Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,920 members, 8,007,509 topics. Date: Wednesday, 20 November 2024 at 03:25 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3559518 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (881) (882) (883) (884) (885) (886) (887) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:18pm On Feb 04, 2016 |
Beckytee:u welcome, so av u agreed to marry him |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:19pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: And wat was dat cos i dnt hav a secrete on here? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:20pm On Feb 04, 2016 |
IghravweIG:bros e don tey wey ur sis don dey fyn my trouble 4 dis city o.If i no show her pepe my mind no go rest.Abi u sef sabi any confirm juju man place? I don't tink all d ones wey i don dey hear of go fit do d job perfectly d wey i lyk. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:22pm On Feb 04, 2016 |
Fraih:tank yuu 4 d support Fraih |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:22pm On Feb 04, 2016 |
IghravweIG: Okay! To accommodate the splitting of the nominees into 2 days? Or just the removal of them? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:22pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola:dat guy no like me at all... but I don conclude, na to snatch person wife sure pass..and I don locate who i go snatch.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:23pm On Feb 04, 2016 |
Fraih:dont mind her jor, i no why she dey talk all dose tinx, because d powder wey she go collect from babalawo yesterday no catch me, she no know say ajesara dey my body nd more ova i no fit betray my friend sent4rina |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:23pm On Feb 04, 2016 |
Fraih:iyawo gidi ni e...mo je dodo e |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:24pm On Feb 04, 2016 |
Fraiser:ogogoro dey really turn ur head upside down.Hu tel u say i knw trust my lov? Hu u 4 don dey meet 4 hotel? Bera no alow my sent4rina hear.Sidown dea luk until ur wife cari anoda person bele com giv u. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:24pm On Feb 04, 2016 |
Fraiser:bros. 1000kegs of palmwine ke....haha.. kilode. na only kegites wan com ur wedding? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:25pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola:@Rukkyola yuu no try 4 mi oo..no b even young man haba! wetin I do yuu?? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:25pm On Feb 04, 2016 |
Fraiser:na wen al doz ones shele? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:26pm On Feb 04, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:26pm On Feb 04, 2016 |
IghravweIG:me sef don tire, bt d oyo nd osun argument really helped me, holy spirit go lead me for d remaining two lol |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:26pm On Feb 04, 2016 |
Kbs468:in other news, Wenger is arsenal's problem |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:27pm On Feb 04, 2016 |
chiefololade:ahn ahn. Ow u come tk b im oga |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:28pm On Feb 04, 2016 |
BlizzydoDo:chineke! Wat i do? I tot u wea in d village ni fa.I didn't not say anytin o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:29pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola:ehn ehn, speaking frm experience. Na wetin u do sent4rina wey mk am dey mumuily in love wit u |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:29pm On Feb 04, 2016 |
justified10:if they use juju folo u 4 bak me i no dey o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:30pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola:no be cause o na scientific fact |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:30pm On Feb 04, 2016 |
IghravweIG:ma broda, how u dey na..I miss u o. I bin wan mention u, but till now,, I no still sabi how to pronounce or spell ur moniker.. e hard baje |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:31pm On Feb 04, 2016 |
Abbie25: Ehyah! There is a blessing in every dissapointment! I want to believe you've overcome this for now,if not you won't even be here with us,it speaks volume of your quality!...Don't worry,I will be waiting to receive you when your time comes... 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chiefololade: 9:31pm On Feb 04, 2016 |
spixytinxy: He is the Chief priest of this great city, I'm the King of the city. Who do you think he's gonna be working for? Just like the Chief of army staff will work for the president. The president does not carry gun, but still yet, he finance and control the COAS. Got it now? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:31pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola:God pass u, na me nd u for dis city, we don put leg for one shokotoi |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:31pm On Feb 04, 2016 |
Sent4rina:my love! Na ur mention i don dey fynd since o.I heard u gave dis our city it's beautiful name na and u no tel me b4 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:32pm On Feb 04, 2016 |
Beckytee:oya. shey u don hear |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:34pm On Feb 04, 2016 |
SC31:beta don't waist ur tym tinkin ov anytin.Just do as i say.If God com bless make u go cari bele 4 anoda man,na OYO u dey o.i can't fit settle fyt. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:35pm On Feb 04, 2016 |
spixytinxy:she will surely hear,iya ibeji. BTW: we do not copy you pple ooo,it is the Lord's doing and it's marvelous in our sight! How are the twins and your Promisxxxx husband? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:35pm On Feb 04, 2016 |
justified10:thanks dear, wetin u come do for ikd |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:36pm On Feb 04, 2016 |
chiefololade:how u com take b im oga wen u b olodo? Shebi na im sabi juju |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:36pm On Feb 04, 2016 |
amodu:of course she will hear |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:36pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola:e b lyk say person don dey hint u d strategy wey sent4rina use for u |
(1) (2) (3) ... (881) (882) (883) (884) (885) (886) (887) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |