Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,182,361 members, 7,917,163 topics. Date: Saturday, 10 August 2024 at 07:00 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ***Festive Oyinbo P U S S Y*** (1423 Views)
The Nigerian Educational Sector Is Finished, This Is An S.S.2 Student’s Sheet / Summary Of How It Went Down Alcoholically This Previous Festive Season. / When You Check Your Account Balance After The Festive Period (Funny Pix) (2) (3) (4)
***Festive Oyinbo P U S S Y*** by OyinboPrincess(f): 2:35pm On Jan 03, 2016 |
HAPPY NEW YEAR Ehen, welcome to my topic, na me hail pass oOo! E don tay since I come write for Naira Land, so I think say may I pop past, greet una... As Christmas don pass and I come dey spy the pictures wey I don take, I think say make I share my 'Festive Oyinbo P u s s y' with una! P u s s y's wey dey for UK eh, dem no sabi hw life bi for P u s s y's wey dey for 9ja... dem just dey for house, play with toys anyhow, chop like say tomorrow no go come and enjoy being stroked / brushed! Imagine say I now come carry this my P u s s y, enta 9ja, e bi like say e go get heart attack straight! Shot, I no fit shout, my P u s s y lives like a Queen - no bi say anything. Dem P u s s y's wey I come dey see for 9ja eh, most, no fine at all.... dem don get some kind look, wey I kwn say dem neva chop, dem no like make u pet am, dem often smell some how, because I knw say dem neva bath. In fact, e bi like say most P u s s y's neva even live for house, na street P u s s y dem bi. This one no bi say 9ja carry last oOo, most believe say P u s s y na evil spirit wey no make brain (each entitled to their own opinion) for me eh, as na Gods creation e bi, na so I care for am when in need... this my own P u s s y, I don rescue am sef, so I think say na beta thing I dey do sha. Although say my P u s s y don live like Queen eh, I still go woze am beta slap reach e ear if e wan misbehave!! As u don read this far now eh, u knw say na 'cat' I dey talk of, but for Pidgin, na P u s s y.... dem wey don rush open the link, think say na different thing dem wan see, abegieeeeeeeeeeeeeeeee may thunder fire u!! Make una go donate slap give una ear.... Na Oyinbo Pepper I bi oOo, so this my P u s s y na Oyinbo P u s s y.... this picture sef na festive!! No judge a book by im cover, some Oyinbo sabi well well, me sef - na one of dem!! Wishing all a HAPPY NEW YEAR and all the best wishes for 2016, much love, ur Oyinbo Pepper & Tippy (the Festive P u s s y) xoxox To find out more or follow on social media: Instagram & Twitter - @OyinboPrincess Facebook - http://www.facebook.com/oyinboprincess YouTube - Oyinbo Princess PS - even Naira Land sef wan change P u s s y by auto to kitty-cat, na wa oOo.....
|
Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by marshalcarter: 2:59pm On Jan 03, 2016 |
Mtcheeeeeeew...wen I saw p u s s y I thought......... Wat am I sayin sef 1 Like |
Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by OyinboPrincess(f): 3:04pm On Jan 03, 2016 |
LOL for ur mind abi?!? marshalcarter: |
Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by marshalcarter: 3:08pm On Jan 03, 2016 |
OyinboPrincess:next tym pls put pussyCAT so dat we won't think it's......... |
Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by OyinboPrincess(f): 3:09pm On Jan 03, 2016 |
Na u sef get corrupt mind oOo - abeg leave mata for Mathias marshalcarter: |
Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by marshalcarter: 3:16pm On Jan 03, 2016 |
OyinboPrincess:Na you knw wetin you dey talk...me neva talk finish you don run conclude 1 Like |
Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by LordReed(m): 6:03pm On Jan 04, 2016 |
OyinboPrincess happy new year o! How far na? Na work no gree you make you post for NL since? I don miss your yans. This new year make you try dey post well well you hear. |
(1) (Reply)
Pictue Of D Day / Ladies Can You Buy This Shoe And Guys Can You Buy It For Your Gf? Photo / Nairalandladies And Their Funny, Unrealistic Locations
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |