Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,198,321 members, 7,967,813 topics. Date: Sunday, 06 October 2024 at 09:19 AM

Football(+ Other Sports) Betting Season 9 - Business (2152) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football(+ Other Sports) Betting Season 9 (3105738 Views)

Football (+Other Sports) Betting Season 11 / Banning Forex Trading And Sports Betting Promotion / Football (+Other Sports) Betting Season 10 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2149) (2150) (2151) (2152) (2153) (2154) (2155) ... (2251) (Go Down)

Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by godoluwa(m): 9:00pm On Dec 10, 2015
Wizdray:
Stop crying bro... How much you lost gan sef? E sha no reach 100naira grin
so sorry sey I showed you the way to villa, me sef enter am oh though na shikini 2k.
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by mazizitonene(m): 9:00pm On Dec 10, 2015
dontmention:
cry cry cry cry cry cry cry cry cry
prophet grin....someborrri taking ppl to villa.....you don see the person ? grin.....bank no dey hear sorry or mistake for loan o....berra go submit ya collaterals or find way use yasef or sumtn do blood money grin
#jst kidding bro.....kpele....it shall be well cool
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by godoluwa(m): 9:02pm On Dec 10, 2015
make nobody cum lament here o, otherwise we go chase una beyond ur papa mud house
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by charlesdavis(m): 9:02pm On Dec 10, 2015
Life no easy ooooo....dortmund don scater my 100k.. embarassed embarassed embarassed
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:03pm On Dec 10, 2015
Wizdray:
Stop crying bro... How much you lost gan sef? E sha no reach 100naira grin
grin 0.00naira.i knew d bet will cast today,cos d guy was just feeling himself @100% bet grin cheesy i sori for those dat lost sha grin alabi always wins
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Wizdray: 9:03pm On Dec 10, 2015
godoluwa:
so sorry sey I showed you the way to villa, me sef enter am oh though na shikini 2k.
Lmao. Sorry Bro. Didn't Play Again, I Later Changed My Mind. I QUIT PUNTING
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by godoluwa(m): 9:04pm On Dec 10, 2015
seeing lots of nigga in da tonite house makes me laff
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:05pm On Dec 10, 2015
mazizitonene:
prophet grin....someborrri taking ppl to villa.....you don see the person ? grin.....bank no dey hear sorry or mistake for loan o....berra go submit ya collaterals or find way use yasef or sumtn do blood money grin
#jst kidding bro.....kpele....it shall be well cool
i no bet ooo. how i go see red prophesy cum bet untop? grin mi anointing is not fake

1 Like

Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Wizdray: 9:06pm On Dec 10, 2015
dontmention:
grin 0.00naira.i knew d bet will cast today,cos d guy was just feeling himself @100% bet grin cheesy i sori for those dat lost sha grin alabi always wins
Lmao. Don't mind him. His proudness made clear the bet cos I had already booked it before he made that comment. Nothing like 100% sure...

1 Like

Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by godoluwa(m): 9:07pm On Dec 10, 2015
Wizdray:
Lmao. Sorry Bro. Didn't Play Again, I Later Changed My Mind. I QUIT PUNTING
lmao, thank God for your life. PLS, STAY AWAY FROM THIS THREAD

1 Like

Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:08pm On Dec 10, 2015
Wizdray:
Lmao. Sorry Bro. Didn't Play Again, I Later Changed My Mind. I QUIT PUNTING
in drmikeadams voice "winners dont quit" ..thats pure bulllshiit grin I don quit since yesterday

1 Like

Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:08pm On Dec 10, 2015
angry grin..mr low odds still dey still dey sanco...the bank no gree release... grin grin grin
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by siegfried99(m): 9:09pm On Dec 10, 2015
Lolz grin
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Eyepencil: 9:09pm On Dec 10, 2015
.

Na me and my landlord tomorrow, him house rent don waka.

Early morning tomorrow i go begin shout thief oo make dey think say dey rob me grin grin grin

4 Likes

Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Wizdray: 9:09pm On Dec 10, 2015
godoluwa:
lmao, thank God for your life. PLS, STAY AWAY FROM THIS THREAD
Loll. Just a break bro grin
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Wizdray: 9:10pm On Dec 10, 2015
Eyepencil:
.

