Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,187,179 members, 7,932,030 topics. Date: Monday, 26 August 2024 at 04:27 PM

ok - Romance (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / ok (15790 Views)

How Can You Keep Up With A Girl That Replies Your Chat With "Yes,ok,no,fine,? / Is It Ok To Sleep With Your Bestie (pictures Added) / Is It Ok For Ladies To Carry Condoms In Their Bags? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: ok by BIGkoboko: 12:37am On Dec 13, 2015
dharay99:

av swi†ched ²a silen† mode, & im qud i quess....how iz yhu?
dharray99 that silent mode ain't your thing.
Re: ok by Nobody: 12:40am On Dec 13, 2015
BIGkoboko:

Baba I know go lie, you dey vex me when I see you the follow that local dirty mgbeke yarn for hia.
lol. Who ?
Re: ok by LordOfTheWeed: 12:42am On Dec 13, 2015
STFUareyouGod:
hehehe. Na flight mother bird dey teach her pikin bird o. Na why feathers full everywhere.

You need see race wey me sef take enter to see fight. I think say dem go tear bras. But na lie cry cry
Me wey dey mark my tickets jejely, i gast leave am to come see the fight unto the way Jeffwerey and dee bib dey exaggerate am, i no know say na angry birds fight dey go on.. .. .. But i see where that babe give you menstruality sha grin

Oga mi, i wan crash jhare, we go meet for HQ in the morning na
Re: ok by BIGkoboko: 12:47am On Dec 13, 2015
STFUareyouGod:
lol. Who ?

See jamb qwesion.you know sabi that dirty Urgly girl wey wan feel among?
Re: ok by chibwike(m): 12:56am On Dec 13, 2015
LordOfTheWeed:

Me wey dey mark my tickets jejely, i gast leave am to come see the fight unto the way Jeffwerey and dee bib dey exaggerate am, i no know say na angry birds fight dey go on.. .. .. But i see where that babe give you menstruality sha grin

Oga mi, i wan crash jhare, we go meet for HQ in the morning na
Orijin
Re: ok by LordOfTheWeed: 1:12am On Dec 13, 2015
chibwike:
Orijin
Oga mi embarassed
Re: ok by chibwike(m): 1:48am On Dec 13, 2015
LordOfTheWeed:

Oga mi embarassed
hw fr now, longest time
Re: ok by ggrin(f): 6:49am On Dec 13, 2015
STFUareyouGod:
pari owe yi "ejeka pe werey ni oko iyawo.............."

Np: kolomental - Faze
gringringringringrin

NP: krazy - lil tunechi cool
Re: ok by misspicy(f): 7:10am On Dec 13, 2015
STFUareyouGod:
hehehe. Oti feran ija ju. Oti se foonu re ni?
me ja naw tongue

mo ti ra mi rin
se eni numba m, e message mi naw gringringringrin

ki kikikikiki gringringrin
so I even get many eediotic enemies for hia
kwakwakwakwakwakwa,awon werey yi sure gan sha,bigkoboko nor bigbulaka ni,eranko tonguetonguetonguetongue
eranko coward tonguetonguetonguetongue
Odun werey ofe ke tonguetonguetongue
ode awon Iran re ni local dirty thing tonguetonguetonguetongue
kwakwakwakwakwakwa
asin enemies I didn't even know existed o,AF never seen such painment in my life
Re: ok by Nobody: 7:44am On Dec 13, 2015
misspicy:

U no dey tire?

1 Like

Re: ok by tpiar: 7:53am On Dec 13, 2015
What were they saying about slum book, I should go through 115 pages to find out who mentioned me there?
Re: ok by LordOfTheWeed: 8:24am On Dec 13, 2015
chibwike:
hw fr now, longest time
Egbon, na so oo.. .. .. How your end na?
Re: ok by misspicy(f): 9:03am On Dec 13, 2015
profojah:

U no dey tire?
baba I no dey tire to cure mad people o

inshort na the duty I wan give my self be that very soon

watch out for my new signature

spicy iya alatawewe ton fin atawewe WO werey San
kwakwakwakwakwakwa gringringrin
because it seems they are many,they just popping out of every corner even the ones I have never come across my life and I don't know about their existence

eyin esha ma wo wa ni ran
tonguecheesygringringrin
Re: ok by misspicy(f): 9:20am On Dec 13, 2015
profojah:

Noooo.. I knw something was wrong, the way you were chatting on d other side.. My mind told me and I decided to let you have your fun.. I'm not angry
lol,na you no patient for me nor,how will this place be affecting my real world?
I was chating with others naw gringringringrin
kwakwakwakwakwakwa
Re: ok by dharay99: 9:25am On Dec 13, 2015
BIGkoboko:

dharray99 that silent mode ain't your thing.

Lol yea u ryy†,
I'll b on holiday soon,
So incase u no†ice any e-war,
→→Jez †aq/men†ion mi.
Re: ok by BIGkoboko: 9:30am On Dec 13, 2015
dharay99:

Lol yea u ryy†, I'll b on holiday soon, So incase u no†ice any e-war, →→Jez †aq/men†ion mi.
Sure G no qualms...
Re: ok by BIGkoboko: 9:33am On Dec 13, 2015
misspicy:

me ja naw tongue

mo ti ra mi rin
se eni numba m, e message mi naw gringringringrin

ki kikikikiki gringringrin
so I even get many eediotic enemies for hia
kwakwakwakwakwakwa,awon werey yi sure gan sha,bigkoboko nor bigbulaka ni,eranko tonguetonguetonguetongue
eranko coward tonguetonguetonguetongue
Odun werey ofe ke tonguetonguetongue
ode awon Iran re ni local dirty thing tonguetonguetonguetongue
kwakwakwakwakwakwa
asin enemies I didn't even know existed o,AF never seen such painment in my life

You wouldn't want to go down that lane with me...Abi na guilty conscience the prick you?
The dirty being am talking about knows herself.
Re: ok by chibwike(m): 9:35am On Dec 13, 2015
LordOfTheWeed:

Egbon, na so oo.. .. .. How your end na?
Fine oh, you too dey the awon weyrey group
Re: ok by Nobody: 9:45am On Dec 13, 2015
misspicy:

baba I no dey tire to cure mad people o

inshort na the duty I wan give my self be that very soon

watch out for my new signature

spicy iya alatawewe ton fin atawewe WO werey San
kwakwakwakwakwakwa gringringrin
because it seems they are many,they just popping out of every corner even the ones I have never come across my life and I don't know about their existence

eyin esha ma wo wa ni ran
tonguecheesygringringrin
Fight fight fight sha.. Hope you remember say today na Sunday.. Keep the sabbath day holy
Re: ok by Nobody: 9:52am On Dec 13, 2015
misspicy:

me ja naw tongue

mo ti ra mi rin
se eni numba m, e message mi naw gringringringrin

ki kikikikiki gringringrin
so I even get many eediotic enemies for hia
kwakwakwakwakwakwa,awon werey yi sure gan sha,bigkoboko nor bigbulaka ni,eranko tonguetonguetonguetongue
eranko coward tonguetonguetonguetongue
Odun werey ofe ke tonguetonguetongue
ode awon Iran re ni local dirty thing tonguetonguetonguetongue
kwakwakwakwakwakwa
asin enemies I didn't even know existed o,AF never seen such painment in my life
Seriously I don't even know who that is and who he was referring to. But I'm sure she wasn't talking about you

1 Like

Re: ok by misspicy(f): 10:03am On Dec 13, 2015
profojah:

Fight fight fight sha.. Hope you remember say today na Sunday.. Keep the sabbath day holy
na true oooo shocked

am off to church winkwink gringringrin
Re: ok by misspicy(f): 10:06am On Dec 13, 2015
STFUareyouGod:

Seriously I don't even know who that is and who he was referring to. But I'm sure she wasn't talking about you
okay that eediot better not be referring to me
gringringrin

morning go to church wink
Re: ok by Nobody: 10:14am On Dec 13, 2015
misspicy:

okay that eediot better not be referring to me
gringringrin

morning go to church wink
calm down lipsrsealed

I'm on my way to church already
Re: ok by Funjosh(m): 10:14am On Dec 13, 2015
STFUareyouGod:
I'm not sir. I'm from where the Niger meets Benue

The Confluence State cool
Re: ok by Nobody: 10:18am On Dec 13, 2015
misspicy:

baba I no dey tire to cure mad people o

inshort na the duty I wan give my self be that very soon

watch out for my new signature

spicy iya alatawewe ton fin atawewe WO werey San
kwakwakwakwakwakwa gringringrin
because it seems they are many,they just popping out of every corner even the ones I have never come across my life and I don't know about their existence

eyin esha ma wo wa ni ran
tonguecheesygringringrin

mo ma ra pankere fun e last last. o ti feran ija ju
Re: ok by Nobody: 10:22am On Dec 13, 2015
Funjosh:

The Confluence State cool
Is it? Well maybe lipsrsealed lipsrsealed tongue tongue
Re: ok by Nobody: 10:22am On Dec 13, 2015
misspicy:

na true oooo shocked

am off to church winkwink gringringrin

Re: ok by Johnnoah1st: 10:22am On Dec 13, 2015
tpiar:

Its common knowledge your personal info is mined when you use a computer and log onto sites, including nairaland.

Who doesn't know that and why the high and hectic rate of denials?

His frantic attempts to hide his mischief are fooling nobody.
wat is dis one saying now? pls can someone take dis shiit to the nearest panel beater?, his/her brain need to rewired cus its obvious d cord connecting to his/her cerebrum is disconnented.
Re: ok by LordOfTheWeed: 10:52am On Dec 13, 2015
chibwike:
Fine oh, you too dey the awon weyrey group
Yes embarassed
Re: ok by Teeboy22(m): 11:00am On Dec 13, 2015
smh

Re: ok by RobinHez(m): 12:00pm On Dec 13, 2015
dharay99:

Lol yea u ryy†, I'll b on holiday soon, So incase u no†ice any e-war, →→Jez †aq/men†ion mi.
grin

1 Like

Re: ok by Nobody: 12:07pm On Dec 13, 2015
cheesycheesycheesycheesy

people are funny,imagine someone calling someone dirty,lollll like he knw the person,like he can recognise the person offhere,wonders!

I wonder why someone i dnt knw exist will be mentioning me upandan shoooo,some persons must be so obsessed with me,lolll.

Well,i dnt av ur time,if i dnt mention you,that simply mean you are not worth my mention,so fly out you idoitic lunatic.

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

Your Idea Of The Perfect First Date? / What Is The Difference Between A Guy And A Gay. / 8 Signs Of A Bad Relationship

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.