Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,201,894 members, 7,980,131 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 06:28 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (864) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3525459 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (861) (862) (863) (864) (865) (866) (867) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:53pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:

hu tel u sey na bicycle cari am com hea?Aeroplane ni jor.Na me go pick am 4rm airport.
u mean say aeroplane don dey land for d only garage we get for dis city? Our pressy dey work wellwell b dat o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:53pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
abah why u go dey trek now for inside dis heavy rain wey dey fall, ok I go give u one of my camels make u dey cruise am especially durin raining season lyk dis, I no lyk make rain dey beat my friend, as regards spinxytinxy make we dey crush on her one by one, so dat d crushes no go too much, nd na my turn b dis wait for ur tym, shey u understand
lobatan
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by akorangela(f): 9:55pm On Feb 03, 2016
.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:55pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
u mean say aeroplane don dey land for d only garage we get for dis city? Our pressy dey work wellwell b dat o
i tel u o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:56pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:

dchiefpriest sef don already hear.no wori,na letter i go write giv am.
u mean say na letter u go write, e make sense like dat, thank God say dcheifpriest na olodo, he no sabi read, I don win b dat
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by akorangela(f): 9:57pm On Feb 03, 2016
.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:58pm On Feb 03, 2016
spixytinxy:
I wil do ofofo for her u wil c
haba y na? I thought u said u lov me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:59pm On Feb 03, 2016
spixytinxy:
I wil do ofofo for her u wil c
haba y na? I thought u said u lov me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:59pm On Feb 03, 2016
katerine7:
Good evening all, please which of the south west states is d best, better, and good in dat order, really wanted to put lagos but having doubt now
the best in terms of what? You need to specify because all the states have their own comparative advantage
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:01pm On Feb 03, 2016
justified10:
mowa unstable lyk INA NEPA ni jare
eleyi tu gidi gan ooo, a kuku da
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:02pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
u mean say na letter u go write, e make sense like dat, thank God say dcheifpriest na olodo, he no sabi read, I don win b dat
hahahahahahahahaha.....i can't fit stop lafin.my bele dey pain me.i wil send a voice msg 2 him den.shebi e get 4one?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:03pm On Feb 03, 2016
shubs:
Person wey go ban me for here...ehn..I reserve my comment sad sad angry
abeg who b d banner wey dey ban person for here self? If den dey ban everybody den suppose ban fine gal too, nawa ooo..hope den no go ban me for dis one wey i just talk sha... I dey fear o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:03pm On Feb 03, 2016
LogoDWhiz:

Baba! I gallant die!

Lol! grin I grab!
How you? Hope say u dey okay?
I stand fit
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:03pm On Feb 03, 2016
LogoDWhiz:

Baba! I gallant die!

Lol! grin I grab!
How you? Hope say u dey okay?
I stand fit
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by shubs(f): 10:05pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
abeg who b d banner wey dey ban person for here self? If den dey ban everybody den suppose ban fine gal too, nawa ooo..hope den no go ban me for dis one wey i just talk sha... I dey fear o
lolz

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:05pm On Feb 03, 2016
justified10:
. loll...do am jejely o. for d emotional palava, e b lyk say dem send some pple to me wey no wan make I stable ni. bt iro ni won pa..dem no reach
beeni, won keere, just cheer up dear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:06pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
abah why u go dey trek now for inside dis heavy rain wey dey fall, ok I go give u one of my camels make u dey cruise am especially durin raining season lyk dis, I no lyk make rain dey beat my friend, as regards spinxytinxy make we dey crush on her one by one, so dat d crushes no go too much, nd na my turn b dis wait for ur tym, shey u understand
I no do zoning for dis kind thing o. I no understand ur suggestion cos I noo wan understand..

in reminisce voice *shey o tti ye e
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:09pm On Feb 03, 2016
LogoDWhiz:



Lol!


Well, I'd advice this.
If you plan on choosing a hot state. Choose the hottest state in your zone which you won't mind going to but you know is unrealistic, and then choose the hot zone which you want. And finally choose another hot zone in another area.


This is my own secret formula. Just decided to share it with the house!
copy dat bro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:10pm On Feb 03, 2016
Fraih:
Hmmm Please stay safe, Ok!
sure. thanks

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:10pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:

ejo ma.shehi dea is love in sharing.as u can c my sent4rina is nowea 2 b found.i just wanto borrow ur kbs468 abi na 247 b4 e comes bak ni fa.I promise 2 return him 2 u wen my sent4rina comes bak.Thank u 4 acceptin.I LOVE U
accept kini, se egbadun ma, abi moti share ni, den say mk u throway am, u say small meat stil dey, dem say mk u eat am, u say na bone, tk ur time oooo, ma jeki binu si e oo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:11pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
I like am well well pass food self
which kind prayer b dat sef
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:11pm On Feb 03, 2016
spixytinxy:
beeni, won keere, just cheer up dear
naso...don't forget to register early o. which cafe u wan use for ikd?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:14pm On Feb 03, 2016
spixytinxy:
accept kini, se egbadun ma, abi moti share ni, den say mk u throway am, u say small meat stil dey, dem say mk u eat am, u say na bone, tk ur time oooo, ma jeki binu si e oo
oga o.My Sent4rina wea ar u now? Person dey use me do shakara 4 hea.i can't fit wait again fa.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:14pm On Feb 03, 2016
justified10:
naso...don't forget to register early o. which cafe u wan use for ikd?
I neva even no sef, omolola1 suggested one, bt I no even c her break light m. Do u know any
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:16pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:

haba y na? I thought u said u lov me
I don't lovd u ooo, u dat u r husband snatcher
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:18pm On Feb 03, 2016
spixytinxy:
I neva even no sef, omolola1 suggested one, bt I no even c her break light m. Do u know any
I no know any o. nothing wey I knw for ikd. I no knw pass make I siddon for house if I no go work.

I think say u ddon get ni so I go fit com siddon for dia ,make I take ma Eyes see ashinedu.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:18pm On Feb 03, 2016
spixytinxy:
I don't lovd u ooo, u dat u r husband snatcher
pls love me.am not husband snatcher fa,am just husband borrower.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:19pm On Feb 03, 2016
spixytinxy:
I neva even no sef, omolola1 suggested one, bt I no even c her break light m. Do u know any
I no know any o. nothing wey I knw for ikd. I no knw pass make I siddon for house if I no go work.

I think say u ddon get ni so I go fit com siddon for dia ,make I take ma Eyes see ashinedu. make fraiser know say I mean business
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:20pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:

i neva c wetin i dey find.Oya tel me d 4th,5th,6th and 7th reason.
lol... D truth b say dat tin wey u dey find u no go fit see am o as per say me self no sabi am may b u go give me clue sha
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 10:21pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
the best in terms of what? You need to specify because all the states have their own comparative advantage
putting everything into consideration
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:21pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:

pls love me.am not husband snatcher fa,am just husband borrower.
y b say na person husband u wan borrow wen single full Dis city... abeg,, farabale o

(1) (2) (3) ... (861) (862) (863) (864) (865) (866) (867) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.