Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,175,138 members, 7,893,914 topics. Date: Thursday, 18 July 2024 at 06:30 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (886) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3460635 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (883) (884) (885) (886) (887) (888) (889) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:08pm On Feb 04, 2016
chiefololade:


Irunmole go chop now, and babalawo no dey get money cheesy
ehn ehn, oga oooo, irumole sponsorer
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:08pm On Feb 04, 2016
DTOBS:

Ma binu simi dear, Na work plenty pass time....
ok padi mi, u r forgiven
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:08pm On Feb 04, 2016
SC31:


Oya woman to woman *moves closer and whispers* just tell me sent4rina no go hear...abeg help a sister out
whispering **na u go know as u go take do ur tin o.U want 2 tarnish my image.**
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:10pm On Feb 04, 2016
Fraih:

smiley wink oshey jare


Hmmm, i just dey look her undecided


I know you are always a good girl kiss

Lollll, vision! that one is strong ooo

lol, very vewy strong, if I catch him ehn, I will break one of his legs
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:11pm On Feb 04, 2016
justified10:
if u lyk send ha to Afghanistan,

if I no snatch fraih, I go snatch rukkyola.


lobatan.
Oya swallow @bolded undecided
Ma Ministry don reach permanent site with Shammak o, i refuse to be snatched. undecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:12pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

lol! u and hu put leg 4 inside one shokoto? My leg dey jeje inside wrapa on top bed hea.i no knw weda eye don stat 2 de pain u join wetin de do u
omo Rukkyola yi ma baje gan ke, se won kin ta eko ni waju ile e ni, iyen Emi na, haa ma fi aye won eeee
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:12pm On Feb 04, 2016
Fraiser:
how u go take no wen sent4rina your husband no get money buy television for house wey una go dey take watch news, dont worrie sha as per say u b my padi i go buy one current affairs for u wey u go dey read
hehehe...i laff even do it's not funny.My Sent4rina ar u playin hide and sick wit me ni? Come & hear wat dis ur so called friend just said 2 us fa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:12pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:
pls o hu wan snatch me 4 dea?
na me na me..
I must snatch u or fraih or d two both of u togeda..

ayam tired of "single-hood"
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:13pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

my sent4rina c wah dis lady is sayin fa
I go report ur matter for council of d elders, u nid to b disciplined, abi no b Rukkyola small gurl of yesterday ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:14pm On Feb 04, 2016
justified10:
as an unstable element...after confirming dat I am going with B16, I left skul for Ibadan( where I got emotionally blackmailed lol)..


I just feel I should leave ib today, since I won't b going to ajah till Monday, I decided to kuku com ikd.

so, I will b going from ikd to ajah from ajah to ikd till weneva nysc is ready for B16
Alrit dear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:15pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

i wil advice u 2 quickly take ur nose 2 d nearest herbalist.Ur nose don spoil.I dey chop rice 4 hea.na anoda smel e dey cari giv
oh sorry I don forget say u tell me say u no sabi cook soup sef, na only rice nd indomie u sabi cook, chai i pity my friend o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by obajemj(m): 10:16pm On Feb 04, 2016
please any one from temple gate polytechnic on this platform. or anyone with information on temple gate polytechnic Nysc update
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:16pm On Feb 04, 2016
spixytinxy:
lol, very vewy strong, if I catch him ehn, I will break one of his legs
Ahhhh maaami, e dakun, e joor, e maa shey bee. smiley e maa binu, infact na you and justified10 go dey osun togeda, SEALED

MissEvey, whatsup? ya good?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:17pm On Feb 04, 2016
Fraih:

Oya swallow @bolded undecided
Ma Ministry don reach permanent site with Shammak o, i refuse to be snatched. undecided
shammak wey c prophecy say me and ma crush spinxytinxy no go serve for d same osun..

tho I'm convinced dat it is a fake prophecy cos anywia ma crush goes, I go folo up for batch B
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:18pm On Feb 04, 2016
Fraih:

Ahhhh maaami, e dakun, e joor, e maa shey bee. smiley e maa binu, infact na you and justified10 go dey osun togeda, SEALED

MissEvey, whatsup? ya good?
me nd justified19 go osun togeda, for how many o'clock, e no fit work again
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:19pm On Feb 04, 2016
justified10:
na me na me..

I must snatch u or fraih or d two both of u togeda..


ayam tired of "single-hood"
Whispering
**i don't understand da my sent4rina dis days fa.E go just dey run comot 4 city anyhw.pls snatch me b4 e coms bak.I can't fit b hea al alone.Hu knw sef weda e don get one wyf wey i knw no.because d other tym wey i tel am sey make we get bele na so e dodge am com dey post me se til afta camp.shebi pple de cari bele go camp**
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:20pm On Feb 04, 2016
justified10:
shammak wey c prophecy say me and ma crush spinxytinxy no go serve for d same osun..

tho I'm convinced dat it is a fake prophecy cos anywia ma crush goes, I go folo up for batch B
gbam, sealed nd stamped, dat bad belle prophet called Shammak can not stop us
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:20pm On Feb 04, 2016
spixytinxy:
me nd justified19 go osun togeda, for how many o'clock, e no fit work again
no mind all of dem jare.

ati woli ati iyawo woli. fiwon sile
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:20pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

i don't care.all i knw b say i love him and daz all
how u go care wen d tin still dey work, na wen d tin stop workin u go com dey care
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:22pm On Feb 04, 2016
spixytinxy:
omo Rukkyola yi ma baje gan ke, se won kin ta eko ni waju ile e ni, iyen Emi na, haa ma fi aye won eeee
lol! Abeg evri tin just dey lyk incantation 4 my eye.pls speak english.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:22pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

my love! Na ur mention i don dey fynd since o.I heard u gave dis our city it's beautiful name na and u no tel me b4

Oh its true, i thought u knew already.

Our City
Our name.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:22pm On Feb 04, 2016
justified10:
na me na me..

I must snatch u or fraih or d two both of u togeda..


ayam tired of "single-hood"

#singing
Bae is a minister and a prophet
So our union is sealed
It doesn't matter what anyone feels
Being with Shammak is the Best bet.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 10:23pm On Feb 04, 2016
LogoDWhiz:




Okay! I'll see to this!


Well, I guess it's an oversight from the senator in charge OR your names have been scheduled for another day!

Distinguished senators, kindly respond to this question.
Thanks!

Cc: Amodu
Ighravweig



I am only acting on direction.

Quoting my Honourable Deputy Senate President

Distinguished senator amodu

I observed that an error in presentation was
made and absolutely, it is my fault.
The names of the first two nominees is not in
my records as presented to me by distinguished
senator IghravweIG on my order.
Their names are obviously missing in the
additional names sent to my office by MR
president.
Because discipline and loyalty remains my
hallmark, DO THE NEEDFUL IMMEDIATELY.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:24pm On Feb 04, 2016
Sent4rina:


Oh its true, i thought u knew already.

Our City
Our name.
ah! Welcome sir.I didn't knw u wil com bak early fa.I just found out abou dat frm kbs247
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:24pm On Feb 04, 2016
spixytinxy:
gbam, sealed nd stamped, dat bad belle prophet called Shammak can not stop us
naso e be my dear.


ehmmmm. gudnyt everyone..

warning: nobody should c me inside dream o..I am too tired to appear for dream.

odaaro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:25pm On Feb 04, 2016
justified10:
shammak wey c prophecy say me and ma crush spinxytinxy no go serve for d same osun..

tho I'm convinced dat it is a fake prophecy cos anywia ma crush goes, I go folo up for batch B
cry cry How you wan dey follow spinxytinxy when she don dey married to Kbs468
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:25pm On Feb 04, 2016
justified10:
if u lyk send ha to Afghanistan,
if I no snatch fraih, I go snatch rukkyola.

lobatan.
bros beware of danger o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:26pm On Feb 04, 2016
spixytinxy:
gbam, sealed nd stamped, dat bad belle prophet called Shammak can not stop us
undecided undecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:27pm On Feb 04, 2016
LETTER ADDRESSED TO THE OFFICE OF THE DEPUTY SENATE PRESIDENT:
Distinguish Senator Kuchikau Sir.


The below names of nominees whose names have now been withdraw from the the official filed list of ministerial nominees to be screened, friday the 5th of febuary 2016 were hitherto modified and added to the first list I forwarded to your esteem office.
The names are:
Fraiser - Nominee, Minister of Sports and Youth
Development

Shammak - Nominee, Minister of Jokes and
Laughter.

I want to believe that it may have been negligence on the part of your personal assitants that these names were not edited and therefore not compiled to the original list.
I recieved a letter not too long ago from the president asking to know why the names were withdraw.
I now want to believe that this can be sorted out quickly and the list reajusted.

Thanks.
Sign:
Senator IghravweIG
Cc
Kuchikau (Deputy senate president)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:29pm On Feb 04, 2016
obajemj:
please any one from temple gate polytechnic on this platform. or anyone with information on temple gate polytechnic Nysc update
bros, check ur name directly on nysc portal...

I Neva hear dat skul before o.

cc
kbs468
dtobs
logodwhiz
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:29pm On Feb 04, 2016
obajemj:
please any one from temple gate polytechnic on this platform. or anyone with information on temple gate polytechnic Nysc update
bros, check ur name directly on nysc portal...

I Neva hear dat skul before o. temple gate poly

cc
kbs468
dtobs
logodwhiz
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:30pm On Feb 04, 2016
spixytinxy:
I go report ur matter for council of d elders, u nid to b disciplined, abi no b Rukkyola small gurl of yesterday ni
i fear not.My sent4rina dey my back.

(1) (2) (3) ... (883) (884) (885) (886) (887) (888) (889) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.