Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,677 members, 7,951,850 topics. Date: Wednesday, 18 September 2024 at 04:50 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / . (2732 Views)
See The Question I Asked That Made Her Angry... / Best Times To Ask A Lady Out And Get A Yes Faster / Ladies, Have You Ever Asked A Guy Out ? (2) (3) (4)
Re: . by Smellymouth: 7:09pm On Jan 26, 2016 |
WiLdFLame: Hahaha.. Oya make we exchange.. If u smell my mouth for a minute, you won't be able to breathe |
Re: . by Nobody: 7:10pm On Jan 26, 2016 |
jimmyolasun: u get where i fit do d jazz abeg? 1 Like |
Re: . by sheyoroniyen(m): 7:14pm On Jan 26, 2016 |
WiLdFLame:e no mean naw.all d best den |
Re: . by Nobody: 7:15pm On Jan 26, 2016 |
Smellymouth: omo...u own case conc oo abeg quickly visit TB Joshua or go kill dat ur nairaland crush make ur smellymouth disappear. who be dat ur nairaland crush sef? |
Re: . by Smellymouth: 7:18pm On Jan 26, 2016 |
WiLdFLame: NL crush?? make I crush on babes when fit be guys!! |
Re: . by fiziebaibie(f): 7:26pm On Jan 26, 2016 |
WiLdFLame:any of d above...if dem born u again u go choose anoda face |
Re: . by Nobody: 7:45pm On Jan 26, 2016 |
Smellymouth:Naso.... and it go pain u make u go dey on guy wen u tink say na babe u dey crush! |
Re: . by Nobody: 7:48pm On Jan 26, 2016 |
fiziebaibie: hahahaha.....u dey sense making |
Re: . by Smellymouth: 8:49pm On Jan 26, 2016 |
WiLdFLame: I dey tell u bro |
Re: . by flokii: 12:07am On Jan 27, 2016 |
just go and buy sniper.. like 3 and drink dnt think it's that expensive... thank me later |
Re: . by Nobody: 4:51pm On Jan 27, 2016 |
WiLdFLame:bro no solution to ur problem,jus drink sniper..u will find peace.. |
Re: . by Nobody: 9:17pm On Jan 27, 2016 |
flokii:shey i go die ni? abi wetin? |
Re: . by Nobody: 9:19pm On Jan 27, 2016 |
markkaycee: find peace 4 where? |
Re: . by flokii: 9:22pm On Jan 27, 2016 |
WiLdFLame: ahhaaa! death bawo.. NO you won't it's for her not to recognize you wen next you guys meet.. changes go don dey |
Re: . by Nobody: 9:28pm On Jan 27, 2016 |
flokii: like wat type of change we dey talk about? u sure say i go fine pass michael jackson |
Re: . by flokii: 9:30pm On Jan 27, 2016 |
WiLdFLame: exactly!. like Mj o ti ye e |
Re: . by Nobody: 7:51am On Jan 28, 2016 |
flokii: bros abeg no give me dis kind advice again. it beta make i dey drink monkey tail ontop my ugliness pass make i go resemble fine person wey don peme |
Nollywood Bootylicious Divas Shows Off Their Big Ass (hot) / This Rich Guy wants to marry me (pic) / Is There Such Thing As A Perfect Virgin???
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |