Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,884 members, 7,976,297 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 02:41 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3522446 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (859) (860) (861) (862) (863) (864) (865) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:46pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:no try dchiefpriest o, hin go just add you to over 8wives wey he don get. most of those ladies went to me him for love charm b4 he wive dem. nb: nah rumour o, but as dey say that there is an element of truth in every rumour |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:47pm On Feb 03, 2016 |
SC31:dat I can not say o, den fit decide to change am dis tym as pple don catch dia scope |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:48pm On Feb 03, 2016 |
Abbeyunique2:amodu is vewy vewy decent, he is not a flirt, had bn it my hubby now, even dogs nd goat will testify dat he is promiscuous |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:49pm On Feb 03, 2016 |
Dtobs nd justified19, we greet una ooooo, se lafia le wa ooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:49pm On Feb 03, 2016 |
Fraih:alryt will do dat |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:49pm On Feb 03, 2016 |
spixytinxy:hahaha *coverface* |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:49pm On Feb 03, 2016 |
@jayloms how comes ur not smoking ur cigratte 2nyte? Abi shiga don finish? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:51pm On Feb 03, 2016 |
Abbeyunique2:lol, dat d truth ooo, I don't tell lies on Wednesday |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:52pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:Make him come downtown, booze and smoke tanda gidigba. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:53pm On Feb 03, 2016 |
Abbeyunique2:don't wori,i wil ist report u 2 him wen i c im so dah e go fyn wan juju do u so da ur mouth go swell up.remind me wah did u say again? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:55pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:haba.abeg o i was only talking abt arsenal and league table |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by 3rdlegxxx(m): 8:55pm On Feb 03, 2016 |
[quote author=Fraih post=42593787] Yea, Im cool. Done! alrite, i replied, try and do same. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:56pm On Feb 03, 2016 |
Abbeyunique2:me self don even tell her already |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:56pm On Feb 03, 2016 |
spixytinxy:ah! Iya ibeji.I no knw say u dey here o.abeg o.i just dey play ni o. In my mind **if i hear say na play i dey play i no dey fear anybdy again.dchiefpriest dey my back** |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:58pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:u sure sey daz d only reason? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 8:59pm On Feb 03, 2016 |
Fraih:I can't even experience any harsh reality during my own timetime,that would even be the time I grow better at whatever I'm doing 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:59pm On Feb 03, 2016 |
good evening everyone...how have u been? to those whose names disappeared on nysc portal, I hope it has reappeared... I don miss una o. kbs468(how are u and ur wives?) rukkyola ,have u gotten a new fone? if not, val is almost here..u myt get IPhone 6 as ur val gift. logodwhiz, hope u are doing good...up Chelsea.I hope u loose tonyt sha..don't blame me for ma wishes o. prophet shammak, how is d ministry? av u been transfered to d village as well? fraiser, fraih, how una dey? dtobs how ur side? amodu my padi, I don miss u o. dominion92 bawo ni? hope u fine.. spinxytinxy ma crush(I no knw say I fit crush on person wey I Neva c before o. oyami lenu ju), how u dey? I miss u baje baje... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by mactoni91(m): 9:00pm On Feb 03, 2016 |
SC31:i pray u dnt come here and complain after camp... #iREPB15 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:04pm On Feb 03, 2016 |
justified10:ore mi wea u com go na? I neva get beta 4one o.This 1 dah av been usin sef na my sista own.I added overdoz of some sleepin pills 2 her tea dis morning daz y i av bin hea o.She can't fit wake up nw,til 2moro |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 9:05pm On Feb 03, 2016 |
spixytinxy:True I concur,my God father is very faithful |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:d second reason b say I want prayer partner, I no like as I dey pray alone for night |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 9:09pm On Feb 03, 2016 |
mactoni91:Dont worry I won't cause I have an open mind,the same way your complaining is the same way a lot of people enjoyed it and are still enjoying it |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 9:11pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser: Lol you see.that's why it is good for everyone to have open mind to the states your picking and Dont just say I'm putting it dere for filling sake |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:11pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:lol! U wan dcive me soda i wil not tel him.no wori i go 4ynd one clot cover my face wen i dey go report u so dah i wil not turn babalawo wyf.just pretend lyk u didn't c wat u saw okay |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:13pm On Feb 03, 2016 |
justified10:justified10 u re most welcome, hope ur bicycle no too chop fuel wen u are comin btw how many of us go crush on spinxytinxy abeg make we no turn dis gal to crushes o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:14pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:lol.no worry. wait for val, Na iphone6. for now, keep adding sleeping pills to ur sis tea. I've been emotionally unfit ni jare. lol. but moti wa ok. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:14pm On Feb 03, 2016 |
Abbeyunique2:i laf |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:16pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:lol. Na trek I trek o..so Na water b ma fuel.. spinxy no fit turn to crushes, she gallant. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:16pm On Feb 03, 2016 |
Abbeyunique2:hahaha....y u com dey fear na? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:19pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:d 3rd one nko? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:19pm On Feb 03, 2016 |
SC31:Exactly! Thats the spirit! Justified10, I'm cool here, Thanks for checking up I noticed that we havent been seeing your brakelight, wanted to mention you But I forgot. Why have you been Emotionally unfit? Who's messing with you? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:21pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:ehn, me get person wey pass dchiefpriest, Sebi u get ur own husband, leave my own na, abi na only kbs dey dis city ni, no let me go ori oke ede because of u oooo |
(1) (2) (3) ... (859) (860) (861) (862) (863) (864) (865) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44 |