Na me and my landlord tomorrow, him house rent don waka.

Early morning tomorrow i go begin shout thief oo make dey think say dey rob me grin grin grin
Falls from mango tree...Lmao!!

1 Like

Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:12pm On Dec 10, 2015
Eyepencil:
.

Na me and my landlord tomorrow, him house rent don waka.

Early morning tomorrow i go begin shout thief oo make dey think say dey rob me grin grin grin
Jeezz!! LWKM! Ooo cheesy cheesy

2 Likes

Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:14pm On Dec 10, 2015
dontmention:
i no bet ooo. how i go see red prophesy cum bet untop? grin mi anointing is not fake
hahahaha cheesy
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:15pm On Dec 10, 2015
dontmention:
in drmikeadams voice "winners dont quit" ..thats pure bulllshiit grin I don quit since yesterday
grin grin winners don't quit No be for where alabi dey oo
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Yellowson(m): 9:15pm On Dec 10, 2015
shebi dis my bet don cut, i hadicapped liberec-marseille and gave liberec 2 goals dey come play 2-4 shebi alabi don collect my money
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by adino(m): 9:15pm On Dec 10, 2015
drmikeadams:
angry grin..mr low odds still dey still dey sanco...the bank no gree release... grin grin grin

Kelebe no want gree release Mr. Low Odds O. The bank no go gree at all.
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:17pm On Dec 10, 2015
Eyepencil:
.

Na me and my landlord tomorrow, him house rent don waka.

Early morning tomorrow i go begin shout thief oo make dey think say dey rob me grin grin grin
grin grin grin....na Europa league u carry ir house rent play.....
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:19pm On Dec 10, 2015
adino:


Kelebe no want gree release Mr. Low Odds O. The bank no go gree at all.
!,,I don go give am one bag of pure water and akara,,,,
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:21pm On Dec 10, 2015
Yellowson:
shebi dis my bet don cut, i hadicapped liberec-marseille and gave liberec 2 goals dey come play 2-4 shebi alabi don collect my money
are You asking? Or You're telling us? Its a lost bet anyway.
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by klarrychenko94: 9:21pm On Dec 10, 2015
Eyepencil:
.

Na me and my landlord tomorrow, him house rent don waka.

Early morning tomorrow i go begin shout thief oo make dey think say dey rob me grin grin grin
kwakwakwakwakwa lmaooo........ Werey eleyi ogidigan-an oooo. Kai

abeg no kill me with lafta
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by siegfried99(m): 9:21pm On Dec 10, 2015
Eyepencil:
.

Na me and my landlord tomorrow, him house rent don waka.

Early morning tomorrow i go begin shout thief oo make dey think say dey rob me grin grin grin


Lwkm.. grin grin


Una no go ki person.
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:21pm On Dec 10, 2015
Yellowson:
shebi dis my bet don cut, i hadicapped liberec-marseille and gave liberec 2 goals dey come play 2-4 shebi alabi don collect my money
Lmao.... Tear that thing gently make them haters no hear
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by adino(m): 9:21pm On Dec 10, 2015
[size=20pt]ALABI BAD SHA![/size]

1 Like

Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Donbabajay12(m): 9:22pm On Dec 10, 2015
The worst event to play on na Europa liga...am not suprised thou
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by adino(m): 9:23pm On Dec 10, 2015
2pointsonly:
are You asking? Or You're telling us? Its a lost bet anyway.

Alabi don scatta d guy brain, chaiiii.
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Eyepencil: 9:23pm On Dec 10, 2015
2pointsonly:
Jeezz!! LWKM! Ooo cheesy cheesy
Wizdray:
Falls from mango tree...Lmao!!
2pointsonly:
Jeezz!! LWKM! Ooo cheesy cheesy
.

Alabi wan send men to the street grin grin
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:25pm On Dec 10, 2015
adino:

Alabi don scatta d guy brain, chaiiii.

(1) (2) (3) ... (2149) (2150) (2151) (2152) (2153) (2154) (2155) ... (2251)

Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 10 / What To Do To Make Money Online?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.