Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,023 members, 7,980,630 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 07:21 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3526124 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (860) (861) (862) (863) (864) (865) (866) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:22pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:i don't joke with juju |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:24pm On Feb 03, 2016 |
justified10:padi mi to sure, Emi gan missi re like kilode, kinlosele noa |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:25pm On Feb 03, 2016 |
justified10:wat can fa d emotionally unfitness? Dis 1 wey evrybdy just dey talk abou val my sent4rina must not hear fa.As 4 my sis u don't hav 2 tel me 2 add sleepin pills 2 her tea,i go even add 4 her water,rice,indomie,yam,eba,amala and co.i don buy 10 packet kip 4 house.shebi she dey among wetin cos my misfortune. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:26pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:ehn ehn, na so u like prayer reach ni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:27pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:lol, iyen na nice |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:27pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:even if u cover your face, shey u won cover your ear, o ya come near me make I yan u won secret about dcheifpriest, he get one horney wey hin dey put for tougue, hin voice go just sweet for ur ear, d voice go capture ur heart lyk magnet to d exten wey b say if u know see am self you no go fit eat. But dis tin wey i just tell u na secrete o, na only u i tell, no tell anybody o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:28pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:hu tel u sey na bicycle cari am com hea?Aeroplane ni jor.Na me go pick am 4rm airport. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:28pm On Feb 03, 2016 |
justified10:Oluwa seun |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:32pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:dchiefpriest sef don already hear.no wori,na letter i go write giv am. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 9:32pm On Feb 03, 2016 |
Good evening all, please which of the south west states is d best, better, and good in dat order, really wanted to put lagos but having doubt now |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:32pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:yepa, se u wan kill ur sis ni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by shubs(f): 9:33pm On Feb 03, 2016 |
Person wey go ban me for here...ehn..I reserve my comment |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:34pm On Feb 03, 2016 |
justified10: Baba! I gallant die! Lol! I grab! How you? Hope say u dey okay? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:36pm On Feb 03, 2016 |
@3rdlegxxx, I've got P with my mail. It doesn't send out mails. You don't need to apologize, Ok! And that, no, sorry. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:36pm On Feb 03, 2016 |
katerine7: Lag Ogun/Oyo Osun Ondo Ekiti |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:36pm On Feb 03, 2016 |
spixytinxy:lol! I can't fit kil her o.is not my fault na,if i don't do dat i no go fit cari heq fone take transport mysef com dis GOLDEN CITY |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:37pm On Feb 03, 2016 |
Fraih:ma dear, I no even understand o. but I am sha ok now. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:38pm On Feb 03, 2016 |
justified10:abah why u go dey trek now for inside dis heavy rain wey dey fall, ok I go give u one of my camels make u dey cruise am especially durin raining season lyk dis, I no lyk make rain dey beat my friend, as regards spinxytinxy make we dey crush on her one by one, so dat d crushes no go too much, nd na my turn b dis wait for ur tym, shey u understand |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:38pm On Feb 03, 2016 |
spixytinxy:mowa unstable lyk INA NEPA ni jare |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:39pm On Feb 03, 2016 |
LogoDWhiz:pressy wea is ur wife na? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:40pm On Feb 03, 2016 |
justified10:Hmmm Please stay safe, Ok! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:40pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser: Lol! Well, I'd advice this. If you plan on choosing a hot state. Choose the hottest state in your zone which you won't mind going to but you know is unrealistic, and then choose the hot zone which you want. And finally choose another hot zone in another area. This is my own secret formula. Just decided to share it with the house! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:41pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:. loll...do am jejely o. for d emotional palava, e b lyk say dem send some pple to me wey no wan make I stable ni. bt iro ni won pa..dem no reach |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:41pm On Feb 03, 2016 |
Abbeyunique2:buh u can joke wit babalawo d owner of d juju ba. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 9:43pm On Feb 03, 2016 |
katerine7:Lagos,oyo and ogun in that order,my opinion tho |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:43pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:d 3rd reason b say i no want make dem collect am from my hand because single guys for dis city no dey laugh oo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:45pm On Feb 03, 2016 |
jayloms: What he meant to say was that, you must hold cash very well to survive the stress encountered when trying to move into your new PPA. You know you have to buy things? And some people are posted to LGs which are kinda far from the state capital. So money spent shuttling btw the two LGs will be high! And then the uncertainty on when the next allawee will be paid. He's just trying to create unnecessary fear! I understand his point tho and I think he has a point. But the way he presented it is not good! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:46pm On Feb 03, 2016 |
spixytinxy:ejo ma.shehi dea is love in sharing.as u can c my sent4rina is nowea 2 b found.i just wanto borrow ur kbs468 abi na 247 b4 e comes bak ni fa.I promise 2 return him 2 u wen my sent4rina comes bak.Thank u 4 acceptin.I LOVE U |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:48pm On Feb 03, 2016 |
spixytinxy:I like am well well pass food self |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:49pm On Feb 03, 2016 |
Fraiser:i neva c wetin i dey find.Oya tel me d 4th,5th,6th and 7th reason. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:51pm On Feb 03, 2016 |
Rukkyola:I wil do ofofo for her u wil c |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:52pm On Feb 03, 2016 |
justified10:dah means we wil hav 2 go 2 dchiefpriest 2geda wen kbs468 gives me his number.we hav 2 do smtin abou doz pple |
(1) (2) (3) ... (860) (861) (862) (863) (864) (865) (866) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |