nov 26, 2015 |
Ds elmisti lacks sense ah swear dwn! U fink say ah be like u ba? Faithluv5 knws ah dnt backstab! Woman wrapper nd face towel! Rubbish! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:36am On Nov 26, 2015 |
2el: Ayima I didn't see ur green light...
5k...abii e no de show again
LOL
*holds laughter* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:44am On Nov 26, 2015 |
shawwal1:
Will update you later bruh
Donpsymon how camp Baba camp don finish na... Sorry I didn't reply on time. My PPA na Federal polytechnic Ede. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:57am On Nov 26, 2015 |
whodohgeepee: Ds elmisti lacks sense ah swear dwn! U fink say ah be like u ba? Faithluv5 knws ah dnt backstab! Woman wrapper nd face towel! Rubbish! Show me where I mentioned ya moniker nd said u back stab.....wen u no be turkey!.....come, soldier don beat u bah? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:20am On Nov 26, 2015 |
|
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by BecaciaBarbie(f): 11:47am On Nov 26, 2015 |
IghravweIG: Pls what were u states choices, perhaps I might chose d same and get Oyo. I rily luv to serve there. Oyo first, Edo second and Abuja last |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:16pm On Nov 26, 2015 |
2el: Ayima I didn't see ur green light...
5k...abii e no de show again Hahahahahahahahahahahahahaha I said it. I don knw dis guy tey tey.. D other day wey he dey sweet mouth, u go fink sey na correct person. Honestly, dat guy no get rival for lies. 2el, jst take heart. U hear? |