Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,050 members, 7,916,042 topics. Date: Friday, 09 August 2024 at 02:21 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (862) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3478892 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (859) (860) (861) (862) (863) (864) (865) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:46pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:

hehehe....i laff again.Dah our chiefpriest sef,u sure say no b him dey chop all d offering all in d name of appealin d gods.i wil sha stil tel evrybdy because no b tel u 2 dey commit abomination.
no try dchiefpriest o, hin go just add you to over 8wives wey he don get. most of those ladies went to me him for love charm b4 he wive dem.
nb: nah rumour o, but as dey say that there is an element of truth in every rumour
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:47pm On Feb 03, 2016
SC31:

And what if they decide to give majority their 1st choice this time around?
dat I can not say o, den fit decide to change am dis tym as pple don catch dia scope
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:48pm On Feb 03, 2016
Abbeyunique2:

shey i lie ni
amodu is vewy vewy decent, he is not a flirt, had bn it my hubby now, even dogs nd goat will testify dat he is promiscuous
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:49pm On Feb 03, 2016
Dtobs nd justified19, we greet una ooooo, se lafia le wa ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:49pm On Feb 03, 2016
Fraih:

Yea, Im cool. smiley
Done!

Oh really! Nicey! lemme know as soon as everything is in place.
alryt will do dat
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:49pm On Feb 03, 2016
spixytinxy:
amodu is vewy vewy decent, he is not a flirt, had bn it my hubby now, even dogs nd goat will testify dat he is promiscuous
hahaha *coverface*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:49pm On Feb 03, 2016
@jayloms how comes ur not smoking ur cigratte 2nyte? Abi shiga don finish?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:51pm On Feb 03, 2016
Abbeyunique2:

hahaha *coverface*
lol, dat d truth ooo, I don't tell lies on Wednesday
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:52pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
@jayloms how comes ur not smoking ur cigratte 2nyte? Abi shiga don finish?
Make him come downtown, booze and smoke tanda gidigba.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:53pm On Feb 03, 2016
Abbeyunique2:

no try dchiefpriest o, hin go just add you to over 8wives wey he don get. most of those ladies went to me him for love charm b4 he wive dem.
nb: nah rumour o, but as dey say that there is an element of truth in every rumour
don't wori,i wil ist report u 2 him wen i c im so dah e go fyn wan juju do u so da ur mouth go swell up.remind me wah did u say again?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:55pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:

don't wori,i wil ist report u 2 him wen i c im so dah e go fyn wan juju do u so da ur mouth go swell up.remind me wah did u say again?
haba.abeg o i was only talking abt arsenal and league table
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by 3rdlegxxx(m): 8:55pm On Feb 03, 2016
[quote author=Fraih post=42593787]
Yea, Im cool. smiley
Done!

alrite, i replied, try and do same.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:56pm On Feb 03, 2016
Abbeyunique2:

no try dchiefpriest o, hin go just add you to over 8wives wey he don get. most of those ladies went to me him for love charm b4 he wive dem.
nb: nah rumour o, but as dey say that there is an element of truth in every rumour
me self don even tell her already
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:56pm On Feb 03, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, under my nose, labe imu mi, if I c u near my husband u go c wetin I go do u, wat mschubby did to is very vewy small. Don't dare me ooooo
ah! Iya ibeji.I no knw say u dey here o.abeg o.i just dey play ni o.
In my mind **if i hear say na play i dey play i no dey fear anybdy again.dchiefpriest dey my back**
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:58pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
enh enh so you no want make I marry, na d way I dey spend all my salary for buka you like abi, abi na my twin sis wey don dey her husband house go come dey cook for me
u sure sey daz d only reason?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 8:59pm On Feb 03, 2016
Fraih:

Exactly my dear, some of us aint gonna taste that harsh reality. we have laboured in the past.
I refuse to be stranded during my NYSC
grin I can't even experience any harsh reality during my own timetime,that would even be the time I grow better at whatever I'm doing

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:59pm On Feb 03, 2016
good evening everyone...how have u been?


to those whose names disappeared on nysc portal, I hope it has reappeared...

I don miss una o. kbs468(how are u and ur wives?)

rukkyola ,have u gotten a new fone? if not, val is almost here..u myt get IPhone 6 as ur val gift.

logodwhiz, hope u are doing good...up Chelsea.I hope u loose tonyt sha..don't blame me for ma wishes o.

prophet shammak, how is d ministry? av u been transfered to d village as well?

fraiser, fraih, how una dey?


dtobs how ur side?

amodu my padi, I don miss u o.

dominion92 bawo ni? hope u fine..




spinxytinxy ma crush(I no knw say I fit crush on person wey I Neva c before o. oyami lenu ju), how u dey? I miss u baje baje...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by mactoni91(m): 9:00pm On Feb 03, 2016
SC31:

What works for you doesn't have to be what works for others
i pray u dnt come here and complain after camp... #iREPB15
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:04pm On Feb 03, 2016
justified10:
good evening everyone...how have u been?


to those whose names disappeared on nysc portal, I hope it has reappeared...

I don miss una o. kbs468(how are u and ur wives?)

rukkyola ,have u gotten a new fone? if not, val is almost here..u myt get IPhone 6 as ur val gift.

logodwhiz, hope u are doing good...up Chelsea.I hope u loose tonyt sha..don't blame me for ma wishes o.

prophet shammak, how is d ministry? av u been transfered to d village as well?

fraiser, fraih, how una dey?


dtobs how ur side?

amodu my padi, I don miss u o.

dominion92 bawo ni? hope u fine..




spinxytinxy ma crush(I no knw say I fit crush on person wey I Neva c before o. oyami lenu ju), how u dey? I miss u baje baje...


ore mi wea u com go na? I neva get beta 4one o.This 1 dah av been usin sef na my sista own.I added overdoz of some sleepin pills 2 her tea dis morning daz y i av bin hea o.She can't fit wake up nw,til 2moro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 9:05pm On Feb 03, 2016
spixytinxy:
amodu is vewy vewy decent, he is not a flirt, had bn it my hubby now, even dogs nd goat will testify dat he is promiscuous
True I concur,my God father is very faithful
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:

u sure sey daz d only reason?
d second reason b say I want prayer partner, I no like as I dey pray alone for night
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 9:09pm On Feb 03, 2016
mactoni91:

i pray u dnt come here and complain after camp...
#iREPB15
Dont worry I won't cause I have an open mind,the same way your complaining is the same way a lot of people enjoyed it and are still enjoying it
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 9:11pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
dat I can not say o, den fit decide to change am dis tym as pple don catch dia scope

Lol you see.that's why it is good for everyone to have open mind to the states your picking and Dont just say I'm putting it dere for filling sake
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:11pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
if u get hin address wetin u won take am do, no just try go hin house because he get one powder wey e dey use, u look hin face lyk dis, u turn babalawo wife b dat, na my friend sent4rina i dey even pity because i no know wia he go start from as single ladies no dey golden city again, besides, you know for inside your mind wetin i see o bur i no go talk am because wall get ear
lol! U wan dcive me soda i wil not tel him.no wori i go 4ynd one clot cover my face wen i dey go report u so dah i wil not turn babalawo wyf.just pretend lyk u didn't c wat u saw okay
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:13pm On Feb 03, 2016
justified10:
good evening everyone...how have u been?


to those whose names disappeared on nysc portal, I hope it has reappeared...

I don miss una o. kbs468(how are u and ur wives?)

rukkyola ,have u gotten a new fone? if not, val is almost here..u myt get IPhone 6 as ur val gift.

logodwhiz, hope u are doing good...up Chelsea.I hope u loose tonyt sha..don't blame me for ma wishes o.

prophet shammak, how is d ministry? av u been transfered to d village as well?

fraiser, fraih, how una dey?


dtobs how ur side?

amodu my padi, I don miss u o.

dominion92 bawo ni? hope u fine..




spinxytinxy ma crush(I no knw say I fit crush on person wey I Neva c before o. oyami lenu ju), how u dey? I miss u baje baje...


justified10 u re most welcome, hope ur bicycle no too chop fuel wen u are comin btw how many of us go crush on spinxytinxy abeg make we no turn dis gal to crushes o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:14pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:

ore mi wea u com go na? I neva get beta 4one o.This 1 dah av been usin sef na my sista own.I added overdoz of some sleepin pills 2 her tea dis morning daz y i av bin hea o.She can't fit wake up nw,til 2moro
lol.no worry. wait for val, Na iphone6.

for now, keep adding sleeping pills to ur sis tea.


I've been emotionally unfit ni jare. lol. but moti wa ok.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:14pm On Feb 03, 2016
Abbeyunique2:
Make him come downtown, booze and smoke tanda gidigba.
i laf
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:16pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
justified10 u re most welcome, hope ur bicycle no too chop fuel wen u are comin btw how many of us go crush on spinxytinxy abeg make we no turn dis gal to crushes o
lol. Na trek I trek o..so Na water b ma fuel..

spinxy no fit turn to crushes, she gallant.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:16pm On Feb 03, 2016
Abbeyunique2:
haba.abeg o i was only talking abt arsenal and league table
hahaha....y u com dey fear na?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:19pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
d second reason b say I want prayer partner, I no like as I dey pray alone for night
d 3rd one nko?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:19pm On Feb 03, 2016
SC31:

grin I can't even experience any harsh reality during my own timetime,that would even be the time I grow better at whatever I'm doing
Exactly!
Thats the spirit!

Justified10, I'm cool here, Thanks for checking up
I noticed that we havent been seeing your brakelight, wanted to mention you But I forgot.
Why have you been Emotionally unfit? Who's messing with you?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:21pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:

ah! Iya ibeji.I no knw say u dey here o.abeg o.i just dey play ni o.
In my mind **if i hear say na play i dey play i no dey fear anybdy again.dchiefpriest dey my back**
ehn, me get person wey pass dchiefpriest, Sebi u get ur own husband, leave my own na, abi na only kbs dey dis city ni, no let me go ori oke ede because of u oooo

(1) (2) (3) ... (859) (860) (861) (862) (863) (864) (865) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.